Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,452 members, 7,846,894 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 06:27 AM

Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? (2115 Views)

Guys Can U eat Cornflakes In Front Of Babe? / If You Have Never Dated This Type Of Babe, You Have Never Lived (pics) / 10 Pictures Sex Starved Guys Can Relate To (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by Miraclejunction(m): 6:33pm On May 20, 2022
BigYash:
If say ur papa use condom, useless pikin like you for no fall out na.. Na the issue when I get with him be that.
If your papa no fvck mentally deranged woman wey I'm see for bush,abomination like you no go day
Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by BigYash: 6:33pm On May 20, 2022
Miraclejunction:

go run surgery make them comot your brain from your yash bcus your post just day smell shit!
Check well.. Na your mouth dey smell for your nose..
Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by Miraclejunction(m): 6:34pm On May 20, 2022
BigYash:
Check well.. Na your mouth dey smell for your nose..
Lame!
Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by BigYash: 6:35pm On May 20, 2022
Miraclejunction:

If your papa no fvck mentally deranged woman wey I'm see for bush,abomination like you no go day
Your papa give ashawo belle,na him he know.. Your mama no even know who give am belle.. Abi you sabi your papa? That one wen your mama tell you say ,na your papa no be am o. Go first find your useless papa,before coming on nairaland to post shit..
Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by BigYash: 6:35pm On May 20, 2022
Miraclejunction:

Lame!
grin E pain you abi. You never see anything..
Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by Miraclejunction(m): 6:36pm On May 20, 2022
BigYash:
Check well.. Na your mouth dey smell for your nose..
assuming say your papa no day fvck mad women mad people no for plenty like this,na your family na the genesis of madness
Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by Miraclejunction(m): 6:38pm On May 20, 2022
BigYash:
Your papa give ashawo belle,na him he know.. Your mama no even know who give am belle.. Abi you sabi your papa? That one wen your mama tell you say ,na your papa no be am o. Go first find your useless papa,before coming on nairaland to post shit..
Baba your mama day bush in the middle of somewhere o...lol....make I burst your head she fit day naked o while your papa day find the next mad woman to fvck
Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by Miraclejunction(m): 6:40pm On May 20, 2022
BigYash:
grin E pain you abi. You never see anything..
If you see any mad person for road just know say na your brother from another mother....lol
Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by BigYash: 6:42pm On May 20, 2022
Miraclejunction:

Baba your mama day bush in the middle of somewhere o...lol....make I burst your head she fit day naked o while your papa day find the next mad woman to fvck
Read this thing wen you take time type if sence dey. grin Dey there dey exhibit foolishness. Product of a useless father and ashawo mother.. I no dey surprised say,na person like you dem born.

1 Like

Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by BigYash: 6:44pm On May 20, 2022
Miraclejunction:

If you see any mad person for road just know say na your brother from another mother....lol
Your mama still dey stay junction ,abi that hotel?I hear say her market don cast,cux she don dey age. I pity her sha.. Make I no go dey tell nairaland your family history. Make I leave you.. Cux your comment show say ,you want dey cry already.. Dooh. Greet your ashawo mama for me and no forget to go find your useless father o.. Bye..

1 Like

Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by Miraclejunction(m): 6:45pm On May 20, 2022
BigYash:
Read this thing wen you take time type if sence dey. grin Dey there dey exhibit foolishness. Product of a useless father and ashawo mother.. I no dey surprised say,na person like you dem born.
Baba no use style run,i no say tears don full ur eyes na why the post no make sense to you...lol
Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by Miraclejunction(m): 6:49pm On May 20, 2022
BigYash:
Your mama still dey stay junction ,abi that hotel?I hear say her market don cast,cux she don dey age. I pity her sha.. Make I no go dey tell nairaland your family history. Make I leave you.. Cux your comment show say ,you want dey cry already.. Dooh. Greet your ashawo mama for me and no forget to go find your useless father o.. Bye..
Baba no run na...lol, I understand the pain that comes from seeing your mum naked in the bush ready to be fvcked by mentally deranged men like your dad but check your self before you carry on with your dads legacy(im day run for blood o)
Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by Miraclejunction(m): 6:51pm On May 20, 2022
BigYash:
Your mama still dey stay junction ,abi that hotel?I hear say her market don cast,cux she don dey age. I pity her sha.. Make I no go dey tell nairaland your family history. Make I leave you.. Cux your comment show say ,you want dey cry already.. Dooh. Greet your ashawo mama for me and no forget to go find your useless father o.. Bye..
Guy Abeg no run na...lolxxx
Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by BigYash: 6:55pm On May 20, 2022
Miraclejunction:

Baba no use style run,i no say tears don full ur eyes na why the post no make sense to you...lol
I have got better things to do kiddo .. Why will I be wasting my time,talking to a fool like you? Get lost kid.. Go and start looking for your dad.. Bastard!

1 Like

Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by Miraclejunction(m): 7:16pm On May 20, 2022
BigYash:
I have got better things to do kiddo .. Why will I be wasting my time,talking to a fool like you? Get lost kid.. Go and start looking for your dad.. Bastard!
Lol,i am sorry for revealing your deeply buried secrets, but what should we do about your dad to stop him from reproducing beings like you?,,,,i think we should chain him,what do you think?
Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by KingDash: 8:53pm On May 20, 2022
God forbid I get money I just dey catch cruise on here
Dickjo:


bro. that usually mean u r pooor coz u dont hav moiney sir coz big boys dont eat coke n breaad? are u only off those unemploy people sellin roadside petrol sir?(no oofenese) angry
Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by Dickjo(m): 8:06pm On May 23, 2022
Uniquetani1:



Try and grow up bro


so did yor boyfrind use buscuit to toast u for dates?...be honest please...and dont lie? smiley
Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by Nmezor(f): 7:40pm On May 28, 2022
Dickjo:


do i loook gay to u sir? i fok fine
people like Fcmb2022, Nmezor, Uniquetani1, LilMissFavvy,Paulolee & BigYash..
..not men sir!!(no oofenese) >:
Troll seems ur high on something..quit roping me in these weird threads. U need to b banned for life
Re: Guys Can U Eat Biscuit In Front Of Babe? by PlaYaJones: 10:07am On Jun 10, 2022
Nmezor:
Troll seems ur high on something..quit roping me in these weird threads. U need to b banned for life

helo. please can u quickly post a pictures of yor self on yor profile showing u standing up & facing away from the camera....I urgently need to sheck somtin please, urgent! cheesy

(1) (2) (Reply)

Youtube Herbs And Spirituality Teaching / Is She The Cause Of My Problems / My Salary Wahala

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.