Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,845 members, 7,831,738 topics. Date: Saturday, 18 May 2024 at 04:50 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Made In Nigeria, English (45002 Views)
Funny Made In Nigeria English / Made In Nigeria English. / Made In Nigeria English. (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (15) (Reply) (Go Down)
Re: Made In Nigeria, English by ozoemeka(m): 6:48pm On Jul 08, 2013 |
You are looking at me like Lucozade gluv01: Just thought about and remembered some english sentences that is MADE IN NIGERIA. My friends call it PINGLISH. |
Re: Made In Nigeria, English by chei: 6:49pm On Jul 08, 2013 |
You don Bellefull? Yes, thank you. I don chop bellefull You dey block my road I dey go barbing saloon/ I wan go barber my head. Why you dey mess? Piss dey catch me I go slap slap slap comot for eye! Knack me tori Wetin dey for fire? Na rice or beans? The food don done? No e go soon done? Why e dey hard done nah? I wan go toilet/shit dey catch/hold me. Konji dey hold me like mad! 2 Likes |
Re: Made In Nigeria, English by imomoh1(m): 6:49pm On Jul 08, 2013 |
Bro how far now? Which level? |
Re: Made In Nigeria, English by killuminati(m): 6:50pm On Jul 08, 2013 |
A A Adam: 1.Pls i want 2 drop here driver 2.U dont kwn me talless of my father 3.Nepa bring light 4.Why u stayed 4 my door mouth 5.Is just now he comout 5.Do u know wam?na only u know wetin u dey yarn guy! |
Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 6:50pm On Jul 08, 2013 |
O'boy u see the gbege wen happen for Cms 2day? |
Re: Made In Nigeria, English by Nobody: 6:52pm On Jul 08, 2013 |
Akpos wanted to commit suicide he went into the forest and came back to the house with the rope tied on around his waist Ochuko: Akpos, why you tie rope for waist nah..? Akpos: No be small thing oo bros, i wan commit suicide i come tie this rope for my neck I nearly die na God save me oo. |
Re: Made In Nigeria, English by Nobody: 6:52pm On Jul 08, 2013 |
gluv01: Just thought about and remembered some english sentences that is MADE IN NIGERIA. My friends call it PINGLISH. |
Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 6:53pm On Jul 08, 2013 |
O'boy during winter I dey catch coal like say 2morrow no day! |
Re: Made In Nigeria, English by frankobaba(m): 6:53pm On Jul 08, 2013 |
Has my Mother don coming back? Ee get as ee de do me for eyez oh! How ee go carry be naa? |
Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 6:54pm On Jul 08, 2013 |
Chie see as europe don spoil finish.... |
Re: Made In Nigeria, English by lupey: 6:54pm On Jul 08, 2013 |
If I blow you ehn! The man "chook" her stomach-he stabbed her I watch jackie shan yesterday! Leke leke give me white finger! 1 Like |
Re: Made In Nigeria, English by chei: 6:55pm On Jul 08, 2013 |
When you get to the house of a fellow nigerian, you donk ask "anybody home". You simply knock on the door or clap your hands and shout "HOUSE?". For those who live in "face me i face you" where they share toilet and bathrooms. Just go to the bathroom or toilet door and shout "BAFROOM?" or "TOILET?" and the occupant responds sharply. |
Re: Made In Nigeria, English by CoenzymeA: 6:55pm On Jul 08, 2013 |
I laff sotey i come dey mess for bodi. I beg make una sofry sofry dey talk o, e dey pepper some people for bodi. Me i don talk my own 0. Okada man I beg put me down for here, I don reach my house. |
Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 6:56pm On Jul 08, 2013 |
Oga no worri early mor-mor I go block u for dat end... 1 Like |
Re: Made In Nigeria, English by OdenigboAroli(m): 6:57pm On Jul 08, 2013 |
GooseBaba: Fear catch me, but I no run See GOBE ! |
Re: Made In Nigeria, English by Dthespian: 6:57pm On Jul 08, 2013 |
Que: Daddy dey house? Ans: Daddy dey house Que: Sule go come there? Ans: Sule go come there Naija I hail thee oooO |
Re: Made In Nigeria, English by Fhemmmy: 6:59pm On Jul 08, 2013 |
Dthespian: Que: Daddy dey house? Thank God for question mark? 1 Like |
Re: Made In Nigeria, English by gluv01(f): 7:00pm On Jul 08, 2013 |
lupey: If I blow you ehn! ROTFL |
Re: Made In Nigeria, English by harlos: 7:00pm On Jul 08, 2013 |
chei: When you get to the house of a fellow nigerian, you donk ask "anybody home". You simply knock on the door or clap your hands and shout "HOUSE?".hmmm.. Talking from experience |
Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 7:01pm On Jul 08, 2013 |
Oga madam, u sure say ur head dey house so... O'boy u nor well oh.... Abeg do u come go jor |
Re: Made In Nigeria, English by Fhemmmy: 7:02pm On Jul 08, 2013 |
"Your head no correct" |
Re: Made In Nigeria, English by Ay111(m): 7:03pm On Jul 08, 2013 |
Abeg park well Wetin dey do this one If papa Nkechi hear say u don spoil him bike, him go panelbeat u wella I be like Awilo Logomba for ur eyes? Are you a learner? |
Re: Made In Nigeria, English by Evolo(m): 7:03pm On Jul 08, 2013 |
timpaker: why are you "fearing"? LOL...na wa o... |
Re: Made In Nigeria, English by naptu2: 7:04pm On Jul 08, 2013 |
firestar: -Yua head no korret sam-sammmm! Lol. |
Re: Made In Nigeria, English by OdenigboAroli(m): 7:09pm On Jul 08, 2013 |
She nodey take eye see man. *Na nose she dey use ?* Come follow me chop. You be winch/witch ? Dem swear for you ? See as bodi de pepper am. *I carry pepper for bodi ?* Cry dey hungry me. *when did cry become food?* |
Re: Made In Nigeria, English by avicky(f): 7:10pm On Jul 08, 2013 |
*NEPA has taken d light* *up Nepa* *conductor, I want to drop at d next busstop* *I'm going to Oshodi, where can I wear bus?* *Nothing consign me.* *who mess?* *can u hear d odour of d food?* 2 Likes |
Re: Made In Nigeria, English by GooseBaba: 7:10pm On Jul 08, 2013 |
Ladytee-thato: Keep it up... U need more training ... |
Re: Made In Nigeria, English by Od31(m): 7:10pm On Jul 08, 2013 |
3 Likes |
Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 7:12pm On Jul 08, 2013 |
Abeg nor com full my hand here.... Nor do gragra for here oh.... Body nor be fire wood oh I go block u for ur zone. |
Re: Made In Nigeria, English by Ay111(m): 7:13pm On Jul 08, 2013 |
bidis: i speak queens english i dt understand those rotten english For ur mind abi |
Re: Made In Nigeria, English by GooseBaba: 7:13pm On Jul 08, 2013 |
killuminati: na only u know wetin u dey yarn guy! Hahahaha.... The guy worri... |
Re: Made In Nigeria, English by vizboy(m): 7:14pm On Jul 08, 2013 |
Oh men when I saw that girl yansh I no no wen I halla see Gobe. If casala burst now na you go first make way. Na so them go dey do say na them fine pass 1 Like |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (15) (Reply)
Is This The Tallest Man In Lagos State? / What's Your Experience With The Worst Friend You've Ever Had? / In Pictures: Fashola Beautifies Eko Atlantic City Lagos Ahead Of 2015, New Year
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |