Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,180 members, 7,849,646 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 06:52 AM

Why In No Use Jazz Find Out Who Kill Mohbad - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why In No Use Jazz Find Out Who Kill Mohbad (547 Views)

My Brother Hustle O Make Them No Use Your ATM Card Do Ruler O / If Bet9ja Does Not Use Jazz Can Someone Explain This Thing PHOTOS / I See No Use In Having A Girlfriend. Change My View!! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Why In No Use Jazz Find Out Who Kill Mohbad by Looking4massage: 9:14pm On Oct 07, 2023
Why una wey dey claim rubbish no use jazz find out who kill mohbad.
This is when you should practicalize this nonsense you are trying to make people believe. Show us mirror of who kill am. Make the killer confess as you guys claim.
To the useless pastors, why not come out and tell us what your useless god told u
Rubbish

2 Likes

Re: Why In No Use Jazz Find Out Who Kill Mohbad by duro4chang(m): 9:23pm On Oct 07, 2023
Looking4massage:
Why in no use jazz find out who kill mohbad.
This is when you should practicalize this nonsense you are trying to make people believe. Show us mirror of who kill am. Make the killer confess as you guys claim.
Rubbish
For where? The jazz wey we don troway for long. Na fake jazz dey now

1 Like

Re: Why In No Use Jazz Find Out Who Kill Mohbad by izonborn098(m): 9:28pm On Oct 07, 2023
No vex' i just need a yes or no reply from you.

Do you believe their is a god in the sky?
Looking4massage:
Why in no use jazz find out who kill mohbad.
This is when you should practicalize this nonsense you are trying to make people believe. Show us mirror of who kill am. Make the killer confess as you guys claim.
Rubbish
Re: Why In No Use Jazz Find Out Who Kill Mohbad by NoNaw: 9:55pm On Oct 07, 2023
Looking4massage:
Why una wey dey claim rubbish no use jazz find out who kill mohbad.
This is when you should practicalize this nonsense you are trying to make people believe. Show us mirror of who kill am. Make the killer confess as you guys claim.
To the useless pastors, why not come out and tell us what your useless god told u
Rubbish

Ure so dammn right. All those motherfckers claiming to love him are all stupid clowns. Jazz go cast wetin do am

2 Likes

Re: Why In No Use Jazz Find Out Who Kill Mohbad by NoNaw: 9:56pm On Oct 07, 2023
Looking4massage:
Why una wey dey claim rubbish no use jazz find out who kill mohbad.
This is when you should practicalize this nonsense you are trying to make people believe. Show us mirror of who kill am. Make the killer confess as you guys claim.
To the useless pastors, why not come out and tell us what your useless god told u
Rubbish

I was doing something and keeping it a scecrete coz i didnt want to tell anyone.. na jazz man open mouth tell me eveeyryhing. I had no choice than to talk about it

2 Likes

Re: Why In No Use Jazz Find Out Who Kill Mohbad by Looking4massage: 9:58pm On Oct 07, 2023
NoNaw:


Ure so dammn right. All those motherfckers claiming to love him are all stupid clowns. Jazz go cast wetin do am
this will have been the best time to display it. Now we have cameras everywhere so anything wey jazz man show u for shrine camera sef fit see am. So may them use jazz man CCTV show us who kill am. These people made us believe to many stupid shit using Nollywood. When it's to demonstrate it them go go silent

1 Like

Re: Why In No Use Jazz Find Out Who Kill Mohbad by Looking4massage: 9:59pm On Oct 07, 2023
NoNaw:


I was doing something and keeping it a scecrete coz u didnt want to tell anyone.. na jazz man open mouth tell me eveeyryhing. I had no choice than to talk about it
where the jazz man dey ma try am and update this thread
Re: Why In No Use Jazz Find Out Who Kill Mohbad by youngfocus(m): 9:59pm On Oct 07, 2023
NoNaw:


I was doing something and keeping it a scecrete coz u didnt want to tell anyone.. na jazz man open mouth tell me eveeyryhing. I had no choice than to talk about it
Don’t mind that joker,sheyb na mohbad matter they do everybody out of 1000 problems wey Dey dis Nigeria
Re: Why In No Use Jazz Find Out Who Kill Mohbad by Looking4massage: 10:01pm On Oct 07, 2023
youngfocus:

Don’t mind that joker,sheyb na mohbad matter they do everybody out of 1000 problems wey Dey dis Nigeria
shut up. People like una deserve better slap for making people believe trash
Re: Why In No Use Jazz Find Out Who Kill Mohbad by youngfocus(m): 12:43am On Oct 09, 2023
Looking4massage:
shut up. People like una deserve better slap for making people believe trash
Shey ur get sense or ur brain still Dey work like this? What did am I trying to make u believe in my write up there abi u no sabi read ni

(1) (Reply)

The Idea Of Sex / I'm In Love With This Igbo Woman / Bachelors:who Will You Prefer To Marry:a Woman More Endowed Than You Or Less .

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.