Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,415 members, 7,843,231 topics. Date: Tuesday, 28 May 2024 at 09:14 PM

Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find - Jokes Etc (33) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (25067 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (30) (31) (32) (33) (34) (35) (36) (Reply) (Go Down)

Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sholabanke(m): 4:04pm On Apr 24, 2009
i just dey pass
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:51pm On Apr 24, 2009
always passin & causin plenty wahala
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 4:55pm On Apr 24, 2009
na him way
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sholabanke(m): 5:02pm On Apr 24, 2009
my way to become elder of the house
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 6:50pm On Apr 24, 2009
why? who u think say u be?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 6:57pm On Apr 24, 2009
na him be the kolo mental wey face sing
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by cbase: 8:49pm On Apr 24, 2009
ha ha ha
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 8:52pm On Apr 24, 2009
Yaba left laff grin
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 7:16pm On Apr 26, 2009
na for there the guy pass the night yerstaday
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by cbase: 8:20pm On Apr 26, 2009
and you be my Bunkmate, grin
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by jmkbond(f): 9:12pm On Apr 26, 2009
still dey use bunk
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:17am On Apr 27, 2009
lyk say u no sabi y dem dey use bunk
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 11:21am On Apr 27, 2009
i no sabi
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:24am On Apr 27, 2009
den ur condition must be more crucial dan i tot ow u dey sweetie
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 11:38am On Apr 27, 2009
lol
am kool cheerie . , . . . , . . , . *hugs*
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:52am On Apr 27, 2009
gud cos i heard u self enta eyo cloth but fall durin parade
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 12:36pm On Apr 27, 2009
eeyaaaaa
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 1:52pm On Apr 27, 2009
gets up and limps out of thread*****
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 1:57pm On Apr 27, 2009
Sorry Clem, but na wetin u put here wey u find come?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 2:03pm On Apr 27, 2009
na 1 inch o
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 2:19pm On Apr 27, 2009
dat kain tyn
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 6:06pm On Apr 27, 2009
m too sophisticated and up-class to understand this jargon! *straightens his Ralph Lauren tie*
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by dani1luv: 6:08pm On Apr 27, 2009
english good oh
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by jmkbond(f): 12:18am On Apr 28, 2009
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm,o jasi
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 9:44am On Apr 28, 2009
so long u no jasi konga
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 9:52am On Apr 28, 2009
dickele is surfering from acute schizoprenia, his delusions are incomparable
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 9:56am On Apr 28, 2009
Jesus my clumsy inglish no get disc b
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by PeeJee(m): 10:01am On Apr 28, 2009
maybe na part 2
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 10:23am On Apr 28, 2009
wink
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 10:27am On Apr 28, 2009
sharia took ova ur eye
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 10:34am On Apr 28, 2009
i go peep for anoda man house
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sweetliet: 10:35am On Apr 28, 2009
Cuts off lola eyes n gv it 2 romade d one-eyed guy

(1) (2) (3) ... (30) (31) (32) (33) (34) (35) (36) (Reply)

Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow / U.S Holds Basket Mouth Day (pics) / Come And Laff , Laff It Loud

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.