Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,283 members, 7,811,834 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 08:40 PM

Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (24922 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (36) (Reply) (Go Down)

Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 4:41pm On Feb 25, 2009
I TROWAY SALUTE 4 UNAOOOOO

I BEG HELP ME ASK ROMADE WETIN HE DEY FIND FOR DAT PLACE because I NO UNDASTND

Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:51pm On Feb 25, 2009
but dat was wen our parents agreed dat we will marry once we grow nah
must u reveal to all cry


y u go copy my profile pix angry
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 4:55pm On Feb 25, 2009
U FOR TEL ME FOR ROOM B/4 I BROADCAST AM.ANYWAY I STILL FIT REVAS AM
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Gabry(f): 4:56pm On Feb 25, 2009
Na waaa . See a cheeky bugger
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:57pm On Feb 25, 2009
pardner kiss hope u feel beta now at my xpense
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Gabry(f): 4:59pm On Feb 25, 2009
A little bit. Thanks. smiley kiss
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 5:07pm On Feb 25, 2009
my pleasure dearie
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 5:29pm On Feb 25, 2009
gold medalist in bla bla bla kiss
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 5:33pm On Feb 25, 2009
kiss
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by CrazyMan(m): 5:39pm On Feb 25, 2009
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by dani1luv: 11:53am On Feb 26, 2009
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 12:03pm On Feb 26, 2009
who collect ya bread?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 4:56pm On Feb 26, 2009
SHE BI NA U DEY HUNGIRI

ABOLONJEKU ALIAS MARABOOO
OKO IYA ONI BUREDI
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:59pm On Feb 26, 2009
interprete in inglish if i wont deal with u dan kutuma buroba
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 5:04pm On Feb 26, 2009
crazykid:


Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 5:05pm On Feb 26, 2009
rom na wah ooo
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 5:07pm On Feb 26, 2009
this is my romade in whom am well puleased
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 5:13pm On Feb 26, 2009
y u no go dey pleased,birds of a feather grin grin
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 5:17pm On Feb 26, 2009
see as dem dey jealous
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by CrazyMan(m): 8:57pm On Feb 26, 2009
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by UNLEASHED(m): 12:39am On Feb 27, 2009
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 10:46am On Feb 27, 2009
yawa don gas 4 una head
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 10:50am On Feb 27, 2009
hmmmm
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sweetliet: 3:03pm On Feb 27, 2009
Y EBI SAY NOBODY DON FIT ASK ROMADE WETIN HIN DEY FIND INSIDE THAT PLACE

ABI NA ONLY MI DEY CONCERN?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sweetliet: 3:09pm On Feb 27, 2009
romade:

see as dem dey jealous

WETIN GO MAKE NARIALANDERS DEY JEALOUS FOR TH POMADE WEY YOU GET ABI WE NO FIT GET OUR OWN POMADE FROM ANYWHERE.
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:10pm On Feb 27, 2009
juliet i go wound u o
ehen we never even initiate u into the tatafo club & u don dey misyarn
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by arramyjay: 3:15pm On Feb 27, 2009
lol. cheesy
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:25pm On Feb 27, 2009
my baby zo ki chi abinchi
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 3:55pm On Feb 27, 2009
hmmm


thanks. ba na so abincin ki
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 3:58pm On Feb 27, 2009
Fokabularies!
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:25pm On Feb 27, 2009
of awa kamposis
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 4:37pm On Feb 27, 2009
oma ga o
lol

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (36) (Reply)

Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? / A Picture Of DOG Serving NYSC / Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.