Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,163,205 members, 7,853,115 topics. Date: Friday, 07 June 2024 at 11:26 AM |
Nairaland Forum / Science/Technology / CBN Enaira Wallet: How To Use Nigeria Digital Currency (1070 Views)
South Korean Toilet Turns Faeces Into Power And Digital Currency (Photos) / Nigeria’s Digital Future Hinges On Govt, Citizens’ Collaboration, Say Speakers A / Hubs.ng Launches New Apps To Enhance Nigeria’s Digital Inclusion (2) (3) (4)
(1) (Reply)
CBN Enaira Wallet: How To Use Nigeria Digital Currency by owner(m): 9:47pm On Oct 27, 2021 |
CBN eNaira wallet become di first digital currency to go live in Africa. Na di Central Bank of Nigeria [CBN] dey issue di eNaira and e get di same same value as di fiat Naira. eNaira na digital currency wey dey use block chain technology and na Nigeria first digital currency platform. CBN say eNaira go provide "unique form of money wey dey denominated in Naira". President Muhammadu Buhari officially lunch di digital currency on Monday October 25, 2021 for state House Abuja. CBN eNaira wallet suppose guarantee secure, faster and more convenient transactions, according to banks. See wetin go change wen Buhari launch Nigeria e-Naira Di eNaira wallet na digital storage wey dey hold di eNaira. E go dey for and dey managed on a distributed ledger.
|
(1) (Reply)
Need Audio Help / Telekinesis Or Magic(get Informed) / Industrial Applied Green Laser Line Generator
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |