Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,922 members, 7,848,736 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 09:34 AM

FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For - Politics (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For (12214 Views)

Breaking: Ex- CBN Gov Godwin Emefiele Refunds N4trn To FG Coffers / South-East Lost N4trn In 2 Years To Sit-At-Home Order - Deputy Speaker, Ben Kalu / N50bn 'Disappeared', N4trn Unremitted By NNPC... Damning 2016 Audit Of FG's Book (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Fearyourcreator: 5:46am On Dec 09, 2023
Brendaniel:


Just a reminder....

Sanwo-Olu no send you and doesn't need your support either, To him you are no different from the Igbo man you fought to get him reelected if not your tax and prices would have been different

Tinubu doesn't give a fvck about you or whatever you go through, he doesn't even need your vote or support in 2027 to get reelected...
Oga na body dey pepper Una wey dey support Obi ... I say it boldly... Obi or any other igbos man can't rule this country again .. make una restart una biafran or death ... Body too dey pepper Una no be small... Every 5mins Una dey always cry here ... Leave us Tinubu supporter alone... What are you people crying here every day
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Fearyourcreator: 5:49am On Dec 09, 2023
Brendaniel:


E pain am grin just a reminder....

Sanwo-Olu no send you and doesn't need your support either, To him you are no different from the Igbo man you fought to get him reelected if not your tax and prices would have been different
Na my candidate be our president na... Na you e dey pain... If you no like am leave Nigeria ... Una go court mumu Obi still no get evidence with all his noise with una ... Mumu candidate mumu followers...
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Brendaniel: 5:52am On Dec 09, 2023
Fearyourcreator:

Na my candidate be our president na... Na you e dey pain... If you no like am leave Nigeria ... Una go court mumu Obi still no get evidence with all his noise with una ... Mumu candidate mumu followers...

So wetin you come gain ?
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Brendaniel: 5:54am On Dec 09, 2023
Fearyourcreator:

Oga na body dey pepper Una wey dey support Obi ... I say it boldly... Obi or any other igbos man can't rule this country again .. make una restart una biafran or death ... Body too dey pepper Una no be small... Every 5mins Una dey always cry here ... Leave us Tinubu supporter alone... What are you people crying here every day

So as Tinubu don be president now wetin you gain?
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Fearyourcreator: 6:16am On Dec 09, 2023
Brendaniel:


So as Tinubu don be president now wetin you gain?
E no concern you ... Tinubu Sha be president, make una go back or all move to the Dubai Obi built Anambra into ...
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Fearyourcreator: 6:18am On Dec 09, 2023
Brendaniel:


So wetin you come gain ?
Wetin I gain be say una dey cry on Nairaland Everytime... All of Una wey dey support Obi... Una dey cry for Facebook,X , Instagram nairaland everyday... Hunger wan kee una lolzzzz
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Brendaniel: 6:26am On Dec 09, 2023
Fearyourcreator:

Wetin I gain be say una dey cry on Nairaland Everytime... All of Una wey dey support Obi... Una dey cry for Facebook,X , Instagram nairaland everyday... Hunger wan kee una lolzzzz

Oya carry that gain go buy food for market or use am take buy fuel for 200 naira per litre grin

Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Brendaniel: 6:39am On Dec 09, 2023
Fearyourcreator:

E no concern you ... Tinubu Sha be president, make una go back or all move to the Dubai Obi built Anambra into ...

So If we come go back, Tinubu go reduce price of petrol for you abi ? grin
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Fearyourcreator: 6:55am On Dec 09, 2023
Brendaniel:


So If we come go back, Tinubu go reduce price of petrol for you abi ? grin

Go first if he no do am... Come and arrest me
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Fearyourcreator: 6:58am On Dec 09, 2023
Brendaniel:


Oya carry that gain go buy food for market or use am take buy fuel for 200 naira per litre grin
Bros ... I am doing fine ... I no born pass Wetin I fit take full responsibility on... Just two children .. am managing my family well .. irrespective of what ever ... I will always be in business cus I understand the Nigerian business environment... Make dollar enter 10k , e no fit hit me bad ... I don't know about Obi people ... If I am not doing well it's personal to me ... I take full responsibility... Am no coward ... And body no dey pepper me like some everyday here
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Brendaniel: 7:23am On Dec 09, 2023
Fearyourcreator:

Go first if he no do am... Come and arrest me

Oga we have tried it before, you guys brought war to return us back so it should be the other way round now, would you allow someone deceive you twice?
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Brendaniel: 7:25am On Dec 09, 2023
Fearyourcreator:

Bros ... I am doing fine ... I no born pass Wetin I fit take full responsibility on... Just two children .. am managing my family well .. irrespective of what ever ... I will always be in business cus I understand the Nigerian business environment... Make dollar enter 10k , e no fit hit me bad ... I don't know about Obi people ... If I am not doing well it's personal to me ... I take full responsibility... Am no coward ... And body no dey pepper me like some everyday here

