Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,949 members, 7,817,789 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 07:42 PM

Bad Guy Wey Like Big Things (comedy, Sex & Violence) Pidgin Story By Youngzubi - Literature - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Bad Guy Wey Like Big Things (comedy, Sex & Violence) Pidgin Story By Youngzubi (770 Views)

Naija Yahoo Life(get Rich And Die Young, Pidgin EDITION) By Youngzubi / I Fit Be Second Jesus(sex Na Food 2)the Return Of Spana By Youngzubi / Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Bad Guy Wey Like Big Things (comedy, Sex & Violence) Pidgin Story By Youngzubi by Youngzubi(m): 6:20pm On Jan 02
E don really tey I drop stories. Let's see if I can entertain my readers once again.

NB: this story is just for entertainment sake. You have nothing to learn, just have fun my people. If you wan learn good morals, read your Bible. grin



Intro:

Bros, na football we dey argue which one be say Messi pikin fit buy my papa as pet. Nobi say I no get word to tell you but I no just wan begin trow insults today.

Omo, na why I hate Nigerians be this. Any small thing your papa or mama go chop stray bullet. I just comot for house this evening say make i go check if any of my ticket enter but as usually, I succeeded in contributing to the owner of Bet9ja's life with my last 2k. Na from there I sight my guys for one corner con say make i go follow Dem gist small. But be like today na just bad day for me because wetin that guy use mouth tell me, everybody still dey roll for ground with laughter. Omo, na once I mia! Comot for there.

I know say some of Una go dey wonder who be this guy wey dey cap since. My name na Pablo, fine boy wey like big things. Tori full ground, I dey come make i rush collect 1 or 2 from OT. Abeg, help me invite everybody to this thread because I'm about to unfold raw tins.

Please drop a comment if you want this story to continue

3 Likes 1 Share

Re: Bad Guy Wey Like Big Things (comedy, Sex & Violence) Pidgin Story By Youngzubi by tahir01(m): 8:34pm On Jan 02
oya we dey wait.
Re: Bad Guy Wey Like Big Things (comedy, Sex & Violence) Pidgin Story By Youngzubi by oranget(m): 11:52am On Jan 07
Lol...
Your guys get bad mouth no be small. Which one be Messi pikin fit buy your papa as pet.
But the consolation is that "papa" or "mama" do not necessarily mean your parents. Anyone closer to the streets of I'll know that.
Re: Bad Guy Wey Like Big Things (comedy, Sex & Violence) Pidgin Story By Youngzubi by Abdulreheem(m): 8:04pm On Jan 09
Youngzubbi
Abeg tell that guy wet dey sitdown for my sit to get up before i give him his own
Re: Bad Guy Wey Like Big Things (comedy, Sex & Violence) Pidgin Story By Youngzubi by Unbreakable26(f): 6:11pm On Jan 14
Abeg come kontinue

(1) (Reply)

Blog For Dollars In A Literary Journal - Anyone Can Do It / Free E-books / Justification For Stinginess

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.