Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,157,134 members, 7,832,805 topics. Date: Sunday, 19 May 2024 at 10:45 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Friend Is In Shittzzzzz! (2071 Views)
My Friend Is In Love With Me... / 11 Signs To Know If Your Girl Friend Is A Good Girl / 13 Signs Your Friend Is In Love With You (2) (3) (4)
My Friend Is In Shittzzzzz! by Pweety4me(f): 6:25pm On Mar 06, 2011 |
My friend just called me this afternoon telling me how she get F up. . .she even dey feel shame tell the story. . .i tell em say wetin na ah ah talk jor!! She tell me say, for her church it get one woman wey be member of the church wey her & her mama dey relate wih but dem no be friend, this woman been dey tasi her all d time u know that thing tin wey parents dey do " Fine girl, u will marry my son blah blah" na dis kind tin dat woman dey take tell her since. The thing be say it don dey tey wey dis woman, dey follow her talk dis talk & it be like say she don dey serious. so she tell me say last week sunday when she dey church the woman just call her for 1 side dey ask her for her numba, dey pursue her for the son for corner, she tell am say she want give her son the numba, & so on. . . My friend tell me say she no wnat give the numba o, she just dey think am she even tell her friend wey dey 4 church wetin she fit do?many fo dem tell am say make she give fake number. . . she no even no she dey think say just dey think many tins. . .and because d woman tell am say d guy dey make music & he go make money blah blah her eyes don dey shine (greedy girl ) Anywayz sha. . .she gave the number dat time. . .and the issue now be say the guy call her today & dem talk small & d guy give her d name of his new video. . .she check am after she finish talk with am!. Cheiiiiiiiiii!! O Boy the tin d girl see for dia it's emotional oooo . . .d babe(my friend) no know wetin to think again. . .the guy wowooooo to the COREEEEEEEEEE. . .she even give me link make i check am myself & bros/sista na true o o o So the thing i want make na help me advise this girl?wetin she fi do?because the guy say he go call her soon. . .and it be like say he don dey get hope 4 her. By the way this girl junior me small. . .and dat guy senior ha ooo. . .no be small tin.
|
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by 197(f): 6:28pm On Mar 06, 2011 |
Pweety4me >>> always eva blazin on weed [flash=400,300] https://www.youtube.com/watch?v=_mOXzayN3RQ&feature=BF&list=MLGxdCwVVULXdondAb-XDbbMGwBOjLluZC&index=12[/flash] |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by ZIMDRILL(m): 6:30pm On Mar 06, 2011 |
the pigin kills your story |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Nobody: 6:30pm On Mar 06, 2011 |
So your friend does not want this guy but she is afraid of telling the woman (his mother) that she is not interested? |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Pweety4me(f): 6:33pm On Mar 06, 2011 |
ZIM DRILL:Lol just take am anyhow. . . MzD@rkSkin:That's the thing. . .you know how these mothers are. . .they can be so partonizing. . .& it's hard 4 her to tell the guy aswell because of the whole situation & the mother ofcourse. |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Odunnu: 6:34pm On Mar 06, 2011 |
As e be say she no like the boy, nothing spoil for the mata. Guys dey chyke babes everyday,no be by force to gree for all of them. Make ur babe jeje tell the guy say she no wan do. |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Pweety4me(f): 6:34pm On Mar 06, 2011 |
Sorry i will not narrate in english. . .i am too brokenish |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by obowunmi(m): 6:34pm On Mar 06, 2011 |
Pls speak ENGLISH |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Pweety4me(f): 6:36pm On Mar 06, 2011 |
Odunnu:I think she dey fear o o . . .if u see d guy oo he be like one of dem bad guy wey dey smoke hard weed & do dem dangerous runs u get |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Nobody: 6:36pm On Mar 06, 2011 |
Pweety4me: Well I am sure your friend has a good enough heart to no want to hurt the lady's feelings but she has to think about herself. Why subject herself to a relationship that she wants no part of? She should be honest and upfront! It may be hard for the mother to accept and all however if the guy's mom is a reasonable lady she will eventually understand. I guess its easier said than done still. |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by 197(f): 6:36pm On Mar 06, 2011 |
