Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,686 members, 7,816,796 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 05:20 PM

How I Escaped Death!!!!!!!! (a Must Read) - Literature - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / How I Escaped Death!!!!!!!! (a Must Read) (362 Views)

Shadows From The Walls Of Death – A Book That Can Literally Kill You (Photos) / Iyanu: Angel Of Death (A True Life Story) / 10 Nigerian Authors Whose Books You Must Read This Year (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

How I Escaped Death!!!!!!!! (a Must Read) by kingot(m): 5:16pm On Aug 15, 2023
People who say their sexual fantasy is to do dirty/nasty and freaky stuff during sex, I pity you..Nna!! Nne!! I pity youuu!!!
I was with this babe back then...we never meet physically then, just online, fantasizing about anything and everything. Aunty go talk say when we meet, "I'd do nasty things to you, freaky things, I'd make you eat me whole and you'd beg for your life and I won't let you go"...me sef wey be mumu go dey smile dey reply "God! I can't wait! take my soul, I don't care".
Angel Kapal just dey smile for heaven dey mark the part wey I talk "Take my soul, I don't care".
We eventually met and we got down to business. We started with usual kiss o until this girl con dey kiss like mammy water. We go kiss kiss kiss, she go con stop, lick my lips con pour me spit for mouth. I been wan react o then she con talk "You like it, yeah?"... I no even know how to reply.
I swallow spit before we continue, I no know whether na my own spit or her own I swallow. The kissing continued then she stopped, stood up and removed a cup from her fridge, poured the chocolate from the cup, on her body (but e be like say na Milo she mix with water), then she said I should lick her. Now you're talking!
I started immediately cos ahh, if na you, you no go lick?? I was licking both her and Milo. She removed my head, raised her hands up and poured chocolate on her armpit, then she brought my head to the armpit.
As my head dey enter the darkness, I see say the armpit dey bushy somehow and normally hairs dey black ooo, but some hairs wey dey her armpit con white. Before I could talk, my head was already in there. I dey lick chocolate, e dey taste salt salt.
She removed my head later, I breathed God's air for the first time, I no even get strength to tell am say e don do...she kissed me, smiled and pushed me down on the bed. She tied my hands to the bed, looked at me, smiled again then sat gently on my face.
I been think say I enter heaven until she begin dey ride my face. Her hair down there was bushy...as she dey ride up and down, hairs dey enter my nose. If I wan try breathe in properly, na yansh air I dey breathe in.
I forcefuIIy cut the rope while trying to break free and started hltting her yansh, make she comot so I go breathe better air, she started moaning..."Yeeahhhhhh yeessss spank me haarrdddeerrr!!".
I dey cry dey struggle to sniff catarrh, she still dey ride..I dey pass out, she still dey ride. Even cough sef later start to dey do me. As I open mouth to cough, I hear kpraaa. This girl mess. Jesus!!! Jesus!!! BLOOD OF JESUS!!!! MY MOUTH!!! I dey shout, this girl dey ride dey go.
I started hitting her harder to comot before my soul comot, this girl still dey ride dey moan and mess. The mess sound dey go in sync with the ride motion. Kpraaa kpraaa kpraaa kpraaa... Each ride, one kpraaa, two moans, ontop my face.
I passed out that evening, met Jesus in heaven and gave my life to him. I woke up hours later and saw the Jezebel, looking at me with smiles on her face. "You look so beautiful when you sleep, Joel. Do you need more?"
"Chekwube, I need Jesus and Oral B." grin
Re: How I Escaped Death!!!!!!!! (a Must Read) by kingot(m): 5:18pm On Aug 15, 2023
Since then
hav' given mai lyf to krist
something go kill man
buh toto no fit kpai me
Re: How I Escaped Death!!!!!!!! (a Must Read) by Vicboy1(m): 9:21pm On Aug 22, 2023
Chai very funny
Re: How I Escaped Death!!!!!!!! (a Must Read) by Blueace247(f): 3:19pm On Aug 23, 2023
Lol..something must kill a man..you just discovered yours

(1) (Reply)

The Silent Maid / The Master's Will / Before (SHADOWS 2)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.