Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,010 members, 7,814,445 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 01:00 PM

See What's Is Happening In This Forum. - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / See What's Is Happening In This Forum. (162 Views)

Naija Celebrities Who Have Been On This Forum Or Are Still Active Members / What Is Really Happening In Ethiopia / What Are The Funny Or Weird Monikers You Have Seen In This Forum? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

See What's Is Happening In This Forum. by Rexxie234(m): 5:49pm On Feb 24, 2023
Omo see trouble loh, come see as this moderator wey them dey call mynd44 dey close tread since yesterday.


I think say the mod them no dey see us oh shocked


Abeg make una behave well for this period o to avoid ban. For does wey them sabi curse for this forum, make una control una mouth for this period cus mod dem dey vex.


Who think say i dey talk rubbish make him try he luck.
Kudos!!!
Re: See What's Is Happening In This Forum. by tsephanyah(f): 5:51pm On Feb 24, 2023
Rexxie234:
Omo see trouble loh, come see as this moderator wey them dey call mynd44 dey close tread since yesterday.


I think say the mod them no dey see us oh shocked


Abeg make una behave well for this period o to avoid ban. For does wey them sabi curse for this forum, make una control una mouth for this period cus mod dem dey vex.


Who think say i dey talk rubbish make him try he luck.
Kudos!!!
you only have one access or something

1 Like

(1) (Reply)

2008 Foreign Used Black On Cream Lexus ES350 / Video Highlights Of Nigeria Celebrities That Voted Today Nigeria Presidential El / Looking For Professional Patio Design In Melbourne?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.