Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,094 members, 7,849,415 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 09:02 PM

JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ - Jokes Etc (98) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ (70792 Views)

Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) / ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (95) (96) (97) (98) (99) (100) (101) (Go Down)

Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by ElementG(m): 1:11pm On Dec 09, 2011
See as d love wey we get 4 each other b4 dey start to dey separate, No wonder d section no move forward, Wetin we go do like dis oo

@id
abeg my ndidiamaka, No vex 4 me, till i retire 4 nland, i no go forget my lovename 4 u, d gods of nland aint happy with d vexation na, Oya make i near u, make u near me, make we show people how things dey run 4 nland b4
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by EfemenaXY: 1:40pm On Dec 09, 2011
Lol! grin cheesy cheesy grin grin
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Idowuogbo(f): 1:49pm On Dec 09, 2011
Element G:

See as d love wey we get 4 each other b4 dey start to dey separate, No wonder d section no move forward, Wetin we go do like dis oo

@id
abeg my ndidiamaka, No vex 4 me, till i retire 4 nland, i no go forget my lovename 4 u, d gods of nland aint happy with d vexation na, Oya make i near u, make u near me, make we show people how things dey run 4 nland b4
I neva get ur time dey dia dey jonz , do I look like all dose smallies wey u tink sorry fit make u get away wiv murder.I like my peace so stroll along biko ur session don end I don't do topups

@wanchuckwu efemented

I troway give u o, pls carry on dry cleaning dis place nne imagine who D fuckkk nominated dis twattt.Hecan't run a thread yet people dey halar hin,malus don dey browse  shocked
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by ElementG(m): 2:19pm On Dec 09, 2011
Badowski, chill na, Cut me some slack, i didnt kill, neither did u, How does murder have to come into this? undecided undecided undecided
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by bingbagbo(m): 5:06pm On Dec 09, 2011
WOUF!!! WOUF!!!!!!!!!!!! WOUF!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! angry angry angry
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Idowuogbo(f): 6:46pm On Dec 09, 2011
EmMmh peroxide who u dey follow yarn dust , pls go soak sand drink see dis 1 one mtseeeeew.I wasn't joking wen I told u to delete ursef omo forget u mannn.Case closed EOD

Efe wey u dey na its a friday nite ,dis thread must not see monday
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Pharoh: 12:39am On Dec 10, 2011
Page 98 shocked make una take am easy ooo because them say akamu wey hot, na patience we take dey drink am oo. grin
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by mikuz(m): 12:46am On Dec 10, 2011
^^
he he he he
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by ElementG(m): 3:12am On Dec 10, 2011
Idowuogbo:

EmMmh peroxide who u dey follow yarn dust , pls go soak sand drink see dis 1 one mtseeeeew.I wasn't joking wen I told u to delete ursef omo forget u mannn.Case closed
damn dis is bigger than i thought, Ok sha no lele, am out *picks my car keys, pays 4 ma drinks and walks out*
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 2:51pm On Dec 10, 2011
Page 98!!! I still get more time to chill be dat.
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Nobody: 3:02pm On Dec 10, 2011
Efemena_xy:

I mean proper jokes from real jokers

see, why not nominate / vote for your ex-wife Yinkalink and Sledge? - those 2 get talent

after all, who can beat this thread for example? https://www.nairaland.com/nigeria/topic-587990.768.html

a whole 24 pages of the good stuff!

Think the Criteria at choosin' the Best Poster for Joke aint that too Good. . .Should have been best Poster with Best Sense of humor not Peeps movin' to sites to Dig Out Jokes and Paste like Your most craved Candidate Sledge -- Think my Wife Yinkalink has got a Bit of sense of Humor, atleast she Tells me she's lost her Period Every Two weeks  grin grin grin lipsrsealed
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by mikuz(m): 3:10pm On Dec 10, 2011
^^
lwkmd!!
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Nobody: 3:20pm On Dec 10, 2011
wink wink wink
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Nobody: 4:05pm On Dec 10, 2011
Hamid O:

Page 98!!! I still get more time to chill be dat.

Guy Wa[b]D[/b] Up -- Been Long i heard Frm Ya End embarassed embarassed embarassed
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 4:16pm On Dec 10, 2011
El man!! I dey o, just limited my visit to this bar; instead of easing tension when I get here, it creates more tension. Abeg make una just dey prepare

better offtopic thread wey go make sense jor. I almost lost my wifey to this rope we are calling a thread, she's still mine though grin grin

How have you been?? El Classico on your mind I guess
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by mikuz(m): 4:33pm On Dec 10, 2011
that reminds me,
jack you go show the el classico match?
Hope say ya subscription never expire or na for nta you go televise am?
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by jackpot(f): 5:10pm On Dec 10, 2011
El Guapo:

Think the Criteria at choosin' the Best Poster for Joke aint that too Good. . .Should have been best Poster with Best Sense of humor not Peeps movin' to sites to Dig Out Jokes and Paste like Your most craved Candidate Sledge -- Think my Wife Yinkalink has got a Bit of sense of Humor, atleast she Tells me she's lost her Period Every Two weeks  grin grin grin lipsrsealed
why I like you be say you don't let sentiments affect your number 6. It really creeps out seeing a female going about whining for a man(who doesn't even care about her yarns) and taking things personal. She thinks she can make everybody do her bidding anytime.
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by jackpot(f): 5:14pm On Dec 10, 2011
*tunes my Sony Bravia Plasma TV to relay d much-awaited El Classico Match*

thanks mikuz! cool

*hands d remote control over to mikuz* cheesy

hold am for me jor, make I go piss grin
cool
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Idowuogbo(f): 5:50pm On Dec 10, 2011
jackpot:

why I like you be say you don't let sentiments affect your number 6. It really creeps out seeing a female going about whining for a man(who doesn't even care about her yarns) and taking things personal. She thinks she can make everybody do her bidding anytime.
Element G:

damn dis is bigger than i thought, Ok sha no lele, am out *picks my car keys, pays 4 ma drinks and walks out*