I'm not saying you might not be doing well, what I want to know is what you are gaining personally as a Yoruba man that the Igbo man is not gaining from Tinubu's presidency?
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Fearyourcreator: 11:44am On Dec 09, 2023
Brendaniel:


I'm not saying you might not be doing well, what I want to know is what you are gaining personally as a Yoruba man that the Igbo man is not gaining from Tinubu's presidency?
You still don't get it that Obi will not do better ... Wake up
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Fearyourcreator: 11:44am On Dec 09, 2023
Brendaniel:


Oga we have tried it before, you guys brought war to return us back so it should be the other way round now, would you allow someone deceive you twice?
What's new you guys want to try ?
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Brendaniel: 1:24pm On Dec 09, 2023
Fearyourcreator:

You still don't get it that Obi will not do better ... Wake up

That's what they want you to believe, so are you saying nobody in Nigeria can do it better than Tinubu?
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Brendaniel: 1:30pm On Dec 09, 2023
Fearyourcreator:

What's new you guys want to try ?

You want us to leave Lagos and I'm telling you we have done it before and you guys used war to bring us back which costed us about 3 million of our people, so don't expect us to take your word for it telling us to just leave....
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by HRMK: 2:03pm On Dec 09, 2023
ARE THE LEGISLATORS GOING TO GET SAME PADDED AS USUAL?WE GO DEY TO DEY SIDDON DEY LOOK!ALL EYES ON NASS!!
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Fearyourcreator: 5:25pm On Dec 09, 2023
Brendaniel:


You want us to leave Lagos and I'm telling you we have done it before and you guys used war to bring us back which costed us about 3 million of our people, so don't expect us to take your word for it telling us to just leave....
Use war to bring you people back... See wahala ooo
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Fearyourcreator: 5:25pm On Dec 09, 2023
Brendaniel:


That's what they want you to believe, so are you saying nobody in Nigeria can do it better than Tinubu?
Not a type of Obi ... That's where am going ...
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Brendaniel: 5:34pm On Dec 09, 2023
Fearyourcreator:

Use war to bring you people back... See wahala ooo

Why did Nigeria attack Biafra?
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Brendaniel: 5:35pm On Dec 09, 2023
Fearyourcreator:

Not a type of Obi ... That's where am going ...

But a type of Tinubu abi?
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Fearyourcreator: 5:50pm On Dec 09, 2023
Brendaniel:


But a type of Tinubu abi?
Anyone not patient for him na their wahala... He is not even up to a. Year Una wahala don much like this ...
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Fearyourcreator: 5:51pm On Dec 09, 2023
Brendaniel:


Why did Nigeria attack Biafra?
Wahala your person started , Una still dey cry till today... First military coup led by Una person ... Why?
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Brendaniel: 5:52pm On Dec 09, 2023
Fearyourcreator:

Wetin be biafra

Ask google.com
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Fearyourcreator: 5:53pm On Dec 09, 2023
Brendaniel:


Ask google.com
Smiles....
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Brendaniel: 5:54pm On Dec 09, 2023
Fearyourcreator:

Anyone not patient for him na their wahala... He is not even up to a. Year Una wahala don much like this ...

As we were all patient with Buhari abi?
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Fearyourcreator: 5:59pm On Dec 09, 2023
Brendaniel:


As we were all patient with Buhari abi?
Na 6months Buhari use? If una no fit calm down make una continue to dey cry then
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Brendaniel: 6:00pm On Dec 09, 2023
Fearyourcreator:

Wahala your person started , Una still dey cry till today... First military coup led by Una person ... Why?

Have you asked what lead to the coup?
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Brendaniel: 6:03pm On Dec 09, 2023
Fearyourcreator:

Na 6months Buhari use? If una no fit calm down make una continue to dey cry then

So we should wait 8 years before we will be able to talk about how Tinubu is destroying the country? no wonder you all were silent throughout Buhari's 8 years till he left then you now start talking, that is like medicine after death now, is that how Yoruba people handle things?
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Fearyourcreator: 6:09pm On Dec 09, 2023
Brendaniel:


So we should wait 8 years before we will be able to talk about how Tinubu is destroying the country, no wonder you all were silent throughout Buhari's 8 years till he left then you now start talking, that is like medicine after death now, is that how Yoruba people handle things?
Wetin do Buhari... He did his best ... If e easy go do am na...
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Brendaniel: 6:11pm On Dec 09, 2023
Fearyourcreator:

Wetin do Buhari... He did his best ... If e easy go do am na...

And his best is the worst in the worst in the history of Nigeria and Tinubu is already beating him in just 6 months
Re: FG Budgets N4trn For Expenditures No One Accounts For by Fearyourcreator: 6:18pm On Dec 09, 2023
Brendaniel:


And his best is the worst in the worst in the history of Nigeria and Tinubu is already beating him in just 6 months
It's not oga except you were born in the 90's or or 2000s... Many of you are over blowing things ...

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Emefiele Demands N25bn As Damages From Akpabio Over ‘defamatory Remark’ / New National Anthem Is National Self-Debasement By Farooq A. Kperogi / LASTMA Men Attacking A Bus Driver (Video)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.