Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,903 members, 7,828,184 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 04:52 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Warri Girl Wedding Pix (2920 Views)
Weirdest Wedding Pix I've Ever Seen (photo) / The Wise White Man And The Warri Girl / The Weird Warri Girl. (2) (3) (4)
Warri Girl Wedding Pix by doggyengr(m): 8:27pm On Feb 17, 2013 |
I say make I ask , must warri girls always show themselves for everything? Waffi I hail ooooo
|
Re: Warri Girl Wedding Pix by akorlade(m): 8:55pm On Feb 17, 2013 |
Hehehehehe she dey ginger her swagger. Perfect for advertisement. 1 Like |
Re: Warri Girl Wedding Pix by Nobody: 9:07pm On Feb 17, 2013 |
The girl for still try form like say she no dey drink beer. Afterall it's a wedding and many aproko and judge judge people go dey there. She should have just pretended for the time she was there. |
Re: Warri Girl Wedding Pix by lawisong(m): 2:06am On Feb 18, 2013 |
My problem no be sey she drink beer for wedding but why cant her use a tumbler? If dem leave this girl na from bottle she go take give her husband drink when its time for couple feeding. This one na really naija local content. |
Re: Warri Girl Wedding Pix by ZACHIE: 8:23am On Feb 18, 2013 |
Agghh, home at last. Dia father, dem think say i no go marry, make i use the Star wash down the bad wishes of bad pipul. but, em, after all dis abortions, i fit carry belle so? 1 Like |
Re: Warri Girl Wedding Pix by Veevanus: 8:31am On Feb 18, 2013 |
ZACHIE: Agghh, home at last. U just made my day! 1 Like |
Re: Warri Girl Wedding Pix by 2old4that(m): 10:04am On Feb 18, 2013 |
Lol I bet its d next girl dat gave her d drink. She looked like someone dat can down 8 bottles. 1 Like |
(1) (Reply)
Bin Gbagbo’s Xmas Latest Joke Album : U Cant Miss This (10 Solid Jokes) / Funny Naija Questions. / Hilarious Valentine
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |