Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,291 members, 7,815,504 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 01:34 PM

Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M (3912 Views)

Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? / Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? / Na The Matter We Dey Settle. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 8:35am On May 29, 2020
E don happen
Doctor wey wan deliver person wife don go finger the woman burst one of the pikin eye

I dey with the husband like this
Nah the matter we dey settle
����

Simi don Born pikin wey resemble falz, na there I dey go now, Dem don dey settle the matter sha�������‍♀️��‍♀️��‍♀️

Student don call lecturer baby on e learning class na the matter we dey settle since morning for general school platform

House help call Oga big head in the presence of madam, gate man wey come settle matter tell madam 'baby calm down' the matter no gree settle since yesterday

Latest matter arising,
My Oga give me him army uniform make i go dry clean na so I wear him cap dey feel like boss, gbam I see one nigga dey play with him babe I come feel say he dey harass her na so I move closer give him better slap feeling like a soldier. Immediately he salute me say am sorry sir.
Before I know my Oga don show for my back wire me better slap akpan you never go dry clean my uniform and you even get mind wear my cap....na so the bros I slap call my Oga, Victor, immediately my Oga see am, he salute am and salute Oga madam immediately...... Immediately I sabi say the matter no fit ever settle as I don't slap my Oga Oga

Abeg feel free to add yours to relax our tension abeg

3 Likes 1 Share

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 8:53am On May 29, 2020
More to relax our nerves

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by donbachi(m): 8:54am On May 29, 2020
My friend papa no dey eat sugar,na honey him dey eat.him come store the woman wey dey sell the honey as "honey" for him phone.na e my friend mama collect my friend papa phone make she use make call.as she dey with the phone,na e the woman send txt.say "oga,wat u got last week,will be sweeter than wat i will give u today" as i dey type na.my friend dia house dey on fire.

5 Likes 1 Share

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 8:55am On May 29, 2020
I just weak

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 8:57am On May 29, 2020
donbachi:
My friend papa no dey eat sugar,na honey him dey eat.him come store the woman wey dey sell the honey as "honey" for him phone.na e my friend mama collect my friend papa phone make she use make call.as she dey with the phone,na e the woman send txt.say "oga,wat u got last week,will be sweeter than wat i will give u today" as i dey type na.my friend dia house dey on fire.
Lol.....abeg I no fit laugh, abeg no let them accuse you say person way come settle matter don't steal phone ooooo........make he no be say na your matter I go come settle
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Authoreety: 9:02am On May 29, 2020
Landlord tell tenant make him pack all him load comot for house, tenant enter house go carry landlord pikin, na the matter we dey settle since xtday evening

1 Like

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 9:06am On May 29, 2020
Authoreety:
Landlord tell tenant make him pack all him load comot for house, tenant enter house go carry landlord pikin, na the matter we dey settle since xtday evening
Aaaahhhhh, yawa don gassssssss
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Millenniumlady(f): 9:10am On May 29, 2020
Must all the subject be about sex bunch of sex starved fools
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 9:25am On May 29, 2020
Millenniumlady:
Must all the subject be about sex bunch of sex starved fools
People like you are pretenders and are worst than an infidel........

1 Like

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:12am On May 29, 2020
Camera man way cover army day celebrations forget to press record.. dem never still allow us enter barracks go settle d mata�

6 Likes 1 Share

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:12am On May 29, 2020
Pastor drop 5k for offering usher come say total offering na 1530 now them dey look for babalawo to settle the matter

1 Like

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:16am On May 29, 2020
This one loud gaan

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:19am On May 29, 2020
Na wa ooo

1 Like

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:21am On May 29, 2020
Doctor for isolation center Don impregnate Covid-19 patient.
Na d matter NCDC dey settle since yesterday

1 Like

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Galactico4ever(m): 10:30am On May 29, 2020
Prof don fail VC pikin cos e no gree sleep with am.Anti cult sef don tire for the case grin grin

3 Likes

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:32am On May 29, 2020
Galactico4ever:
Prof don fail VC pikin cos e no gree sleep with am.Anti cult sef don tire for the case grin grin
Aaaaaahhhhh he don happen......
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:40am On May 29, 2020
Na the matter we dey settle sinceeee

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Galactico4ever(m): 10:40am On May 29, 2020
Bet9ja agent don go cashout im cashier ticket wey wan spoil and the ticket come later enta.SARS don give up for the matter. cheesy cheesy grin

2 Likes

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:42am On May 29, 2020
Galactico4ever:
Bet9ja agent don go cashout im cashier ticket wey wan spoil and the ticket come later enta.SARS don give up for the matter. cheesy cheesy grin
Ooohhh boy, Amotekun must hear this
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:53am On May 29, 2020
Pastor child vomit for church, the choir come start dey sing Duduke, du du ke

Na the matter we dey settle since ���
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:54am On May 29, 2020
We go report Mata for police station, na so Dem steal my guy phone...we flash am, fone ring for DPO pocket ..omo d mata hard sha
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 11:03am On May 29, 2020
Dj don play alora sally for aiye party nah d matter we dey settle... I go update you later. ��
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Emmyloaded: 11:47am On May 29, 2020
This one strong oo

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 1:53pm On May 29, 2020
Emmyloaded:
This one strong oo
Aaahhhh those men wey dey dance for burial must hear this
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Mr2kul(m): 3:25pm On May 29, 2020
Na this matter we dey settle since 2010 oh

3 Likes 1 Share

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 4:04pm On May 29, 2020
Mr2kul:
Na this matter we dey settle since 2010 oh
The Igwe must hear about this!
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Mr2kul(m): 5:28pm On May 29, 2020
ademidedavid:
The Igwe must hear about this!
Ahswear... But can the Igwe settle it?

2 Likes

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 8:11pm On May 29, 2020
Mr2kul:

Ahswear... But can the Igwe settle it?
The igwe just transferred the case to the governor
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Icezikagu(m): 8:32pm On May 29, 2020
ademidedavid:
E don happen
Doctor wey wan deliver person wife don go finger the woman burst one of the pikin eye

I dey with the husband like this
Nah the matter we dey settle
����

Simi don Born pikin wey resemble falz, na there I dey go now, Dem don dey settle the matter sha�������‍♀️��‍♀️��‍♀️

Student don call lecturer baby on e learning class na the matter we dey settle since morning for general school platform

House help call Oga big head in the presence of madam, gate man wey come settle matter tell madam 'baby calm down' the matter no gree settle since yesterday

Abeg feel free to add yours to relax our tension abeg
[url]

[/url]

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Iykejohn419(m): 9:25pm On May 29, 2020
E don happen oooo, nah only God fit settle dis matter oooo

1 Like 1 Share

Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:02pm On May 29, 2020
Iykejohn419:
E don happen oooo, nah only God fit settle dis matter oooo
Aaahhhh, this matter need spiritual Intervention
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Nobody: 10:04pm On May 29, 2020
Abeg who go settle all these matter

(1) (2) (3) (Reply)

Audio Message: 'A Reason To Sow' / You Went For A Job Interview And You Were Asked This Question / Funny Facts ! Strange But True

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.