Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,228 members, 7,825,886 topics. Date: Monday, 13 May 2024 at 04:56 AM

Egbami Everybody Make U Help Oo - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Egbami Everybody Make U Help Oo (855 Views)

This Must Surely Make U Laff. Make Up Vs Beauty / Help Oo! I Used Aboniki Balm As Lubricant Just Now To Smash / Ladies: What Attribute Of A Guy Can Make U Wet Without Touch (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:23pm On Mar 16, 2023
Wahala wahala wahala


I carry olosho late night some 6days ago
2k na him she collect unto say na almost 1am parole. She still chop indomie and egg 1k

Ok na
I come nack am raw oooo

Believe me Till now her number no dey go
And the number go for morning when I discharge
Am after exchange number with her.


Abeg shey I be bad market wey make her ghost me
Abi na iyemeja (mamawater) I Bleep.
Abi dis girl na akudaya. (Living dead)
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by SHIVA001: 5:26pm On Mar 16, 2023
Congratulations to you. Live with the confusion for the Rest of your life.

3 Likes 1 Share

Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:32pm On Mar 16, 2023
SHIVA001:
Congratulations to you. Live with the confusion for the Rest of your life.


Shoooo fee shoku sha
Abi ofe ku iku gbona nii??
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by SHIVA001: 5:36pm On Mar 16, 2023
Idamuadugbo:



Shoooo fee shoku sha
Abi ofe ku iku inagbona??
Omo asey.. go sit down joor. Simp like you
One night stand na him dey worry you like this. And you call yourself a man. Asey

1 Like

Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Raj10(m): 5:37pm On Mar 16, 2023
Idamuadugbo:
Wahala wahala wahala


I carry olosho late night some 6days ago
2k na him she collect unto say na almost 1am parole. She still chop indomie and egg 1k

Ok na
I come nack am raw oooo

Believe me Till now her number no dey go
And the number go for morning when I discharge
Am after exchange number with her.


Abeg shey I be bad market wey make her ghost me
Abi na iyemeja (mamawater) I Bleep.
Abi dis girl na akudaya. (Living dead)
😁😁😁

1 Like

Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:44pm On Mar 16, 2023
SHIVA001:

Omo asey.. go sit down joor. Simp like you
One night stand na him dey worry you like this. And you call yourself a man. Asey



Waaa.....niga wetin sup naa.
I wan do again and contact no go shey make I no worry nii.

Waa alaye leave simp talk
Na obo Sara dat why man want am again
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Nobody: 5:46pm On Mar 16, 2023
Γ€bΓΊrΓ² Portable. πŸ˜‚

1 Like

Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by FalseProphet1(m): 5:46pm On Mar 16, 2023
You can come over to my spiritual center for cleansing. Bring one big goat and 20k new notes. And you will be fine

This I have seen.

1 Like

Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:48pm On Mar 16, 2023
Nia69:
Γ€bΓΊrΓ² Portable. πŸ˜‚

Wos woo wobi

Wati magbo

1 Like

Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:53pm On Mar 16, 2023
FalseProphet1:
You can come over to my spiritual center for cleansing. Bring one big goat and 20k new notes. And you will be fine

This I have seen.


Alaye prophet
For the 3 things wey I suggest the girl be
Wetin u see
Or feel??
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:59pm On Mar 16, 2023
Raj10:
😁😁😁


As I dey see this ur emoji wey dey laugh
E be like say u don pass the type of scenario before.

E be like say u be night prowler like me.

No shame alaye.



Remember thief dey recognise thief 😎
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Qatar2022: 6:01pm On Mar 16, 2023
Idamuadugbo:
Wahala wahala wahala


I carry olosho late night some 6days ago
2k na him she collect unto say na almost 1am parole. She still chop indomie and egg 1k

Ok na
I come nack am raw oooo

Believe me Till now her number no dey go
And the number go for morning when I discharge
Am after exchange number with her.


Abeg shey I be bad market wey make her ghost me
Abi na iyemeja (mamawater) I Bleep.
Abi dis girl na akudaya. (Living dead)
Mugu she just give you HIV

2 Likes

Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 6:03pm On Mar 16, 2023
Qatar2022:

Mugu she just give you HIV



Na lie joor.
Kojo lai lai
Me??
Iro jare.
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by FalseProphet1(m): 6:03pm On Mar 16, 2023
Idamuadugbo:

Alaye prophet
For the 3 things wey I suggest the girl be
Wetin u see
Or feel??
The girl in question is an agent of the Marine kingdom, she has taken you semen into the waters to zap whatever glory you have left. The more you delay, the more dangerous it's going to be for you.

This I have seen.

1 Like

Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 6:09pm On Mar 16, 2023
FalseProphet1:

The girl in question is an agent of the Marine kingdom, she has taken you semen into the waters to zap whatever glory you have left. The more you delay, the more dangerous it's going to be for you.

This I have seen.


Semen wey I pour for her body
Wipe with rag
Which one she go carry go water

Abi na glory
Shey glory of one room for face Me I face you house nii??
Abi na glory of street thug??
Abi na glory of council ticket selling

Which one gan gan
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by ikeno(m): 6:09pm On Mar 16, 2023
Just send her text msg telling her u rily enjoyed her and u ready to pay 5k,na she go call u.πŸ™‚
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by FalseProphet1(m): 6:12pm On Mar 16, 2023
Idamuadugbo:



Semen wey I pour for her body
Wipe with rag
Which one she go carry go water

Abi na glory
Shey glory of one room for face Me I face you house nii??
Abi na glory of street thug??
Abi na glory of council ticket selling

Which one gan gan
The things of that spirit are often written off as gibberish by spiritually blind men. You are looking at this matter for a physical perspective and not a spiritual one.

Just bring the goat and the money and come for the spiritual cleansing and you'll be fine.

This I have seen.

1 Like

Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 6:15pm On Mar 16, 2023
FalseProphet1:

The things of that spirit are often written off as gibberish by spiritually blind men. You are looking at this matter for a physical perspective and not a spiritual one.

Just bring the goat and the money and come for the spiritual cleansing and you'll be fine.

This I have seen.




Odogwu
If say na the glory wey me I dey manage now she collect so
Make I kuku leave am for am

Glory wey no give me house and car.
Shey na him I will be proud of??
Kinlawa baka??

Abeg I dash her the glory make she carry am go
If she want more self make she come collect
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by FalseProphet1(m): 6:19pm On Mar 16, 2023
Idamuadugbo:

Odogwu
If say na the glory wey me I dey manage now she collect so
Make I kuku leave am for am

Glory wey no give me house and car.
Shey na him I will be proud of??
Kinlawa baka??

Abeg I bash the glory make she carry am go
If she want more self make she come collect
So you're not bringing the goat?
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 6:23pm On Mar 16, 2023
ikeno:
Just send her text msg telling her u rily enjoyed her and u ready to pay 5k,na she go call u.πŸ™‚



Aaaah alaye ori e wanbe

Omo dey see coding

I know say for nairaland wayward like me go plenty.

I go use ur code ejemii πŸ’―πŸ’―πŸ’―
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 6:25pm On Mar 16, 2023
FalseProphet1:

So you're not bringing the goat?



Baba e never reach dat level
One even say na aid the girl giv me self.
If so

Na to dey share am remain.
Afteral there is love in sharing ❀
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by youngsahito(m): 10:19pm On Mar 16, 2023
Idamuadugbo:




Waaa.....niga wetin sup naa.
I wan do again and contact no go shey make I no worry nii.

Waa alaye leave simp talk
Na obo Sara dat why man want am again
where una dey see 2k babes?

1 Like

Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by worldclass68(m): 11:04pm On Mar 16, 2023
U knack Olosho raw😳😳😳
Bro u get mind oooπŸ™„
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 4:50am On Mar 17, 2023
youngsahito:
where una dey see 2k babes?


Na late night parole.
She obviously came from far and needed a place to sleep for the night as better customer no dey.

And na 3k self because she chop indomie and egg 1k.
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 4:59am On Mar 17, 2023
worldclass68:
U knack Olosho raw😳😳😳
Bro u get mind oooπŸ™„


No be new thing.
Knacking raw na hobby wey don master bodi

1 Like

Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by techWriter3: 6:15am On Mar 17, 2023
congrats to you

Em, Check my profile if you need help with your personal statement, statement of purpose, thesis, dissertation, or assignment.

(1) (Reply)

Nigerians Speaking In Tongues On Flight Because Of Bad Weather / 6 Tips For Men To Get A Woman Wet In Bed - Mensxp / How Do You Think Romance Is Perfomed?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.