Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,716 members, 7,824,027 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 08:49 PM

Man Wey Dey Reason - Literature (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Man Wey Dey Reason (550008 Views)

As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / AS E DEY Happen(a Pidgin Story) / Ibo Boy Wey Like Yoruba (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (112) (Reply) (Go Down)

Re: Man Wey Dey Reason by opeoluwa2(f): 11:28pm On Mar 10, 2013
First to read.
Ok ooh flow.thank u
Gudnite ooh
Re: Man Wey Dey Reason by yoyothefirst(f): 11:41pm On Mar 10, 2013
I knw dey see d fifth one oo abi na sleep dey catch me maybe na sleep oga flow gudnite
Re: Man Wey Dey Reason by femzo(m): 11:44pm On Mar 10, 2013
Viewing this topic: ebukav(m), flow1759, femzo(m), yoyo the first(f) @ dis tym hmmmmmmmmmmmmmmmMmmmmmmmm Floooooooooooooooooow God dey ooooooo
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 5:46am On Mar 11, 2013
femzo: Viewing this topic: ebukav(m), flow1759, femzo(m), yoyo the first(f) @ dis tym hmmmmmmmmmmmmmmmMmmmmmmmm Floooooooooooooooooow God dey ooooooo

femzo no mind dem, dem no dey sleep.
Re: Man Wey Dey Reason by Emperortj93(m): 6:04am On Mar 11, 2013
Oya continue, i don wake up
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 6:33am On Mar 11, 2013
Emperortj93: Oya continue, i don wake up

u sleep well so?
Re: Man Wey Dey Reason by Chicent(m): 6:37am On Mar 11, 2013
we don wait tire cum go slip.c na only we nd 1 guest dey view this thread nw.
Viewing this topic:
flow1759, Chicent and 1
guest.
Drop it lyk is hot biko
Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 9:47am On Mar 11, 2013
Oya flow continue
Re: Man Wey Dey Reason by princesa(f): 10:10am On Mar 11, 2013
flow1759:

Princesa i no dey spoil suspense na. BTW give me small popcorn make i
chop na, e don tay wey i chop popcorn, na guguru and ekpa i dey chop
everyday.

*hides popcorn at the back*

sorry dude, not with this popcorn, na small remain and i still get a long time to stay for this place, plus how you wan take dey talk story and eat popcorn at the same time? you wan choke ni!

*drinks coke and continues with the story* cool

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by yoyothefirst(f): 2:28pm On Mar 11, 2013
Oga Flow am waiting......
Re: Man Wey Dey Reason by Josphine4good(f): 4:47pm On Mar 11, 2013
Flow baby how are u doing, I miss u so much
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 5:51pm On Mar 11, 2013
Flow thumbs up 4 u, welldone
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 9:19pm On Mar 11, 2013
Night fell gradually.

"make we go Paapa place na" Man said. "who be Paapa?" I inquired. "no worry if we reach there u go know" Man answered the same way he answered when he was asked who Obele was.

The guy called Man, so much loved suspence, it pisses me off. "i no want person wey go cut my p'rick oh, like Obele do oh" i tot. "i go follow una go Paapa place oh, make una wait for me oh" Snoop shouted from outside.

As we were about leaving the house, someone came in. MOG was his name.

"MOG!! MOG!!" we hailed. "God bless you guys" he responded (his usual response when two or more persons greets or cheers him).

MOG!! Aaaaah MOG!!. MOG was a short form for Man of God. He was a junior Pastor in our church. What i loved about him was that he was very prayerful. What i disliked about him was that he loved begging for money from his brethren and even outsiders. If he wanted money from anyone, he would simply preach to the person, and at the end of his preaching he would say; "help the ministry with anything, nothing is too big". He hardly says "nothing is too small", because he was wise enough to know that if he said that, he would be given peanuts. If you say he converts the Bible to a gun and uses it to rob people all in the name of "the gospel", you wouldn't be far from the truth. He hardly lacked money because "na where man dey work, na there him dey chop".

"where are u guys going to?" MOG asked. "we dey go buy groundnut and bread wey we go chop" Man told a big fat lie. "u guys should buy for me also, i am very hungry, and am passing the night here" MOG informed.


Or was groundnut and bread the code name of what we were going to do at Paapa's place? Only time would tell.

4 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 9:31pm On Mar 11, 2013
Flowbaba u dey update fast pass lyk dis b4, watin dey happen?? Or mke i dash u my BB10 so u go fast.... U and Man, i nono who badt for suspence
Re: Man Wey Dey Reason by Bluediamond1(f): 9:33pm On Mar 11, 2013
Right behind u,flow.kip lem comin.
Re: Man Wey Dey Reason by Dinmajudith: 9:36pm On Mar 11, 2013
Flow abeg come update sharperly,i dey wait oooo.
Re: Man Wey Dey Reason by Josphine4good(f): 11:37pm On Mar 11, 2013
Flow update fast before I get angry undecidedFlow update fast before I get angry
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 7:53am On Mar 12, 2013
"wetin we dey go do for Paapa place?" i asked as we were walking down the street. "we dey go take igboh for there, shebi una dey smoke igboh?" Snoop inquired. "i no dey smoke igboh oh, i no need my brain to die oh, i need am well well oh" Brainbox said. "so we wey dey smoke, our brain go die?" Man queried. "na una sabi na, me i don dey go back house, i think say na food una wan go chop for Paapa place nahim make me follow una" Brainbox said and left. Sure, as an award winning con artist he was, he really needed his brain to always be at alert.

Paapa's place was really a hideout for weed smokers. Not only that, it was also a joint where u could find several cultist from different cults. "make police no come here come pack all of us oh" i tot as i continued smoking. It was as if Snoop read my mind, he said, "Flow no fear oh, here na Government approved Igboh Joint".

"Man, something wey be like Ant dey waka for my chest oh, abi na the Tea wey i take?" i whispered to Man as i was puffing from my second Jumbo. "naso Tea dey do na, u no sabi say na ur chest ur heart dey, the Tea dey pump blood comot for ur chest go other part of ur body, na the blood wey go give ur body the strength wey u go use do kponkpon work Tommorow" Man explained.

"How u take know all dis things sef? U be Doctor?" i said to Man. "i be Doctor na, Doctor of kponkpon" he responded.

Just then, Tupac and Bigie came in. I saw from the corner of my eyes that the both of them anchored Snoop. Not a baggas anchor, but a anchor, "so Tupac, Bigie and Snoop be Ave Maria? So dem dey play Egede?".

I almost joined the black brothers movement when i was in sch. But why i didn't join was because, guys in that cult were mostly robbers. Some were pilferers, others were pick pockets, while some others had matured to become highway robbers.

But i was sure Tupac, Snoop and Bigie were not robbers, not knowing one of them was already a household name for pilfering.
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 7:59am On Mar 12, 2013
Wizee: Flowbaba u dey update fast pass lyk dis b4, watin dey happen?? Or mke i dash u my BB10 so u go fast.... U and Man, i nono who badt for suspence

Wizee, nothing oh. Only that i have been very busy lately(both in bed and out of bed) cry
Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:10am On Mar 12, 2013
Flow nothing do u jare, kip it coming jor
Re: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 8:54am On Mar 12, 2013
Flow..u get mind o...afta takin tramadol, u stil go smoke...hehe

lemme wait for d drama to unfold cox m pretty sure u gon' dance gangnam style
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 11:42am On Mar 12, 2013
Flow boss,you are damn too good,keep up the good work man
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 11:56am On Mar 12, 2013
flow1759:

Wizee, nothing oh. Only that i have been very busy lately(both in bed and out of bed) cry
oya stand up the one wey you do don okay come update abeg
Re: Man Wey Dey Reason by FoxyUltimate(m): 12:04pm On Mar 12, 2013
Cute bliss: oya stand up the one wey you do don okay come update abeg

Cutie...
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 12:07pm On Mar 12, 2013
Foxy_Ultimate:

Cutie...
yea baby hw u dey?
Re: Man Wey Dey Reason by kelvin1191(m): 2:54pm On Mar 12, 2013
I almost joined the black brothers movement when i was in sch. But why i didn't joinwas because, guys in that cult were mostly robbers. Some were pilferers, others were pick pockets, while some others had matured to becomehighway robbers...

