Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,898 members, 7,817,661 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 04:37 PM

What's Your Experience Taking Colos!!! - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / What's Your Experience Taking Colos!!! (1170 Views)

‘king’ Collapses After Smoking ‘colos’ In Anambra, NDLEA Reacts / NDLEA Intercepts Colos Consignment In Boxing Kits On New Year Day / See How Colos Drugs Are Turning Nigeria Youths Into Real Life Zombie Apocalypse (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee: 10:24am On Dec 03, 2023
Omo i say make i share my experience taking colos. On that very day i wan go play ball for field inside school, uniben to be precise, my friends wey con visit dey smoke i think say na loud, na i say make drag two puff, one tell me na colos and the guy wey i wan collect for he hand say na loud,i nor even reason na, i drag two puff,everything first dey normal, i wan use acohol highness take rugged am, when i reach field wan play ball na there i remember reach, when my guys con dey tell me weytin sup,i nor fit laugh, dem say na so i dey fall dey stand for field,i go play rubbish ball and i go dey laugh anyhow, when we reach dem need to bath me put me for bed because i don common line, meanwhile for my mind, i just dey say na so i go take die,i con dey say i nor go take anything loud again, the experience mad o. Share your experiences let laugh together.

2 Likes

Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Foodqueen(f): 3:49pm On Dec 03, 2023
Are you sure your video wasn't uploaded online.

2 Likes

Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by foxman04: 9:31pm On Dec 03, 2023
your brain still light .. when you start to take am consistently e no go move you again ..

as I dey like this nothing dey shack me again
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Angrigowt: 6:21am On Dec 04, 2023
Dumb student. Read your books n graj

1 Like

Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee: 7:17am On Dec 04, 2023
Foodqueen:
Are you sure your video wasn't uploaded online.
na that i nor know because i nor trust my guys o, dem fit don post am
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee: 7:19am On Dec 04, 2023
foxman04:
your brain still light .. when you start to take am consistently e no go move you again ..

as I dey like this nothing dey shack me again
abeg make i stick to my drinking, my brain nor fit carry smoking.
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee: 7:22am On Dec 04, 2023
Angrigowt:
Dumb student. Read your books n graj
lol op all join.
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by foxman04: 12:32pm On Dec 04, 2023
Sprinklepee:
abeg make i stick to my drinking, my brain nor fit carry smoking.

drinking with make you useless and weak as fvck I prefer smoking any day anytime twice on Monday morning. the Highness alone can last 4-5 hrs
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Makamatic: 3:23pm On Dec 04, 2023
foxman04:


drinking with make you useless and weak as fvck I prefer smoking any day anytime twice on Monday morning. the Highness alone can last 4-5 hrs

Collos 4 hrs , na lie . Worst come to worst na 30 mins , u done get urself back .if you come they smoke cigar and drink cold water , collos no fit make u comot line
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee: 4:44pm On Dec 04, 2023
foxman04:


drinking with make you useless and weak as fvck I prefer smoking any day anytime twice on Monday morning. the Highness alone can last 4-5 hrs
that one dey sha, but my drinking get guage,i nor dey do pass myself, and i nor dey drink everytime self.
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Blake755: 11:35pm On Dec 04, 2023
I remembered taking D5 feelings was out of the world was very happy

1 Like

Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by MMG01(m): 5:30pm On Dec 05, 2023
foxman04:


drinking with make you useless and weak as fvck I prefer smoking any day anytime twice on Monday morning. the Highness alone can last 4-5 hrs
Bro if Collo trips carry for 5 hrs then you’re gonna
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by silibaba: 5:47pm On Dec 05, 2023
Sprinklepee:
Omo i say make i share my experience taking colos. On that very day i wan go play ball for field inside school, uniben to be precise, my friends wey con visit dey smoke i think say na loud, na i say make drag two puff, one tell me na colos and the guy wey i wan collect for he hand say na loud,i nor even reason na, i drag two puff,everything first dey normal, i wan use acohol highness take rugged am, when i reach field wan play ball na there i remember reach, when my guys con dey tell me weytin sup,i nor fit laugh, dem say na so i dey fall dey stand for field,i go play rubbish ball and i go dey laugh anyhow, when we reach dem need to bath me put me for bed because i don common line, meanwhile for my mind, i just dey say na so i go take die,i con dey say i nor go take anything loud again, the experience mad o. Share your experiences let laugh together.

I don't do drugs,

Sorry, no experience.

Drugs na for people wey want turn JUNKIES in the nearest future.
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Nobody: 6:04pm On Dec 05, 2023
foxman04:
your brain still light .. when you start to take am consistently e no go move you again ..

as I dey like this nothing dey shack me again
Even ordinary SK go off the nigga.
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee: 7:52pm On Dec 05, 2023
silibaba:


I don't do drugs,

Sorry, no experience.

Drugs na for people wey want turn JUNKIES in the nearest future.
lol op, na true sha, but men go still take am
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by kereman1: 10:38pm On Dec 05, 2023
So me and my friend invited 2 girls over, I had the chubby one he had the tinted hair girl. My girl said she wants to get real high, higher than what az was giving, so we send someone to buy colos that night, she took 4 puffs naso she mezevu, babe dey aware of surrounding but cudnt comm, she was just muttering, luckily we took her home,
My friend was curious and wanted to give it a try, with just 2 puffs, my guy off, he said something did "Tah Tah Tah " in his brain. guy just dey recite, don't leave me, madness is real, I see white light I dey try go but person drag me back.

I mocked him the next day.
I know of 2 people wey no fit Eva dey normal again for this life because of collos.

If u are still a virgin to it avoid that shit,

2 Likes

(1) (Reply)

How 12-year-old Boy Was Rescued From Being Used For Money Ritual / Which State Is Least Racist And Low For Gun Crime. / Man Arrested For Rapping His 2 Year Old Nice......

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.