Listen both of u, I am not taking anytin personal here am probably one of d most playful gals on nl, all I come to do on nl is comic relief. Posters sometimes get to me but I shrug it off and run jokes with dem,d problem I have wiv u both is I have dished out warnings numerous times and forgiven u in past but it seems bcus I had forgiven u both u feel Bado will take sorry wenever we piss her off she's dat gullible,u WRONG!!! I hate it when people think of me dis way hence y I told u both to delete urselves.I have forgiven u both but I rada not flex wiv u guys on nl and off .U dont understand fullstops u guys only operate on commas I don't stay blessed and do u.
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by jackpot(f): 6:21pm On Dec 10, 2011
^

Idowu-obo
it seems you've guilty conscience. shocked shocked shocked undecided
see me see trouble oh. angry cheesy
see this thing of all things feeling important.
I was referring to Efemana who's going about soliciting un-forthcoming support for his one-thread-posting candidate.

Now, carry your sandals for hand and clear commot for road jor make I see people that matters~ tongue

*hisses in Spanish*

Mtchew undecided
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Idowuogbo(f): 6:59pm On Dec 10, 2011
^ok I have placed my second hand israeli sandals on my head and am about to bounce.Enjoy
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Agybabe(f): 7:14pm On Dec 10, 2011
Abeg make una come make yarn
How this xmas g☺ be nah?
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Pharoh: 10:09am On Dec 11, 2011
Agybabe:

Abeg make una come make yarn
How this xmas g☺ be nah?

Oya come inside my room first so we go fit prepare the minute of the meeting before we go invite the others grin.

Hope say as i wear only boxers, the thing no make you feel? . . . . . cheesy

And to the other posters, abeg make una kiss, shake hands and hug oo, we dey enter new thread and new year. Our people say the sweeping broom get more power because the sum of its different strengths ge more value or power than the different individual strengths abeg.

Oya na who go give me kiss or hug? grin, for your info i am full blooded male specie before . . . grin
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by mikuz(m): 11:00am On Dec 11, 2011
^^
when did this one start ?eh?
Pharoah,So nl don resemble egypt abi?
Wetin you dey find for this bar?
Bar joints don finish for cairo shey?
You better comot ya eye for that babe nyansh before they declare you wanted.
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by jackpot(f): 11:32am On Dec 11, 2011
^
**falls from banana tree, and still laughing** cheesy cheesy cheesy
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by mikuz(m): 11:34am On Dec 11, 2011
jack can you imagine.
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Pharoh: 11:52am On Dec 11, 2011
@Mikuz

Imagine wetin guy abi u no dey fear again? angry
Make you go ask the isrealites wetin them see for my hand. grin

Guy you no hear say them one bring sharia law for egypt. grin
Time never reach for me to retire na so i say make spread my tentacles reach this bar. grin
Lol empty threat, na to declare wanted be the only thing you fit do when realites done even leave u behind self. cheesy


As we dey talk now, i done already place my two hands for her waist and she dey lead me go inside room self. grin
You need to imagine the andrenalin wey dey flow all over my body as she dey waka and shake her ikebe only for my eyes. grin
No worry i go try keep the audio transcript of our meeting so u go fit use am self-service ya-self to death if he go relief you from these 98 years misery of a life wey u done live for this miserable joint abi na bar and you never even suck common nip.ple for once. grin cheesy

Just in one day i done arrange private meeting from this bar. cheesy
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by jackpot(f): 12:14pm On Dec 11, 2011
^^

Pharoh, you wey condom dey oversize come here open mouth to dey yarn adult talks
tongue tongue cheesy
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Pharoh: 12:34pm On Dec 11, 2011
^^^

Mentioning condom show say, u and mikuz dey the same category as both of you still dey experience 98 years of miserable life with lack of s, exual fulfillment. grin  cheesy

Na small boys wey no get girl friend or wife know about different size of condoms as them dey carry am up and down hoping looking just for one moment of you know . . . .  wink  grin.

I empathize with you, he no easy at all, na una life savings both of you take set up this bar and it must be frustrating to see happening guys like moi picking sexy ladies from here everyday.  grin  cheesy

It must be very hard for you especially for the fact say, today na your pretty receptionist na him dey follow me go so  cheesy. You never even steal one peck from her all these years and no worry you fit[b] beg mikuz for the audio transcript of my meeting[/b] with her so una go fit use am as a gift to take quench the 98 years of miserable life as a bar operatorgrin  cheesy

Abeg next time make you seek badosky consulting agency before you set up another business venture, this has been one hell of a bad market for you ( not for big boys like moi sha).  grin  cheesy
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Agybabe(f): 12:55pm On Dec 11, 2011
Pharoah are u okay?
Please re-examine yourself

Abeg better people make we yarn. How we g☺ do A̶̲̥̅♏?
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Pharoh: 1:01pm On Dec 11, 2011
Agybabe:

Abeg better people make we yarn. How we g☺ do A̶̲̥̅♏?

Its all jokes and that's how we role before the newbies came around so don't freak out. cool
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by dani1luv: 1:03pm On Dec 11, 2011
good afternoon

(1) (2) (3) ... (95) (96) (97) (98) (99) (100) (101)

I Thought I Knew How To Pose Until I Saw These Pictures / Photo Of The Day - See What Happens When You Ask A Bornagain Girl For Bleep CHAT / When Northerners Finally Decide To Register For BVN (picture)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.