Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,664 members, 7,851,263 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 04:04 PM

Normal Love Making No Do You Na Mouth Action You De Find.! Mumu Man! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Normal Love Making No Do You Na Mouth Action You De Find.! Mumu Man! (269 Views)

Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk / Abeg No Vex, I Dey Find Mumu Wey Go Give Me Money / I Have Hatred Towards Girl After Love Making, Help (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Normal Love Making No Do You Na Mouth Action You De Find.! Mumu Man! by Amebong(m): 2:05pm On Feb 23, 2021
My people una well done o. I get one gist wey de totori me for belle this afternoon. As e de hot eh na so i Waka enter one legit group for fb. My pipol waiting see mouth no fit talk.
E get one matter wey we de try settle o.
One mumu man like that go to rape person, that one no do am, him come force the lady say she must give am Mouth Action as auntie wey no de carry last na she nearly bite off his preek o. Come and see the man's face I don laff tire.
I say make I share.

https://notagain247..com/2021/02/man-bags-beaten-manhood-after-forcing.html

*Abeg waiting i do nairaland administrators? Why them de block me fa? * Life na turn by turn o make nairaland remember say e get time wey Mxit been de rain.!!

(1) (Reply)

Cash Out 30k+ By Ending Of March / How Have You Changed Ever Since? / Freelancer

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.