Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,163,392 members, 7,853,748 topics. Date: Friday, 07 June 2024 at 11:12 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg Una Take A Look At This (3159 Views)
Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg O Oooooooooooooo (2) (3) (4)
Re: I Beg Una Take A Look At This by clemcykul(f): 9:29am On Jul 24, 2007 |
stephany wot have u got against george of the jungle with the telescope, ehn u tried begging him for bananas in the bush and he dint give you so thats wot makes u and him a dumb ass fool. and right now ure looking for visa to go to bush's country and i pray he doesnt give you visa as he refused u da banana in the jungle. |
Re: I Beg Una Take A Look At This by holythug(m): 5:02pm On Jul 24, 2007 |
He was too curious to see Iraq in destruction the terrorist who chases terrorist more than stupid he is with all those marines with him he cld av gotten correction b4 d shot |
Re: I Beg Una Take A Look At This by holythug(m): 5:04pm On Jul 24, 2007 |
Una na go kill person for dis nairaland, abeg who go dig out dis thing sef |
Re: I Beg Una Take A Look At This by SeunT2(m): 10:50pm On Aug 19, 2007 |
oooooga ooooooooooooooooooooo |
Re: I Beg Una Take A Look At This by Lohlarh(f): 12:50pm On Aug 21, 2007 |
True talk jare my brother, 'nobody holy pass' d man make mistake simple! oge u dey side am, abi na ya papa ni? |
Re: I Beg Una Take A Look At This by temmysexy(f): 1:18pm On Aug 21, 2007 |
kai, wahlai tahlai, ,una no go kill me for this forum. |
Re: I Beg Una Take A Look At This by holythug(m): 7:34pm On Aug 27, 2007 |
make dem show am make e see now |
Re: I Beg Una Take A Look At This by sammy6(m): 8:03pm On Aug 27, 2007 |
@holythug,This your user name is scary o. |
Re: I Beg Una Take A Look At This by SeunT2(m): 9:44pm On Aug 27, 2007 |
Even if they didn't give him the manual, he suppose to use his brain, because we've already said that he get brain pass baba |
Re: I Beg Una Take A Look At This by Nobody: 2:30pm On Aug 29, 2007 |
;Dhe was just trying to see what it means to be BLIND |
Re: I Beg Una Take A Look At This by studio43(m): 11:26pm On Jun 13, 2008 |
habba! na everything eyes see mouth go talk? u guyz dey vex o. abi na by force sey everybody must get sense? |
Re: I Beg Una Take A Look At This by popsonj(m): 12:32am On Jun 14, 2008 |
Come to think of it, anyone could make such mistake Besides, the picture may not be real |
Re: I Beg Una Take A Look At This by ituen(m): 9:58am On Jun 14, 2008 |
the pic was modified |
Re: I Beg Una Take A Look At This by SeunT2(m): 12:45pm On Jun 14, 2008 |
na sooooooooo |
Re: I Beg Una Take A Look At This by clemcykul(f): 3:30pm On Mar 30, 2009 |
na so dem take disown u?? abeg yarn me the yarnz |
Re: I Beg Una Take A Look At This by Lolabbey: 3:33pm On Mar 30, 2009 |
dnt wait in vain deary |
Benjamin And The Black Sponge / Which One Dey Pain Pass To Lose?? / 12 Funny Wedding Pictures You Can Relate With
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |