Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,555 members, 7,827,078 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 06:30 AM

My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! (7630 Views)

Share Your Funny Experience Visiting Your Lover Who Lives Under Someone / "I Got Pregnant From A One Night Stand At Age 16... And This Happened..." (Pix) / Nude Abuja Girl Shows N100,000 She Got From One Night Stand. Shares Video (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Therock5555(m): 4:31pm On Feb 05, 2022
I met this fine shawty early December last year, naso I whine am say make she come track me for area make we flex small as per TGIF things.

She wasn't with a phone but signified interest, naso I comot my number from wallet pass am, told her to call me when she wanna come so that I could direct bike man....

I wasn't putting much hope though but she called and arrived my location within minutes...

This girl chop meat sotey the woman wey dey sell the meat sef come dey chook her yarn.

Me wetin concern me, as she no over step my budget, I no mind.

We had sex once before I slept off, only to be woken up severally by her, stomach upset wan kill her, Bush meat na your mate......

Me dey pray say she no go full my toilet Sha....

Morning time, I gave her money for TP, the paper wey my number dey, I thief am trowey...

Forward to yesterday, Konji wan kill man pikin and all my chicks dey for stand by, so I holla my babes plug and asked him to bring one non craze mama wey we go align well.

The niqqa knows my specs, so he called me after an hour that he was coming, as I don relocate, I gats go road go track them.

I dey smile as I sight the baby for him bike, I just dey lick my lips.

Na the girl even first jump down come hug me, I come shock how she take know me, as I look her face, I nearly faint...

Na that babe from that night last year....

And my guy was smiling and hailing himself for a job well done.

Like when did I started recycling babes? what happened to new ones?

All of them enter my crib before I told the girl to give me a minute make I see the guy off.

Naso I begin para for am outside say I don run the babe before, and I don cast my location be that, anyway, nothing spoil.

as I comot wallet to give the guy some change, this babe appeared for our back.

Begin dey ask wetin we dey plan outside, omor I weak.

For inside room Nai matter choke pass.

Babe dey feel bad on how I forget her, she told me things about her work which I could easily track her, and she couldn't find my number again to how she don come check me for house tire but I no dey always dey. hahahaha..

Na cum I wan cum oh, I don't know where all this drama started from.

To shorten this matter, my guy don go tell her say na package deal she dey come for, so babe was so bitter and angry for some reasons when she discovered I was the potential client.

That one turn to different matter, because she said since she gave me pussy for free and I didn't appreciate me, instead na babes wey dey bill Nai I prefer...

Naso she tear me Olosho rates, I swear I no even get strength to laugh, I come dey wonder whether na she sponsor the billing when we first met abi na her Aunty dey prepare the meat?

But that one no concern me, my aim was to Cum and continue my paper chase.

So I payed her for short time, and she gratefully collected it, comot only her knee length skirt, good girl no even wear pant come, and she claimed to be coming from work before my guy track her.

As I dey straff, I come dey remember my ashawo days, no access to breast or romance, just chook prick, do sharp sharp before the lady starts complaining and get the hell out of there...

Well, na the babe Waka immediately I cum, she no even talk good night.....

grin grin. grin

My own be say I don cum and come to my senses, let's chase the bag mehn.........

"Sorry for the long shalaye.... But this dope Mahhhd"

35 Likes 4 Shares

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by meneski(m): 4:48pm On Feb 05, 2022
cry
I like the way you run your runz...
Play be play.
Real na real.

13 Likes

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Here2day(m): 4:48pm On Feb 05, 2022
grin grin

12 Likes 2 Shares

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Tezzi(m): 4:56pm On Feb 05, 2022
Wat should we do with this information

5 Likes

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Jeon(f): 4:57pm On Feb 05, 2022
Therock5555:
I met this fine shawty early December last year, naso I whine am say make she come track me for area make we flex small as per TGIF things.

She wasn't with a phone but signified interest, naso I comot my number from wallet pass am, told her to call me when she wanna come so that I could direct bike man....

I wasn't putting much hope though but she called and arrived my location within minutes...

This girl chop meat sotey the woman wey dey sell the meat sef come dey chook her yarn.

Me wetin concern me, as she no over step my budget, I no mind.

We had sex once before I slept off, only to be woken up severally by her, stomach upset wan kill her, Bush meat na your mate......

Me dey pray say she no go full my toilet Sha....

Morning time, I gave her money for TP, the paper wey my number dey, I thief am trowey...

Forward to yesterday, Konji wan kill man pikin and all my chicks dey for stand by, so I holla my babes plug and asked him to bring one non craze mama wey we go align well.

The niqqa knows my specs, so he called me after an hour that he was coming, as I don relocate, I gats go road go track them.

I dey smile as I sight the baby for him bike, I just dey lick my lips.

Na the girl even first jump down come hug me, I come shock how she take know me, as I look her face, I nearly faint...

Na that babe from that night last year....

And my guy was smiling and hailing himself for a job well done.

Like when did I started recycling babes? what happened to new ones?

All of them enter my crib before I told the girl to give me a minute make I see the guy off.

Naso I begin para for am outside say I don run the babe before, and I don cast my location be that, anyway, nothing spoil.

as I comot wallet to give the guy some change, this babe appeared for our back.

Begin dey ask wetin we dey plan outside, omor I weak.

For inside room Nai matter choke pass.

Babe dey feel bad on how I forget her, she told me things about her work which I could easily track her, and she couldn't find my number again to how she don come check me for house tire but I no dey always dey. hahahaha..

Na cum I wan cum oh, I don't know where all this drama started from.

To shorten this matter, my guy don go tell her say na package deal she dey come for, so babe was so bitter and angry for some reasons when she discovered I was the potential client.

That one turn to different matter, because she said since she gave me pussy for free and I didn't appreciate me, instead na babes wey dey bill Nai I prefer...

Naso she tear me Olosho rates, I swear I no even get strength to laugh, I come dey wonder whether na she sponsor the billing when we first met abi na her Aunty dey prepare the meat?

But that one no concern me, my aim was to Cum and continue my paper chase.

So I payed her for short time, and she gratefully collected it, comot only her knee length skirt, good girl no even wear pant come, and she claimed to be coming from work before my guy track her.

As I dey straff, I come dey remember my ashawo days, no access to breast or romance, just chook prick, do sharp sharp before the lady starts complaining and get the hell out of there...

Well, na the babe Waka immediately I cum, she no even talk good night.....

grin grin. grin

My own be say I don cum and come to my senses, let's chase the bag mehn.........

"Sorry for the long shalaye.... But this dope Mahhhd"

may GOD deliver any genuine lady from men like you.

6 Likes

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by illicit(m): 5:00pm On Feb 05, 2022
Sha use condom
Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by MufasaLion: 5:14pm On Feb 05, 2022
Just as illicit asked or made a statement, Were you strapped before hitting?

Incurable diseases are real!

1 Like

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Therock5555(m): 5:35pm On Feb 05, 2022
MufasaLion:
Just as illicit asked or made a statement, Were you strapped before hitting?

Incurable diseases are real!

Health is wealth bro...

I always remember to stay strapped, E dey inside my New Year resolution, no jonzing this year...

grin grin

2 Likes

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by SportsHD: 5:42pm On Feb 05, 2022
Therock5555:
...

grin grin
grin
Your piece with foxyflow made me join nairaland that year. Why una no complete that story na?

3 Likes

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Therock5555(m): 6:39pm On Feb 05, 2022
SportsHD:

grin
Your piece with foxyflow made me join nairaland that year. Why una no complete that story na?

we were writing that story based on coincidence, the trio of us never met, nor communicated offline, we just kind of gel, so it was okay if the glue stop sticking, right?

4 Likes

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Therock5555(m): 6:40pm On Feb 05, 2022
Jeon:

may GOD deliver any genuine lady from men like you.

I don't tell anyone if I'm single or in a relationship, so it's your choice to stick up for the ride, what's my own?

1 Like

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Jeon(f): 7:20pm On Feb 05, 2022
Therock5555:

I don't tell anyone if I'm single or in a relationship, so it's your choice to stick up for the ride, what's my own?

may the Lord deliver any genuine lady[be it wife or girlfriend ] from men like you that refused to respect their bodies. Fuckin around every hole in the name of explorations

3 Likes

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Therock5555(m): 7:46pm On Feb 05, 2022
Jeon:

may the Lord deliver any genuine lady[be it wife or girlfriend ] from men like you that refused to respect their bodies. Fuckin around every hole in the name of explorations

Hahahaha mama e dey pepper you abi?

please talk to the girls not to be too cheap Sha...

abi am I straffing myself?
Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Jeon(f): 7:56pm On Feb 05, 2022
Therock5555:

Hahahaha mama e dey pepper you abi?
why e go pepper Mr promiscuous?
I'm only concerned about the genuine people [man and woman ] that will settled down with useless hoes like you...

please talk to the girls not to be too cheap Sha...
you too you are nothing but a cheap product TALK TO URSELF AND QUIT USELESS LIFESTYLES...

abi am I straffing myself?

YES YOU ARE STRAFFING URSELF BY EVEN ORDERING FOR A HOE...

WELL I THANK GOD FOR THE PEOPLE IN MY CIRCLE

2 Likes

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Therock5555(m): 8:10pm On Feb 05, 2022
Jeon:

why e go pepper Mr promiscuous?
I'm only concerned about the genuine people [man and woman ] that will settled down with useless hoes like you...

you too you are nothing but a cheap product TALK TO URSELF AND QUIT USELESS LIFESTYLES...

YES YOU ARE STRAFFING URSELF BY EVEN ORDERING FOR A HOE...

WELL I THANK GOD FOR THE PEOPLE IN MY CIRCLE

Hailings ma'am....
Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by yuping(m): 8:22pm On Feb 05, 2022
undecided nice write up, I like the way you blend your a and pidgin together, but its crazy.
Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Silentgroper(m): 8:38pm On Feb 05, 2022
Therock5555:
I met this fine shawty early December last year, naso I whine am say make she come track me for area make we flex small as per TGIF things.

She wasn't with a phone but signified interest, naso I comot my number from wallet pass am, told her to call me when she wanna come so that I could direct bike man....

I wasn't putting much hope though but she called and arrived my location within minutes...

This girl chop meat sotey the woman wey dey sell the meat sef come dey chook her yarn.

Me wetin concern me, as she no over step my budget, I no mind.

We had sex once before I slept off, only to be woken up severally by her, stomach upset wan kill her, Bush meat na your mate......

Me dey pray say she no go full my toilet Sha....

Morning time, I gave her money for TP, the paper wey my number dey, I thief am trowey...

Forward to yesterday, Konji wan kill man pikin and all my chicks dey for stand by, so I holla my babes plug and asked him to bring one non craze mama wey we go align well.

The niqqa knows my specs, so he called me after an hour that he was coming, as I don relocate, I gats go road go track them.

I dey smile as I sight the baby for him bike, I just dey lick my lips.

Na the girl even first jump down come hug me, I come shock how she take know me, as I look her face, I nearly faint...

Na that babe from that night last year....

And my guy was smiling and hailing himself for a job well done.

Like when did I started recycling babes? what happened to new ones?

All of them enter my crib before I told the girl to give me a minute make I see the guy off.

Naso I begin para for am outside say I don run the babe before, and I don cast my location be that, anyway, nothing spoil.

as I comot wallet to give the guy some change, this babe appeared for our back.

Begin dey ask wetin we dey plan outside, omor I weak.

For inside room Nai matter choke pass.

Babe dey feel bad on how I forget her, she told me things about her work which I could easily track her, and she couldn't find my number again to how she don come check me for house tire but I no dey always dey. hahahaha..

Na cum I wan cum oh, I don't know where all this drama started from.

To shorten this matter, my guy don go tell her say na package deal she dey come for, so babe was so bitter and angry for some reasons when she discovered I was the potential client.

That one turn to different matter, because she said since she gave me pussy for free and I didn't appreciate me, instead na babes wey dey bill Nai I prefer...

Naso she tear me Olosho rates, I swear I no even get strength to laugh, I come dey wonder whether na she sponsor the billing when we first met abi na her Aunty dey prepare the meat?

But that one no concern me, my aim was to Cum and continue my paper chase.

So I payed her for short time, and she gratefully collected it, comot only her knee length skirt, good girl no even wear pant come, and she claimed to be coming from work before my guy track her.

As I dey straff, I come dey remember my ashawo days, no access to breast or romance, just chook prick, do sharp sharp before the lady starts complaining and get the hell out of there...

Well, na the babe Waka immediately I cum, she no even talk good night.....

grin grin. grin

My own be say I don cum and come to my senses, let's chase the bag mehn.........

"Sorry for the long shalaye.... But this dope Mahhhd"
she give you free Puna the 1st time you no appreciate abeg she no chop meat

1 Like

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by bidexdo(m): 8:44pm On Feb 05, 2022

Gee I give you 9/10 in rating

Love it grin cheesy grin grin grin grin grin grin grin grin

Na this kind of post i want to dey read
I fill read am 50 times a day

1 Like

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Qatar2022: 8:49pm On Feb 05, 2022
Jeon:

may GOD deliver any genuine lady from men like you.
Thank GOD you say genuine ladies
Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Therock5555(m): 9:05pm On Feb 05, 2022
bidexdo:

Gee I give you 9/10 in rating
Love it grin cheesy grin grin grin grin grin grin grin grin
Na this kind of post i want to dey read I fill read am 50 times a day

check my profile na, one of my threads fit hook you...

1 Like

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Therock5555(m): 9:06pm On Feb 05, 2022
Silentgroper:
she give you free Puna the 1st time you no appreciate abeg she no chop meat

I still spent money, meat or no meat, so make she pack one side oo, hahaha
Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Therock5555(m): 9:07pm On Feb 05, 2022
yuping:
undecided nice write up, I like the way you blend your a and pidgin together, but its crazy.

Thanks bruh....
Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by bidexdo(m): 11:18pm On Feb 05, 2022
Therock5555:

check my profile na, one of my threads fit hook you...

grin grin

Lol which one
Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Mhykel217(m): 2:22am On Feb 06, 2022
she fii de nairaland sef grin grin
Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by johnfe: 5:00pm On Feb 18, 2022
Therock5555:

we were writing that story based on coincidence, the trio of us never met, nor communicated offline, we just kind of gel, so it was okay if the glue stop sticking, right?

.

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Therock5555(m): 5:44am On Feb 21, 2022
johnfe:

Bro I wan ask eh, to 4ok on a steady go make person last long? Na my aim to start dey patronize o.losho, what do you think?

hahahahaha if you like, dey fuvk everyday, anybody wey be one second man would always remain a one second man. hahahaha
Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Osibajo2023: 5:54am On Feb 21, 2022
Jeon:

may GOD deliver any genuine lady from men like you.
is that what you suppose to say, so the babe na asewo b4, anyway all Nigerian girls are runz girls, but wen u see mugu, u go form say u be decent, and the mugu straight to altars
Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Jeon(f): 6:34am On Feb 21, 2022
Osibajo2023:
is that what you suppose to say, so the babe na asewo b4, anyway all Nigerian girls are runz girls, but wen u see mugu, u go form say u be decent, and the mugu straight to altars

eno concer me..
I Don talk my own....
by the way maybe nah ur sisters and female relatives be asewo for naija..
because the ones around me posses positive traits.

1 Like

Re: My Funny Experience With A One Night Stand Partner!!! by Osibajo2023: 7:09am On Feb 21, 2022
Jeon:

eno concer me..
I Don talk my own....
by the way maybe nah ur sisters and female relatives be asewo for naija..
because the ones around me posses positive traits.
get out here, positive ko, positive ni

(1) (2) (Reply)

Who Can Identify This Bushmeat I Just Killed? (Graphic pics) / Can You Blame Her For Dating A Married Man? / What To Reply To A Girl That Says "I Love You"?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 81
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.