Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,468 members, 7,850,624 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 06:10 AM

The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) (7357 Views)

When You Are Invited To A Birthday Bash Of Your Debtor (photo)! / When U Mistakenly Bash Ur Dads Car Infront Of Ur Ex. / If you understand the rules, do the need full. Males vs females (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 7:48pm On Apr 21, 2011
To all my peepatos, if u know u are mouthed abeg u are welcomed

Jooorr ooo, mi o le fi g string se catapult  wink cheesy cheesy cheesy

i just cant use straw to suck bre.ast cheesy wink wink wink grin grin

keep em rolling guys, bash dem girls wink wink cheesy cheesy cheesy wink wink wink

and girls, u are free too oo, bash us wella, we ready for una kiss kiss kiss kiss
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by bright007(f): 7:57pm On Apr 21, 2011
I no fit use breast take do keyboard!!Joooor oooo
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 8:02pm On Apr 21, 2011
nice one my brother, sha run if u see them girls cos na jazz them go take pursue u cheesy cheesy cheesy
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by yinkalink(f): 9:01pm On Apr 21, 2011
I'd like to see daddy showkey do a catwalk
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by bright007(f): 9:04pm On Apr 21, 2011
;d ;d ;d ;d
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by jokingmary(m): 12:29pm On Apr 22, 2011
Q - What is the Difference Between Mother & Wife ?
A - One Woman Brings U into this world crying, & the other ensures U
Continue to do so.



Wife: You always carry my photo in your handbag to the office. Why?
Hubby: When there is a problem, no matter how impossible, I look at your
picture and the problem disappears.
Wife: You see, how miraculous and powerful I am for you?
Hubby: Yes, I see your picture and say to myself, "What other problem can
there be greater than this one
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by yinkalink(f): 6:31pm On Apr 22, 2011
Yea,yet u bear d name of a woman!
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by jokingmary(m): 9:21pm On Apr 22, 2011
Any problem with that?
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by Nobody: 9:58pm On Apr 22, 2011
U are not even ashame to bear the name of a woman
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by yinkalink(f): 10:43pm On Apr 22, 2011
Gat no problem wit dat
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by jokingmary(m): 7:48am On Apr 23, 2011
PretiEbony:

U are not even ashame to bear the name of a woman
Sorry I can't be
Can u be for me undecided
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by yinkalink(f): 7:54am On Apr 23, 2011
Lol. I'd like to hear a yahoo boy asking 'wat is capslock' ?
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 8:37am On Apr 23, 2011
I'd Like to see Lysaa Bleaching or Mr. Chykason Preaching shocked

I'd Like to see Guapo Do a Catwalk. .or Mr Studio Asking what is CapsLock shocked grin
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 9:25am On Apr 23, 2011
dani1luv:

I'd Like to see Lysaa Bleaching or Mr. Chykason Preaching shocked

I'd Like to see Guapo Do a Catwalk. .or Mr Studio Asking what is CapsLock shocked grin


Aaahh Oga Mod, o ga oo

I'd like to see Oga Dani do mtseeew for militant, wink cheesy cheesy cheesy
Inside cell, come do mtseew for presido grin grin tongue tongue tongue
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 10:02am On Apr 23, 2011
Element G:

Aaahh Oga Mod, o ga oo

I'd like to see Oga Dani do mtseeew for militant, wink cheesy cheesy cheesy
Inside cell, come do mtseew for presido grin grin tongue tongue tongue
If dem ban u, come do mtseew for Seun tongue ,

I'd Like 2 c u jerking, abi u wan use generator do pendant tongue , come tie wrapper 4 cockroach tongue
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 10:17am On Apr 23, 2011
see dis naughty boy
I'd like to see u brush teeth for cobra, come put bow tie for python
abi u fit use crude oil to fry plantain tongue tongue
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 10:44am On Apr 23, 2011
I'd like 2 c u barb ya hair @ Shoprite, tongue
use super glue do ear drop shocked, infact use am do eye drop tongue
u wan use tipper tyre do head-band,
O ni fe fi learner si enu plane grin
u wan use goat do security
abi u wan write noise maker 4 oshodi grin
Element Ode le fi ATM gba owo ninu kolo
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 10:52am On Apr 23, 2011
Danny u wan kill me

u self no go wan use menstruation chop rice,
abi u fit use boiling ring boil ocean,
abi u wan use your rod take draw generator,
u self no go wan use acid tamba
abi u fit use coffin sell ice cream

