Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,426 members, 7,853,849 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 06:16 AM

Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel (3177 Views)

Why Do Guys Love Yansh/booty??? (picture) / See Naija Babes Doing Things With Their Yansh In Public [see Photo] / Wow. I Finally Saw A Pretty Girl With The Flattest Yansh and bosom (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 3:07pm On Mar 12, 2012
one of my pally we we roll together for primary school no jus dey happy at all as i dey yarn u dis tory.the problem be say im latest girlfriend get flat yansh and the yansh sef come even strong like palm kernel.he say the thing dey discourage am anytime he dey romance the babe.now he want help on wich type of food he suppose dey give the babe to make her yansh get bigger.me sef be don already tell am to dey yansh(s3x) im girlfriend regularly to make her yansh big and he say he don already dey yansh her regularly and he even don dey do backdoor(anal) but the yansh dey were e dey.now my pally say he want and he tell me to yarn im problem for nairaland becos he don already here say dem dey solve any problem on nairaland.he say anything we una tell am make he do he go do am with no questions asked.abeg oooo my esteemed nairaland members helep me to helep my friend.
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by mcnepow(m): 4:23pm On Mar 12, 2012
You sure say no be ur 5th gurlfriend??


Anyway, just dey buy am all those fatty foods wey them dey sell for fastfood joints + correct download of enof 'juice' any time u knack am akpako, I hear say e dey make gurls add grin
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Dyt(f): 4:32pm On Mar 12, 2012
akwere kata
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Goldieluks: 4:44pm On Mar 12, 2012
Lefu make you and all your yeye paddy go kiss a flying plane. tongue
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Killz3(m): 4:51pm On Mar 12, 2012
Omo, vulcanizer don finish for una area?

1 Like

Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by mcnepow(m): 5:18pm On Mar 12, 2012
Dyt: akwere kata
Ogini kwanu?
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by mcnepow(m): 5:19pm On Mar 12, 2012
~Killz~:
Omo, vulcanizer don finish for una area?
Loool
e fit less lata na
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Kahwayy(f): 7:46pm On Mar 12, 2012
Simple,tell him to bring her to East Africa and feed her bananas
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Killz3(m): 7:58pm On Mar 12, 2012
Kahwayy: Simple,tell him to bring her to East Africa and feed her bananas
You mean bananas. . . . . the . . . .? shocked


****Dialing Slimyem's number**** cheesy
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by onila(f): 8:16pm On Mar 12, 2012
LEFU LEFU YOU MAKE MY DAY grin grin grin grin grin grin
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by slimyem: 9:10pm On Mar 12, 2012
~Killz~:

You mean bananas. . . . . the . . . .? shocked


****Dialing Slimyem's number**** cheesy
and what does my number have to do with this?
Btw...my lines are dead!

1 Like

Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 9:21pm On Mar 12, 2012
squats . . . lots of squats. grin

I suppose muscle hard is better than bony hard cheesy
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Killz3(m): 9:31pm On Mar 12, 2012
slimyem:
and what does my number have to do with this?
Btw...my lines are dead!
Dead lines? Damn. . . sad

Intelligent reports reaching me says you are in need of bananas from kenya. . . tongue tongue
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Mynd44: 12:38am On Mar 13, 2012
So bananas from Kenya are a sure way to have soft backside abi? Y'all are high on very cheap crack
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 1:36am On Mar 13, 2012
~Killz~:

Dead lines? Damn. . . sad

Intelligent reports reaching me says you are in need of bananas from kenya. . . tongue tongue

are You insinuating that she has flat yansh?
:->
:O
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by HighChief4(m): 1:47am On Mar 13, 2012
Allow her a nite with Mr.cork and her nyash will never be the same
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 1:54am On Mar 13, 2012
~Killz~:
Omo, vulcanizer don finish for una area?
. Omo u well so? Hw vulcanizer go dey pump human being yansh?
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 1:59am On Mar 13, 2012
handsomeness:

are You insinuating that she has flat yansh?
:->
:O
. Don't mind him jor.slimyem get big yansh even though she be lepa.I don see am live
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 2:03am On Mar 13, 2012
Goldieluks: Lefu make you and all your yeye paddy go kiss a flying plane. tongue
. Haba goldie goldie but why insulT my pally nah?.he dey look for una help ooo
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 3:08am On Mar 13, 2012
lefulefu: . Don't mind him jor.slimyem get big yansh even though she be lepa.I don see am live

*looking at him with Jaws ajar*

How you take see am
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Kahwayy(f): 8:16am On Mar 13, 2012
@killz am serious btw. Just go to Uganda and you'll see what am talking about
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Killz3(m): 8:30am On Mar 13, 2012
Kahwayy: @killz am serious btw. Just go to Uganda and you'll see what am talking about
On a more serious note, you mean Ugandan bananas makes the yansh soft and big? Pls explain smiley

***Dialing Slimyem again cheesy***
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Mynd44: 8:43am On Mar 13, 2012
~Killz~:

On a more serious note, you mean Ugandan bananas makes the yansh soft and big? Pls explain smiley

***Dialing Slimyem again cheesy***
What is with you and softening her ynash? You wan knack am?
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by mcnepow(m): 8:49am On Mar 13, 2012
Mynd_44:
What is with you and softening her ynash? You wan knack am?
Omo, any smal tin slimyem
U gon start wet dreaming very soon tongue
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 8:50am On Mar 13, 2012
~Killz~:

On a more serious note, you mean Ugandan bananas makes the yansh soft and big? Pls explain smiley

***Dialing Slimyem again cheesy***

Slimyem na so you flat reach
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Mynd44: 8:56am On Mar 13, 2012
handsomeness:

Slimyem na so you flat reach
You really don't want an answer to that question
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by WebSurfer(m): 9:04am On Mar 13, 2012
handsomeness:

Slimyem na so you flat reach
ask am
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 9:54am On Mar 13, 2012
handsomeness:

*looking at him with Jaws ajar*

How you take see am
she send me a picture of it cheesy
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by sweetgala(m): 10:24am On Mar 13, 2012
Lefu it wan be like say your pali no knack apako well, nah so the backside never increase or maybe I'm no dey download good quality content.
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by AZeD1(m): 2:27pm On Mar 13, 2012
handsomeness(m):

Slimyem na so you flat reach huh

Slimyem abeg help us answer this jamb question..
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Emeka72(m): 2:40pm On Mar 13, 2012
Why did He have to gofor such a babe in d first place
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by outline: 4:34pm On Mar 13, 2012
na so e concern u? yu dey chop panadol for anoda person headache....berra talk true guy

(1) (2) (Reply)

PLSSSS Y'ALL I NEED ADVISE! / My Boyfriend Lied About His Age! / Is This A Sign Of An Innocent Lady?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.