Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,838 members, 7,838,006 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 01:52 PM

Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year (851 Views)

"Warri Babes To Dey Lie" Guys Can You Date Warri Girls?? / 10 Reasons I Prefer Runz Babes To Normal Nigerian University Babes(nnub) / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year by Nobody: 2:57pm On Dec 21, 2011
1:money money babes:these ones na a must 4 u to avoid durin this coming xmas and new year.na these one go bother u durin this yultide for the latest blackberry in town,money for brazilian wig,okrika pant,the latest high heel shoes from okija and what have u.na such babes go bother u with phone calls upon phonecalls.me as a smart bobo wen such babes dey try call me for money and xmas gifts me sef go just put my phone for voice mail grin grin.
2:babes wey dey too nag:these type of babes even worse pass the ones wey love money.na such babes go give u premature grey hair,stroke,high blood pressure,premature wrinkles and even hunch back sef.for u to be able to enjoy this coming christmas in peace na the right time for u to dump all those babes wey get razor blade mouth and hunt around for the gentle quiet babes b4 xmas land ooo grin.
3:babes wey no sabi cook:omo my guy u know say u suppose jollificate and choplate during this xmas so e no go good say u come get babe wey no sabi cook ooooooooo shocked.imagine say ur parents and many of ur close friends come visit u durin this xmas and ur wife come mess up for kitchen no be ur hand she come fall so? grin.so for u to really enjoy dis xmas and new yr u suppose look around for a babe right now wey be champion for cookin levels for kitchen wink and u suppose know say a babe wey sabi cook na u only go enjoy am grin
4:wowor de wowor babes:my broda u know say na mortal sin to carry a babe around with u wey get heavy ogbomosho tribal marks for face with black lips and whose face ugly pass hitler and satan put together with a bush village attitude and u go around dey introduce such a babe as ur girlfriend.dis na christmas season and time for u to dey happy and u no go fit happy if u come see say the babe wey dey by ur side ugly pass sh1t grin.If ur babe no fine den this na the time to search for a really beautiful yellow pawpaw babe or dark beauty.If u no know were fine babes dey den i suggest make u visit calabar or kano but abeg avoid ekiti girls and ijaw babes because na dem dey win gold medal for wowor contest grin
grin grin
Re: Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year by Nobody: 3:01pm On Dec 21, 2011
Emm goldie goldie make u no 4get prepare that hot amala and egusi soup for me dis christmass ooo becaus na ur house both me and my babe go spend am cheesy
Re: Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year by Nobody: 3:03pm On Dec 21, 2011
Lefoool bro don't worry about em btches commenting, you sure gonna get a lot of viewers anyway lol.
Re: Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year by 195(f): 3:04pm On Dec 21, 2011
lefulefu:

Emm goldie goldie make u no 4get prepare that hot amala and egusi soup for me dis christmass ooo becaus na your house both me and my babe go spend am cheesy

but goldielucks aint here
Re: Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year by Nobody: 4:32pm On Dec 21, 2011
cheesy cheesy

Good to see you back, lefulefu.
Re: Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year by Nobody: 4:59pm On Dec 21, 2011
Yield:

cheesy cheesy

Good to see you back, lefulefu.
tank u my sister jor wink
hope say u don buy enough rice and chicken for dis xmas ooooooo grin
Re: Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year by Nobody: 5:02pm On Dec 21, 2011
REALITY101:

Lefoool bro don't worry about em btches commenting, you sure gonna get a lot of viewers anyway lol.
trust me, b4 i mention the word, 'GOWON' freecocoa will enter here and start to dey open her razor blade mouth grin
Re: Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year by Nobody: 5:04pm On Dec 21, 2011
190_@:

but goldielucks aint here
not to worry i go ping her third hand blackberry grin

(1) (Reply)

He Wants To Divorce Her After She Delievered Their 5th Female Child / Love& Culture / Are You In Need, Facing Little Challenges/ Difficulties?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.