*****************Flow1759, u lost d respect i av 4 u immediately i saw this ur statement above. Baggas and , who stole better? Which av d highest numba of robbers, thugs and pick-pocket? What is d motto of ur frat cos it says what u guys are. In ur last thread, (ibo boy wey like yoruba) u said dat u ar XYZ and that u ar now a changed man but ur write up still show dat ur ar still a "Boyscout".When men ar leaving frat to reality, u ar here trying to score cheap point to Baggas. Mtcheeew!

4 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 2:59pm On Mar 12, 2013
*relax afta lunch nd open my laptop, oga flow u neva type anytin?
Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 3:02pm On Mar 12, 2013
kelvin1191: I almost joined the black brothers movement when i was in sch. But why i didn't joinwas because, guys in that cult were mostly robbers. Some were pilferers, others were pick pockets, while some others had matured to becomehighway robbers...

*****************Flow1759, u lost d respect i av 4 u immediately i saw this ur statement above. Baggas and , who stole better? Which av d highest numba of robbers, thugs and pick-pocket? What is d motto of ur frat cos it says what u guys are. In ur last thread, (ibo boy wey like yoruba) u said dat u ar XYZ and that u ar now a changed man but ur write up still show dat ur ar still a "Boyscout".When men ar leaving frat to reality, u ar here trying to score cheap point to Baggas. Mtcheeew!
mind ur tonque 2 avoid being cut off

2 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by ebamma(m): 3:13pm On Mar 12, 2013
4kizo: mind ur tonque 2 avoid being cut off
shut up my friend, before i arrest you for both for cultism

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by FoxyUltimate(m): 3:14pm On Mar 12, 2013
kelvin1191: I almost joined the black brothers movement when i was in sch. But why i didn't joinwas because, guys in that cult were mostly robbers. Some were pilferers, others were pick pockets, while some others had matured to becomehighway robbers...

*****************Flow1759, u lost d respect i av 4 u immediately i saw this ur statement above. Baggas and , who stole better? Which av d highest numba of robbers, thugs and pick-pocket? What is d motto of ur frat cos it says what u guys are. In ur last thread, (ibo boy wey like yoruba) u said dat u ar XYZ and that u ar now a changed man but ur write up still show dat ur ar still a "Boyscout".When men ar leaving frat to reality, u ar here trying to score cheap point to Baggas. Mtcheeew!

This is not some cult thread you hear. If you no like wetin you read, waka look for car wey dey go straight to hell....

8 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 3:18pm On Mar 12, 2013
ebamma: shut up my friend, before i arrest you for both for cultism
u b 50-2
Re: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 3:46pm On Mar 12, 2013
kelvin1191: I almost joined the black brothers movement when i was in sch. But why i didn't joinwas because, guys in that cult were mostly robbers. Some were pilferers, others were pick pockets, while some others had matured to becomehighway robbers...

*****************Flow1759, u lost d respect i av 4 u immediately i saw this ur statement above. Baggas and , who stole better? Which av d highest numba of robbers, thugs and pick-pocket? What is d motto of ur frat cos it says what u guys are. In ur last thread, (ibo boy wey like yoruba) u said dat u ar XYZ and that u ar now a changed man but ur write up still show dat ur ar still a "Boyscout".When men ar leaving frat to reality, u ar here trying to score cheap point to Baggas. Mtcheeew!

who b dix 1? who brought u outta ya cave cox m sure u a cyclop...u gat 1 eye thux attributin 2 ya comment

if u sabi read, u suppose decipher that ''man wey dey reason'' story hapened b4 ''ibo boy wey lyk yoruba'' nt mindin dat it came last

he told us hex nw a changed man in his last story, u shudnt av doubted him cox dix story hapnd b4 d last one.

*******USE YA HEAD BRO******

4 Likes 2 Shares

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (112) (Reply)

BROKEN HEDGE By Toyin Taiwo / My Life On Campus (A True Life Story). / Red Ashes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 56
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.