Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,346 members, 7,850,266 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 05:20 PM

Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) (3788 Views)

Places You Should Never Pick A Woman For Yourself To Marry / Guess Who I Jam For Gym Today? (pics) / Who Should I Blame for This Thing Happening In My Life? [Picture] (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Nobody: 8:04pm On Sep 14, 2021
I blame all our naija artist bros, they really fûckd up exposing the hustles to oyibo and the world at large.

2017 to 2020 was just crazy with artist singing about the hustle and all, like if them nor sing about yahoo or cash out... them nor go blow.

iPhone 1 legbelegbe


All them oladips, mr real.

Nice... living things.


Presently.....bella shmurda with him cashapp



Bros you de on keyboard, still dey dance to those songs, but truly you nor dey reason wetin those songs dey do to real grinders at there.

Since how many months now, my mama never gree pay me, just because she listened to bella shurmda cash app
And several fraud related songs.

Hu na fit say oyibo people nor get Sense.



Them just dey expose everything, make things difficult for us.

Our naija artist no get Sense at all.

it not go better for them.




Zlatan, oladips, mr real , 9ice, Victor Ad, erigga, it nor go better for hu na.



EFCC JUST DEY BURST BOYS ANYHOW, WHO CAUSED AM?

THIS SAME ARTIST...... JUST LISTEN TO ERIGGA SITUATION ROOM.

that fool tell them everything



It no go better for all this artist, when dey cast this hustle anyhow.


It no go better for them.

They fit say na motivation them dey give us....

6 Likes

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by SenecaTheYonger: 8:34pm On Sep 14, 2021


THIS SAME ARTIST...... JUST LISTEN TO ERIGGA SITUATION ROOM.

that fool tell them everything


My belle ooooO cheesy grin grin

6 Likes 1 Share

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Nobody: 8:36pm On Sep 14, 2021
SenecaTheYonger:


My belle ooooO cheesy grin grin

If you dey bomb, and your hand col, you go understand wetin make me dey vex like so.


My mama no gree pay me, because she watched bella shurmda cashapp video on youtube.

6 Likes

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by SenecaTheYonger: 8:40pm On Sep 14, 2021
HKchairman:


If you dey bomb, and your hand col, you go understand wetin make me dey vex like so.


My mama no gree pay me, because she watched bella shurmda cashapp video on youtube.

Nigerians too loud. We’re not even the top 5 scammers in the world but because of our big mouth and inferiority complex, we brag and glorify fraud on Social Media so much that anyone that hears Nigeria, first thing they think of is scam.

We no reach China.
We no reach Russia.
We no reach Philippines
We no reach India (these ones na Baba)
We no even reach USA

Tufiakwa

36 Likes 2 Shares

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Nobody: 8:46pm On Sep 14, 2021
SenecaTheYonger:


Nigerians too loud. We’re not even the top 5 scammers in the world but because of our big mouth and inferiority complex, we brag and glorify fraud on Social Media so much that anyone that hears Nigeria, first thing they think of is scam.

We no reach China.
We no reach Russia.
We no reach Philippines
We no reach India (these ones na Baba)
We no even reach USA

Tufiakwa

Bros weda na sense this naija artist no get.
I don't understand.

I just sit down today, no money to buy fuel begin reason am.

Just take a look at This lyrics, how sensible person go put this kind song for public, when you know say boys when dey bless you, na their hustling be that.



It no go better for erigga o.



I wish he can see this post.


Him go fit say na motivation, which kind motivation.
Efcc just dey hold boys anyhow.

Because fools like this, don expose everything since day one.

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Nobody: 9:16pm On Sep 14, 2021
HKchairman:
I blame all our naija artist bros, they really fûckd up exposing the hustles to oyibo and the world at large.

2017 to 2020 was just crazy with artist singing about the hustle and all, like if them nor sing about yahoo or cash out... them nor go blow.

iPhone 1 legbelegbe


All them oladips, mr real.

Nice... living things.


Presently.....bella shmurda with him cashapp



Bros you de on keyboard, still dey dance to those songs, but truly you nor dey reason wetin those songs dey do to real grinders at there.

Since how many months now, my mama never gree pay me, just because she listened to bella shurmda cash app
And several fraud related songs.

Hu na fit say oyibo people nor get Sense.



Them just dey expose everything, make things difficult for us.

Our naija artist no get Sense at all.

it not go better for them.




Zlatan, oladips, mr real , 9ice, Victor Ad, erigga, it nor go better for hu na.



EFCC JUST DEY BURST BOYS ANYHOW, WHO CAUSED AM?

THIS SAME ARTIST...... JUST LISTEN TO ERIGGA SITUATION ROOM.

that fool tell them everything



It no go better for all this artist, when dey cast this hustle anyhow.


It no go better for them.

They fit say na motivation them dey give us....
Get a life

2 Likes

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Nobody: 9:32pm On Sep 14, 2021
anastasius:

Get a life
you go sell your own 3k ?

20 Likes

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Nobody: 9:40pm On Sep 14, 2021
HKchairman:
you go sell your own 3k ?
Think about your future. Yahoo or juju is not the way

2 Likes

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Nobody: 10:09pm On Sep 14, 2021
anastasius:

Think about your future. Yahoo or juju is not the way

You be ritualist, for you to mention juju.

Check all my post, you see anything about juju there?

Mumu

18 Likes

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Nobody: 1:32am On Sep 15, 2021
HKchairman:

You be ritualist, for you to mention juju.
Check all my post, you see anything about juju there?
Mumu
Foool shut up and suck my deeq
Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by KingDash: 2:36am On Sep 15, 2021
HKchairman:
I blame all our naija artist bros, they really fûckd up exposing the hustles to oyibo and the world at large.

2017 to 2020 was just crazy with artist singing about the hustle and all, like if them nor sing about yahoo or cash out... them nor go blow.

iPhone 1 legbelegbe


All them oladips, mr real.

Nice... living things.


Presently.....bella shmurda with him cashapp



Bros you de on keyboard, still dey dance to those songs, but truly you nor dey reason wetin those songs dey do to real grinders at there.

Since how many months now, my mama never gree pay me, just because she listened to bella shurmda cash app
And several fraud related songs.

Hu na fit say oyibo people nor get Sense.



Them just dey expose everything, make things difficult for us.

Our naija artist no get Sense at all.

it not go better for them.




Zlatan, oladips, mr real , 9ice, Victor Ad, erigga, it nor go better for hu na.



EFCC JUST DEY BURST BOYS ANYHOW, WHO CAUSED AM?

THIS SAME ARTIST...... JUST LISTEN TO ERIGGA SITUATION ROOM.

that fool tell them everything



It no go better for all this artist, when dey cast this hustle anyhow.


It no go better for them.

They fit say na motivation them dey give us....
bros I understand how e dey be, e no go better for them baba.
Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by sonofanarchy(m): 3:56am On Sep 15, 2021
look beyond that, use the money go learn skill stay legit.. i go soon drop my story

1 Like

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by MetroBaba1(m): 6:19am On Sep 15, 2021
HKchairman:


If you dey bomb, and your hand col, you go understand wetin make me dey vex like so.


My mama no gree pay me, because she watched bella shurmda cashapp video on youtube.

Your mama wey born you? grin
Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by betcliq: 6:31am On Sep 15, 2021
Op seriously work don hard to even get serious client to dey chat with you hard talk more of to bill am. Boy's no dey wise to invest the money wey Dem pick . This hustle is not reliable . Some of this Malaysia guys don broke finish bcoz Dem no invest wisely. In the next 5 years I see many boys been frustrated in the street. Yahoo Work is get rich today , broke tomorrow unless you invest the money. Lastly Boy's who too depend on Yahoo are just lazy . There's no much different between Yahoo and betting .

9 Likes

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by KingDash: 6:41am On Sep 15, 2021
betcliq:
Op seriously work don hard to even get serious client to dey chat with you hard talk more of to bill am. Boy's no dey wise to invest the money wey Dem pick . This hustle is not reliable . Some of this Malaysia guys don broke finish bcoz Dem no invest wisely. In the next 5 years I see many boys been frustrated in the street. Yahoo Work is get rich today , broke tomorrow unless you invest the money. Lastly Boy's who too depend on Yahoo are just lazy . There's no much different between Yahoo and betting .
you don talk am finish...

4 Likes

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Nobody: 6:53am On Sep 15, 2021
betcliq:
Op seriously work don hard to even get serious client to dey chat with you hard talk more of to bill am. Boy's no dey wise to invest the money wey Dem pick . This hustle is not reliable . Some of this Malaysia guys don broke finish bcoz Dem no invest wisely. In the next 5 years I see many boys been frustrated in the street. Yahoo Work is get rich today , broke tomorrow unless you invest the money. Lastly Boy's who too depend on Yahoo are just lazy . There's no much different between Yahoo and betting .

Bros, na our naija artist nw make the work hard.

The exposure them do for their songs nor be here.
Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by ceede2: 6:56am On Sep 15, 2021
So many hard working lazy people. Oop na one of 'em, Las las, o ma ka lojuyin bi canival.

1 Like

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Nobody: 7:06am On Sep 15, 2021
ceede2:
So many hard working lazy people. Oop na one of 'em, Las las, o ma ka lojuyin bi canival.

I agree, if you say lazy because i talk my mind.

I wish all this our naija artist go see this post.
Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by ceede2: 7:38am On Sep 15, 2021
HKchairman:


I agree, if you say lazy because i talk my mind.

I wish all this our naija artist go see this post.
...bro they out smart you, when client no gree pay they look other way and turn it to music.

Channel your energy to something else. O ma wa okay.

2 Likes

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Owain: 7:56am On Sep 15, 2021
Slawormiir!!
How true is this pls?
Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Gadafii: 8:11am On Sep 15, 2021
If you doing Yahoo now and you no join soap, na joke u dey, na $20 ubgo dey see collect.

And another thing be say, with the right update, u no need worry about all these things these artists post, apartment update, now that Taliban don cast army update, other updates go still dey fall out, and people still dey cash out steady, mostly with soap.

I get friends when dey yarn me wella.

Him say he doesn't see anything wrong bathing soap, to take dey support the Yahoo, as long as he's not spilling any blood or using panties, and he claimed he has been picking steady.

So Op, find one Alfa for ur area when go tidy soap for you, they don't want the youths to do Yahoo, but they are not creating jobs for the youths, and they are still there talking about Nigeria's image

Nigeria's image when our leaders don deface, abacha loots and all of that, what do you thing the outsider will feel about nigeria

Their is no image left to protect, do what you can do to survive of escape this hell hole.

However, the problem I have with Yahoo boys is their incessant show off and loud mouth.

Recently EFCC burst ogun state and one other eastern state, arrested over 50 yahoss, I later got to hear that some of these boys cashed out over $1m, come see exotic cars wey efcv pack, na insider give efcc the pass

If you dey work, and you dey chop, act like you haven't eaten since three market days, if you can afford the bakery, act like na only agege bread u fit buy, if you can afford Bentley, just buy one small Corolla that will be pushing you around, while you invest heavily on projects that will bring long term profit and take your generation away from poverty or from this country.

Some of these boys don't have single investment, just nice cars, clothes and expensive gadgets, spending days in hotels.

When efcc burst them, everything is gone down the drain.

14 Likes

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Nobody: 8:29am On Sep 15, 2021
That's why I still stick to my developing things .........they no born them reach that side!




God bless all the developers out there!

We gonna develop everywhere soon!
Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Emocruize(m): 10:58am On Sep 15, 2021
Op this post don gimmie motivation. i dey go sing my song about this hustle
Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by okrikaboi: 10:59am On Sep 15, 2021
Go audiomack listen sba by G4 boys you go know say our celebrities dey learn.
Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Generalwoodz(m): 12:03pm On Sep 15, 2021
okrikaboi:
Go audiomack listen sba by G4 boys you go know say our celebrities dey learn.
omoh! Na true. I just went ahead and searched for the song on YouTube... I am now in the comment section... Naija no reach Americans

2 Likes

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by SportsHD: 2:24pm On Sep 15, 2021
All that na just excuses. Bro, find better update. Men dey cash out everyday.

1 Like

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Lastpharoah33: 2:42pm On Sep 15, 2021
sonofanarchy:
look beyond that, use the money go learn skill stay legit.. i go soon drop my story


Will send you a mail
Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by Nobody: 3:18pm On Sep 15, 2021
Boss u fit connect me with that guy?
Gadafii:
If you doing Yahoo now and you no join soap, na joke u dey, na $20 ubgo dey see collect.

And another thing be say, with the right update, u no need worry about all these things these artists post, apartment update, now that Taliban don cast army update, other updates go still dey fall out, and people still dey cash out steady, mostly with soap.

I get friends when dey yarn me wella.

Him say he doesn't see anything wrong bathing soap, to take dey support the Yahoo, as long as he's not spilling any blood or using panties, and he claimed he has been picking steady.

So Op, find one Alfa for ur area when go tidy soap for you, they don't want the youths to do Yahoo, but they are not creating jobs for the youths, and they are still there talking about Nigeria's image

Nigeria's image when our leaders don deface, abacha loots and all of that, what do you thing the outsider will feel about nigeria

Their is no image left to protect, do what you can do to survive of escape this hell hole.

However, the problem I have with Yahoo boys is their incessant show off and loud mouth.

Recently EFCC burst ogun state and one other eastern state, arrested over 50 yahoss, I later got to hear that some of these boys cashed out over $1m, come see exotic cars wey efcv pack, na insider give efcc the pass

If you dey work, and you dey chop, act like you haven't eaten since three market days, if you can afford the bakery, act like na only agege bread u fit buy, if you can afford Bentley, just buy one small Corolla that will be pushing you around, while you invest heavily on projects that will bring long term profit and take your generation away from poverty or from this country.

Some of these boys don't have single investment, just nice cars, clothes and expensive gadgets, spending days in hotels.

When efcc burst them, everything is gone down the drain.

1 Like

Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by natosjahdi: 3:32pm On Sep 15, 2021
HKchairman:


Bros weda na sense this naija artist no get.
I don't understand.

I just sit down today, no money to buy fuel begin reason am.

Just take a look at This lyrics, how sensible person go put this kind song for public, when you know say boys when dey bless you, na their hustling be that.



It no go better for erigga o.



I wish he can see this post.


Him go fit say na motivation, which kind motivation.
Efcc just dey hold boys anyhow.

Because fools like this, don expose everything since day one.
sorry bro.. buh I was literally sing the lyrics can you send me the full song.. one love
Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by DSC7: 3:39pm On Sep 15, 2021
Erigga and other artists just dey let una know say pressing no be headpan......


Find legit hustle to hold on to when everywhere burst but gees no dey hear word...


Las Las na Legit still be the main way...

Say No to Crime....
Re: Since Last Year July, I Never Pick ( See Who I Blame) by opomulero101(m): 6:59pm On Sep 15, 2021
If you serious i fit link u up wit someone to boost u up wit Spiritual work for yahoo

(1) (2) (Reply)

It's Called Romance Section Not Porn Site / 5 Kinds Of Noise Women Make When Enjoying Lovemaking / T.a Orji Son Dead

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 60
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.