Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,509 members, 7,826,924 topics. Date: Monday, 13 May 2024 at 11:11 PM

Girls are wicked - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Girls are wicked (1304 Views)

Raw Sex Is Evil, And Girls Are Wicked, I Will Never Try This Again In My Entire / Saw This On Twitter, Some Girls Are Wicked / Four Reasons Why Some Nigerian Girls Are Going Into Pornography (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Girls are wicked by Bigshoe2028: 12:23am On Jul 12, 2021
My brothers focus on making money

I just comot 25% say make I use am fall in love but after today

Omo I go back to random chop and move on

No girl I repeat no Nigerian girl deserve love all this girls are heartless

I can't imagine if I had carried my whole heart to fall in love by now I for dey find sniper to drink

GOD forbid

Kings leave love and go for money
vagina people don show me pepper

If u experience wetin I pass today I swear u no go love again for your life

All of them are after your money and things u can offer no love
All of them na ashawo
Collect from Paul and give to Peter

Make I go and continue my cry

8 Likes

Re: Girls are wicked by BabbanBura(m): 12:45am On Jul 12, 2021
Bigshoe2028:
My brothers focus on making money

I just comot 25% say make I use am fall in love but after today

Omo I go back to random chop and move on

No girl I repeat no Nigerian girl deserve love all this girls are heartless

I can't imagine if I had carried my whole heart to fall in love by now I for dey find sniper to drink

GOD forbid

Kings leave love and go for money
vagina people don show me pepper

If u experience wetin I pass today I swear u no go love again for your life

All of them are after your money and things u can offer no love
All of them na ashawo
Collect from Paul and give to Peter

Make I go and continue my cry



I always thought there are exceptions!
Re: Girls are wicked by Susily(m): 1:41am On Jul 12, 2021
Bigshoe2028:
My brothers focus on making money

I just comot 25% say make I use am fall in love but after today

Omo I go back to random chop and move on

No girl I repeat no Nigerian girl deserve love all this girls are heartless

I can't imagine if I had carried my whole heart to fall in love by now I for dey find sniper to drink

GOD forbid

Kings leave love and go for money
vagina people don show me pepper

If u experience wetin I pass today I swear u no go love again for your life

All of them are after your money and things u can offer no love
All of them na ashawo
Collect from Paul and give to Peter

Make I go and continue my cry



Oga give us details of wetin happen

2 Likes

Re: Girls are wicked by AAAntz: 2:20am On Jul 12, 2021
take it easy man






#GodISOURStrength
Re: Girls are wicked by Goldbw122(m): 2:39am On Jul 12, 2021
Good ones must always dey na our papa still marry na so make you na take am easy, not all [b]Nigeria girls are useless, even the useless ones go still get married [/b]someday and give birth to important children. Ok
Re: Girls are wicked by SmartPunter(m): 2:41am On Jul 12, 2021
Before you don't know before . 9ja girls are after your money. That's why you need to be smart in this generation. Don't spend extravagant on them . Just play games with them Chop and move on. many girls you see are coded streets once you have the money forget they're very easy to get . This day's no money no love ..

1 Like

Re: Girls are wicked by BarrSly: 8:59am On Jul 12, 2021
Oga wetin happen
Re: Girls are wicked by JOACHINpedro: 9:59am On Jul 12, 2021
Cry cry baby you want to get a free knack
shame shame! shame!.... shammmmmmmmmme!!!

Re: Girls are wicked by Candidlady: 10:01am On Jul 12, 2021
Just see another falied generation saying girls are wicked


Awon molebi e wicked

1 Like

Re: Girls are wicked by Quality20(m): 11:23am On Jul 12, 2021
you should rather say that " girls can be wicked"
Re: Girls are wicked by Opemiposii(f): 11:30am On Jul 12, 2021
JOACHINpedro:
Cry cry baby you want to get a free knack
shame shame! shame!.... shammmmmmmmmme!!!
oya sing it for dem
Re: Girls are wicked by Sonnobax15(m): 11:32am On Jul 12, 2021
grin
Dem don share the orange of heartbreak reach op side...

(1) (Reply)

Guys Will You Forgive Her Or Not????? / Spider's Bite Versus Woman's Bite. What You Become After Bitten (photo) / Why Every Nigeria Girl Must Be Grateful To Nairaland

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.