Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,419 members, 7,850,491 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 10:43 PM

Pls What Should I Do? - Religion (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Pls What Should I Do? (1672 Views)

Pls What Is The Meaning Of This Dream? / My Friend Always Falls, Shake Anytime She Prays Pls What Is The Cause / Divorce! Pls What Is Really God's Take On This Issue (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Pls What Should I Do? by Goshen360(m): 9:29pm On May 09, 2012
^
Well, na you sabi now o. Make I no say anything now until Bisjosh come roll those eyes for you again. See, Bisjosh go vex now cos she don dey water her mouth down for her friend she wan introduce to you but now, you don fall my/our hand now as you don carry y'self go fb now.

Oh ya, Sister Bisjosh, over to you.....see wetin we dey talk b4, Brother Afols don fall our hand o as he don go dey toast another sister for fb in a redefined way/method. grin E be like water don pass garri as I dey see this matter now o, abi wetin you say I talk naw? Huh grin
Re: Pls What Should I Do? by Ptolomeus(m): 9:42pm On May 09, 2012
Dear friend ALFOS
If you do not respect yourself, others will hardly respected.
You have already demonstrated their love and made sacrifices. That girl has used it to link you to his church. You should not use so left.
In life you meet many girls ... this is not the only one.
She has already shown that it is cruel. You imagine a life married to a woman like that?
It is better to marry the devil himself!
Go night, get a new girl and be happy!
Re: Pls What Should I Do? by Bisjosh(f): 2:02pm On May 11, 2012
Goshen360: ^
Well, na you sabi now o. Make I no say anything now until Bisjosh come roll those eyes for you again. See, Bisjosh go vex now cos she don dey water her mouth down for her friend she wan introduce to you but now, you don fall my/our hand now as you don carry y'self go fb now.

Oh ya, Sister Bisjosh, over to you.....see wetin we dey talk b4, Brother Afols don fall our hand o as he don go dey toast another sister for fb in a redefined way/method. grin E be like water don pass garri as I dey see this matter now o, abi wetin you say I talk naw? Huh grin

aaahaaan??!!!! Mr Afols don fall my/our hands big time o. Him sef get "wase wase" for body. Well,thank God say I never tell my friend o. Mr Afols am happy for u sha cos u have started thinking in a good direction. Take care.
Re: Pls What Should I Do? by AFOLS: 6:57pm On May 26, 2012
Hey, peep, me I have moved on wit my life o. I'm back to my place to face better challenges. It just was not easy to carry on with such impression from some one u truely love. Nevertheless, we are in good terms. Just let me spare u d details. Thanks to everyone most especially sis Bijosh n Bro (Pas) Goshen360. U guys rock!!!

(1) (2) (Reply)

Why Do Religions Dislike Apostates? / 5 Ways Demons Gain Access To Our Homes / He Is Praying 4 Dis Woman With His Hand In His Breast

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.