obowunmi: WORD!! |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Odunnu: 6:38pm On Mar 06, 2011 |
Say d guy swag dey like cultist own no mean say the guy bad gan. Dats why I say make she tell am jeje. |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Pweety4me(f): 6:40pm On Mar 06, 2011 |
obowunmi:*Coughs* "as if u no dey speak broken pass me, dey form ajebo" I don't know how to narrate in english unfortunatlly, reason y i came to NAIRALAND! |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Pweety4me(f): 6:41pm On Mar 06, 2011 |
Odunnu:How she go put am? "I know your mum, tried to hook me up with you but i'm not intrested, sorry?" |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Odunnu: 6:43pm On Mar 06, 2011 |
Make she no try dat one o. She fit dey use slow motion folo the guy |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by sizzlers(m): 6:45pm On Mar 06, 2011 |
@ poster: Waste of digital space |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Pweety4me(f): 6:46pm On Mar 06, 2011 |
MzD@rkSkin:Yea true that, i'll advise her on that, or another thing i considerd her doin is getting her own mother to talk to the woman?or is that babyish? I guess cause she has already agreed to giving her number, to the guy from the beginning, knowing well enuff it is a hook-up which meant she is intrested. I just pray for her the guy loses her number or he 4gets all about her, so she doens't have to worry about him again. |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Pweety4me(f): 6:48pm On Mar 06, 2011 |
Odunnu:Lol se u want see the guy? i tell u say she no want! Abi which kind winch she enter. . .lool |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Pweety4me(f): 6:57pm On Mar 06, 2011 |
sizzlers:I think i saw that clear enuff on your 4-head. |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by ZIMDRILL(m): 7:02pm On Mar 06, 2011 |
Pweety4me: are saying nairaland is sort of ENGLISH FOR DUMMIES |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Pweety4me(f): 7:08pm On Mar 06, 2011 |
ZIM DRILL: ^^^Na, your kinda insulting some peeps here, as i know many nigerians are passionate about the broken-english lang. . .u don't need to be enslaved by the white - mans language if this is what i feel most comfortable in speaking in then dat's my business. . .so don't judge me because of that. Meanwhile get the sarcasm |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by ZIMDRILL(m): 7:13pm On Mar 06, 2011 |
Pweety4me: read again its a question which needs yes or no and pliz check again your broken english is still english though broken so dont say enslaved when you talking the whiteman's langauge |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by sizzlers(m): 7:16pm On Mar 06, 2011 |
@pweety: u can never change bro. Giv ur life a meaning |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Pweety4me(f): 7:34pm On Mar 06, 2011 |
ZIM DRILL:Unfortunatlly teacher u did not apply a question (?) mark @ the end. . .so i wasn't Some words are english some words are broken english. . .it is broken-english, DUHHHH! |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Pweety4me(f): 7:36pm On Mar 06, 2011 |
sizzlers:Are u |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Pweety4me(f): 7:36pm On Mar 06, 2011 |
Guys feel free to add more reviews. . .lol |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by ZIMDRILL(m): 7:38pm On Mar 06, 2011 |
Pweety4me: with your pigin you still need to learn more once you say "ARE YOU SAYING " it means it is a question |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Pweety4me(f): 7:42pm On Mar 06, 2011 |
^I don't care. . .i need 2 see a question mark!! |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by Pweety4me(f): 7:43pm On Mar 06, 2011 |
Please please abeg, this is not a english or broken-english grammar lesson either comment on the post or rest ur case & LEAVE! |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by ZIMDRILL(m): 7:45pm On Mar 06, 2011 |
Pweety4me: have kids and control them not what i can say in a thread |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by adagz01(m): 7:45pm On Mar 06, 2011 |
dammitttt, when did seun allow KG student to this forum i'm outta here |
Re: My Friend Is In Shittzzzzz! by ZIMDRILL(m): 7:47pm On Mar 06, 2011 |
adagz 01: you come in willingly no one forced you in |
Kissing In Public Places / 2go Is Wicked / What Is The Age Range Would You Date?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |