Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,174 members, 7,849,622 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 06:20 AM

JDP :just Dey Play! (pics) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / JDP :just Dey Play! (pics) (647 Views)

Is Natural Baby Boy Selection Possible During Sex, pipo just dey born girls / I No Dey Play Bet9ja Again !!!!!! / girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

JDP :just Dey Play! (pics) by care4you: 9:02am On Dec 20, 2022
Look at messi's wife, she no even get nyash sef but she don touch world cup

But, Just look at yourself, you wey no get shi shi dey do surgery up and down, dey rub cream reft and light, dey do shakara untop...

Who you wan impress kwanu?

Dey play!

...

2 Likes

Re: JDP :just Dey Play! (pics) by Silentgroper(m): 9:05am On Dec 20, 2022
Abi nw.....
Re: JDP :just Dey Play! (pics) by Fremantle: 11:15am On Dec 20, 2022
Meanwhile....

Re: JDP :just Dey Play! (pics) by VinnyBaba: 11:30am On Dec 20, 2022
OP, Shebi you see dat Messi's wife?

She is 34 years (born in 1988), has 3 kids and still maintains her Trim figure..

But you see ur 21,22 yrs old Naija Girls..

Already looking Fat, Bloated and Thick because of too much Sharwama, Suya, Hollandia yoghurts + Thick Sperms from Sugar daddies.. undecided

Pls Advice the ones around you, Ok? sad

1 Like

(1) (Reply)

Drama As Cond@ms Fall Out Of Evangelist’s Pocket At ATM Stand (video) / Nairalanders Come And See O / Photo

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.