Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,946 members, 7,838,370 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 08:28 PM

No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia (802 Views)

Falconet Player Sophia Omotola Omidiji: National U-20 Women / David Oniya Collapses On The Pitch And Dies In Malaysia / Fifa Women Under-20 World Cup: Nigeria Vs Mexico, FULLTIME (1:1) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia by akins4(m): 5:41pm On Jul 08, 2007
they no de show "u-20" world cup for malaysia o. im confuse. im missing my father land football team o.
na only tennis, asian and copa american football tournament dem dey show osad cry
weytin i go do? abeg make una advice me wat to do.
i don tire o.
if u r my brother say something to it
Re: No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia by 9ja4eva: 9:12pm On Jul 12, 2007
U fit watch am online
Re: No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia by akins4(m): 4:57am On Jul 13, 2007
abeg for which website?
i need to see how our football youth are doing in canada.
Re: No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia by 9ja4eva: 5:26am On Jul 13, 2007
http://www.bentelevision.com/2007/home/homepage.php


Na for dere i dey watch ma own


http://www.channelsurfing.net/


Dis people bin dey show am b4
Re: No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia by smile4kenn(m): 5:45am On Jul 13, 2007
Malaysia na yeye country. for the on going asian cup, korea flog them 5-1.

Na only criket, tennis them dey show.
Re: No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia by akins4(m): 7:57am On Jul 13, 2007
thank u jo.
na when be the next fixtures?
i wan knw because they fit dey play ball for afternoon in nigeria make we dey watch am for midnight here in malaysia. tell me the time make i go prepare.
all their things na opposite for here. premiership na evening for naija but na midnite dem dey show am for here.
abeg i need the tiime for the next fixture.
Re: No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia by 9ja4eva: 7:33am On Jul 22, 2007
9ja don waka

(1) (Reply)

Obafemi Rejects Arsenal / Who Will Win The First Silverware Of The Season 2007/2008? / Asafa Powell V Tyson Gay: Who Is Your Bet On?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.