Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,989 members, 7,838,504 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 12:15 AM

Abuse Me Na U Sabi! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Abuse Me Na U Sabi! (3918 Views)

Picture : That Moment When You Think Na U Gather Swags Pass / Wetin U Sabi / Na Only U Sabi Swagg? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Abuse Me Na U Sabi! by sutoboy(m): 3:42pm On Sep 12, 2012
AKPOS was hungry and went to ‘mai shayi’ (men selling tea and bread).The following transpired between the man and the mai shayi.

AKPOS: u get loaf of bread?

ABOKI: yes

AKPOS: bring one; slice am two and put 2 sachet of butter in-btw.

ABOKI: happy and thanking God 4 bringing customer, was just doing as he is told)

AKPOS: u get egg?

ABOKI: yes customer

AKPOS: fry 6 eggs put am btwn the bread.

ABOKI: Okay customer

AKPOS: u get sardine 4 inside gongoni?

ABOKI: yes customer everything dey.

AKPOS: put two gongoni inside the bread.

ABOKI: Okay customer (happy and doing as he is told, in his mind he wil make a lot of money 2day)

AKPOS:u don finish? Oya press the bread for me.

ABOKI: See am customer, i don prepare am finish.

AKPOS: . . . . . OYA CUT TEN NAIRA OWN FOR ME











Aboki fainted....
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bunmioguns(m): 4:16pm On Sep 12, 2012
undecided
Re: Abuse Me Na U Sabi! by Nobody: 4:33pm On Sep 12, 2012
heheheheh cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy.....very funny
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bunmioguns(m): 4:34pm On Sep 12, 2012
~vicky~:
heheheheh cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy.....very funny


why u dey tease the guy nw.. . . . d joke too old like his brain undecided undecided undecided
Re: Abuse Me Na U Sabi! by Nobody: 4:37pm On Sep 12, 2012
bunmioguns:


why u dey tease the guy nw.. . . . d joke too is old like his brain undecided undecided undecided

whether the joke old or not...is very funny
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bunmioguns(m): 4:38pm On Sep 12, 2012
~vicky~:


whether the joke old or not...is very funny





Vicky, when did u become born again here wink wink wink
Re: Abuse Me Na U Sabi! by Nobody: 4:43pm On Sep 12, 2012
bunmioguns:


Vicky, when did u become born again here wink wink wink


if i see good joke i comment ...bt y u no like this joke undecided
Re: Abuse Me Na U Sabi! by sutoboy(m): 4:49pm On Sep 12, 2012
bunmioguns: undecided


Heaven sef no say u no like beta thing

He goat!
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bunmioguns(m): 5:02pm On Sep 12, 2012
sutoboy:


Heaven sef no say u no like beta thing

He goat!


Mumu...eediot, maggot, dickhead....
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bunmioguns(m): 5:05pm On Sep 12, 2012
~vicky~:



if i see good joke i comment ...bt y u no like this joke undecided


because he is also good @ criticising jokes
Re: Abuse Me Na U Sabi! by slimchi2k2(m): 5:07pm On Sep 12, 2012
nice
Re: Abuse Me Na U Sabi! by sutoboy(m): 6:15pm On Sep 12, 2012
bunmioguns:


because he is also good @ criticising jokes


E bi lik say u dey blind!

When last have I ever criticised ur jokes?
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bunmioguns(m): 6:21pm On Sep 12, 2012
sutoboy:


E bi lik say u dey blind!

When last have I ever criticised ur jokes?


why u come press P


u urself knw dt d joke is stale
Re: Abuse Me Na U Sabi! by Nobody: 6:36pm On Sep 12, 2012
bunmioguns:


why u come press P


u urself knw dt d joke is stale

bunmi i disagree dis time around...this joke sincerely is funny
Re: Abuse Me Na U Sabi! by Nobody: 7:58pm On Sep 12, 2012
bunmioguns:


why u dey tease the guy nw.. . . . d joke too old like his brain undecided undecided undecided
taa! comot dere..! and stop hating joor! D joke's very funny. I know a dry and stale joke when i see one.
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bunmioguns(m): 8:03pm On Sep 12, 2012
booqee: taa! comot dere..! and stop hating joor! D joke's very funny. I know a dry and stale joke when i see one.


see anoda otondo
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bingbagbo(m): 8:18pm On Sep 12, 2012
copy and paste, mtcheew!! angry angry
Re: Abuse Me Na U Sabi! by Laitesmart(m): 8:41pm On Sep 12, 2012
bunmioguns:


Mumu...eediot, maggot, dickhead....
More... More!!
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bunmioguns(m): 8:47pm On Sep 12, 2012
Laitesmart:
More... More!!


abeg make we free d bush Pig jare cos very soon he will start crying again
Re: Abuse Me Na U Sabi! by sutoboy(m): 10:40pm On Sep 12, 2012
bin gbagbo: copy and paste, mtcheew!! angry angry


mooooooron


u still dey do pikin tin
Re: Abuse Me Na U Sabi! by larride(m): 10:43pm On Sep 12, 2012
Sutoboy must means STALE JOKES
Re: Abuse Me Na U Sabi! by sutoboy(m): 10:57pm On Sep 12, 2012
larride: Sutoboy must means STALE JOKES

mehn small pikin like you dey talk?

what do you know about JOKES?
Re: Abuse Me Na U Sabi! by larride(m): 11:13pm On Sep 12, 2012
sutoboy:

mehn small pikin like you dey talk?

what do you know about JOKES?

Who, ME?
Re: Abuse Me Na U Sabi! by sutoboy(m): 11:29pm On Sep 12, 2012
larride:

Who, ME?


u ke?


no bi u oh na ur twin

ode oshi
Re: Abuse Me Na U Sabi! by Laitesmart(m): 8:01am On Sep 13, 2012
larride:

Who, ME?
No. Na me... Isi ewu...
Re: Abuse Me Na U Sabi! by hottprince: 8:33am On Sep 13, 2012
hehehehehehehehhehehhe sutoboy hahahaahaaa *rollin on my stomach*
ds is funny.

God don take control my sense of humour don return
Re: Abuse Me Na U Sabi! by larride(m): 8:24pm On Sep 13, 2012
Unfollow thread
Re: Abuse Me Na U Sabi! by sutoboy(m): 8:44pm On Sep 13, 2012
larride: Unfollow thread

Ur madness na better one!
Re: Abuse Me Na U Sabi! by larride(m): 8:50pm On Sep 13, 2012
SUTOBOY: I'M NOT INTERESTED, LEAVE ME ALONE. I AIN'T GAY angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry
Re: Abuse Me Na U Sabi! by Laitesmart(m): 8:28am On Sep 14, 2012
sutoboy:

Ur madness na better one!
infact. Na grade 1
Re: Abuse Me Na U Sabi! by larride(m): 9:46am On Sep 14, 2012
^^^^ you don fall my hand.
Re: Abuse Me Na U Sabi! by sutoboy(m): 11:05am On Sep 14, 2012
Laitesmart:
infact. Na grade 1


No mind am jere!

(1) (2) (Reply)

Funniest Joke Ever On Mairaland! / Drop Your Valentine's Day Agenda 2 / Photo: Just See As This Girl Disgraced Her Generation And Red Blood Cells

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.