Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,824 members, 7,828,015 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 09:24 PM

Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (25034 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (36) (Reply) (Go Down)

Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:34am On Mar 04, 2009
talky
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 11:57am On Mar 04, 2009
chatterbox
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:58am On Mar 04, 2009
wireless/cordless radio
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 2:01pm On Mar 04, 2009
that works only in the east
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:10pm On Mar 04, 2009
cus aba na d factory
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 3:41pm On Mar 04, 2009
that's not too bad
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:46pm On Mar 04, 2009
patronizer
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 3:50pm On Mar 04, 2009
Investor
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:53pm On Mar 04, 2009
broker
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 5:43pm On Mar 04, 2009
i go help am, he get one man 4 okija shrine,sharp sharp the blindness shal come to pass
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 6:19pm On Mar 04, 2009
ameee!
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Gabry(f): 1:12am On Mar 05, 2009
Stanley, what are you jelous about?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 10:13am On Mar 05, 2009
your buffday
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 10:16am On Mar 05, 2009
i dey sell water and soap with kankan,come buy 4 my hand make u buff am
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 10:24am On Mar 05, 2009
the day you'll speak pure English language in this forum,

I'll announce it on the nairaland homepage
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 10:27am On Mar 05, 2009
buhahahahhhah grin grin grin
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:15am On Mar 05, 2009
see ur lyf
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 11:40am On Mar 05, 2009
Ben20001:

the day you'll speak pure English language in this forum,

I'll announce it on the nairaland homepage


   i go employ u to teacher me inglish, but dont teach me non sense oooooooooooooooooo
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:55am On Mar 05, 2009
u nid serious inglish tiching obviously
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 11:57am On Mar 05, 2009
roma, i no mad if u can be my shicha
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 12:04pm On Mar 05, 2009
hmmm
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 12:19pm On Mar 05, 2009
its tu late to fetch from a dry well
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 12:22pm On Mar 05, 2009
dont u belove in miraku?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 12:22pm On Mar 05, 2009
no b only mairacle
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 12:27pm On Mar 05, 2009
Lolobebi, if no be se u bi girl i 4 say mak u kon teach me.
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 12:31pm On Mar 05, 2009
who com tel u sey him be girl.and rmbr wht a guy can do a laduy will do it best
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 4:38pm On Mar 05, 2009
in your dreamz
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 4:41pm On Mar 05, 2009
4 reality
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 4:52pm On Mar 05, 2009
u go grow white hairs be that
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 4:54pm On Mar 05, 2009
no b new tin ,i alredy hav dat grin grin
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:58pm On Mar 05, 2009
white bia bia 4 ya arm pit
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 5:26pm On Mar 05, 2009
ewwww!

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (36) (Reply)

A Picture Of DOG Serving NYSC / Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow / U.S Holds Basket Mouth Day (pics)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.