Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,444 members, 7,846,835 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 02:51 AM

Complimentary Cards. - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Complimentary Cards. (1343 Views)

Only In Nigeria Complimentary Card (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Complimentary Cards. by abasifo(m): 9:03pm On Mar 30, 2011
Na wahooooooh prostitutes now move around with complimentary cards.
Re: Complimentary Cards. by chima2011: 9:47pm On Mar 30, 2011
Abasifo abi na ashawo ebi lik say u be pip
Re: Complimentary Cards. by vincent10(m): 10:30pm On Mar 30, 2011
@chima ur work na to insult people, u neva fit one joke since dem born u. Be careful or,
Re: Complimentary Cards. by vincent10(m): 10:30pm On Mar 30, 2011
@chima ur work na to insult people, u neva fit one joke since dem born u. Be careful or,
Re: Complimentary Cards. by chima2011: 8:30am On Mar 31, 2011
Vincent wetin u go talk say since u be new member u never see my joke before because na my joke dey rock dis forum
Re: Complimentary Cards. by abasifo(m): 2:19pm On Mar 31, 2011
chima2011:

Vincent wetin u go talk say since u be new member u never see my joke before because na my joke dey rock dis forum
attention seeker

(1) (Reply)

The Three Wahalaaaa! / If You Have Read This Before, Abeg No Vex / Nigeria Police Have Upgraded. Hooray!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.