Oga Dani mumu fit use sper.m do bama chop bread grin grin grin
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 11:02am On Apr 23, 2011
you wan do manicure 4 lion cheesy
you wan use caterpillar barb ya bia bia
Abi u wan drink gulder 4 holy communion
or u wan use baygon do antivirus
o ni fe fi jega se house boy

pinging lori starcomms
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 11:07am On Apr 23, 2011
u self no go wan baff untop transformer
abi u fit shower for high tension,
u no go wan use calculator calculate your sper.m count
abi u don use eja kika do oja take carry load
u fit use ata gigun take do tiro

u self no go wan come use chinese balm mastur.bate cheesy cheesy grin grin
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 11:23am On Apr 23, 2011
You nor wan carry malu fly fence
abi u wan use mortal do helmet
abi u wan use pepper soup tamber
oni fe fi condom se baloon
abi u wan use indomie drag tipper shocked shocked shocked
u wan use petrol fry dodo
abi u go use bamboo do toothpick grin grin grin grin grin grin
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by Alalabi(m): 11:54am On Apr 23, 2011
Who won take paper block menstration

and who wan take sledge hammer do abortion

abi u go fit wear dunlop go inside aso-rock

ode ni fe gbe learner sara trailer

ode tun ni fe pa soldier si oneway
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 1:28pm On Apr 23, 2011
u wan use ya libido draw generator

Abi u wan lap maluu inside BRT

Abi u wan use saliva mix cement grin

or u wan use crayon paint duplex shocked

aBI u wan use amala do gel

ooni fe kiri pistol ni waju police station. . . cheesy
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by Alalabi(m): 3:23pm On Apr 23, 2011
Oni fe fi marker kose sori omi

oni fe se touch-ur-toe lori epo gbona

oni fe lo swim ninu konga

o de ni fe fi shalanga se jaccuzi

abi u fit use semo chop bread
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 4:02pm On Apr 23, 2011
you no go wan ban seun 4 15years

abi u wan drink water ask 4 toothpick

abi u wan buy pure water dey wait 4 receipt

abi u wan use needle pound yam
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 4:16pm On Apr 23, 2011
ah na fight?

u self no go wan use omi ata do face wash, cool cool
abi u fit use aboniki clean yansh wink cheesy cheesy
or u don use snail jelly brush teeth
abi u don use acid wash mouth

or Oga Dani don clean finish wey im go come use bulldozer scrape pubic hair grin grin grin
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by EfemenaXY: 4:19pm On Apr 23, 2011
na wa o!

una 2 don kolo finish

Oga Dani - I leave message for you for offtopic

abi you dey avoid me now?? tongue cool
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 4:25pm On Apr 23, 2011
kolo ke, i even still dey expect some from ya side tongue tongue tongue
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by EfemenaXY: 4:43pm On Apr 23, 2011
no, no

I nor get una energy

free me abeg cheesy
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 4:47pm On Apr 23, 2011
Element abi u wan use fork chop maggot
Or u wan use indomie do bobmarley


Efemena_xy:

no, no

I nor get una energy

free me abeg cheesy
Efe I'd like to see you bleaching grin
I'ld also like to see you pinging with ya visafone grin
I like where u made ya hair. . .shoprite grin
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 5:39pm On Apr 23, 2011
wait a minute, Dani na woman? undecided shocked shocked shocked

God come catch u

I'd like to see you at a bend down market
abi u wan use bra draw well for water
abi u fit milk yourself like cow come use drink cornflakes breakfast

Madam Dani no go wan come use cucumber masturb.ate tongue tongue tongue grin grin
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 5:55pm On Apr 23, 2011
come oh, .wetin dey inbetween ya legs

ya yeye libido. , . u wan use am draw generator ni. .abi u wan use am do magnet grin tongue

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

[SAVAGE] Check Out This Epic Reply To Someone Who Tried To Show Off On Twitter / I Want My Family Name Be On Guiness Book Of Record,guess Wat I Want To Do. / Akpos And Family

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.