Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,540 members, 7,827,014 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 04:18 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / About Gettin Married (22172 Views)
Check Out President Jonathan Gettin Ready For February 14 (photo) / I Wonder When We're Gettin Dere (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (33) (Reply) (Go Down)
Re: About Gettin Married by sholabanke(m): 10:56am On Apr 14, 2009 |
thats na old news Miss tatafo we need better update |
Re: About Gettin Married by sylve11: 12:20pm On Apr 14, 2009 |
but any news wey Miss Tatafo bring, she get am from mr. tatafo mouth |
Re: About Gettin Married by Damh: 12:34pm On Apr 14, 2009 |
1st and last one is very good. |
Re: About Gettin Married by romsky: 12:40pm On Apr 14, 2009 |
chei if no be damh wey dey block my view wetin i 4 do una ehen dani self no go fit xplain |
Re: About Gettin Married by mykali(m): 12:44pm On Apr 14, 2009 |
dani, please we have two ''fantas'' here. |
Re: About Gettin Married by sholabanke(m): 12:44pm On Apr 14, 2009 |
try it and see urself for ground |
Re: About Gettin Married by romsky: 1:12pm On Apr 14, 2009 |
no mind d uninducted tatafo |
Re: About Gettin Married by sylve11: 1:15pm On Apr 14, 2009 |
where am? |
Re: About Gettin Married by sholabanke(m): 1:16pm On Apr 14, 2009 |
@romade you better give am form to fill so that he will be a recognise member |
Re: About Gettin Married by clemcykul(f): 1:50pm On Apr 14, 2009 |
yawnz hard*** |
Re: About Gettin Married by sylve11: 1:52pm On Apr 14, 2009 |
i beg cover ur mouth jaire |
Re: About Gettin Married by sholabanke(m): 1:52pm On Apr 14, 2009 |
go and find sumtin to eat for better sleep to come |
Re: About Gettin Married by romsky: 1:55pm On Apr 14, 2009 |
my clumsy dey share room with mosquitoes & no do eva gree to buy otapiapia 2 reduce d roomies |
Re: About Gettin Married by sholabanke(m): 1:59pm On Apr 14, 2009 |
hhhmmmmmmmm no wonder she dey yawn now |
Re: About Gettin Married by romsky: 2:10pm On Apr 14, 2009 |
na u talk dat one o |
Re: About Gettin Married by sylve11: 2:28pm On Apr 14, 2009 |
no be me o |
Re: About Gettin Married by romsky: 3:04pm On Apr 14, 2009 |
ya middle name no coward? |
Re: About Gettin Married by sholabanke(m): 3:06pm On Apr 14, 2009 |
no na him last name |
Re: About Gettin Married by romsky: 3:11pm On Apr 14, 2009 |
i don 4get say u dey him naminng ceremony |
Re: About Gettin Married by clemcykul(f): 3:27pm On Apr 14, 2009 |
u don dey deny ur pikin becuss he be coward |
Re: About Gettin Married by Ben13: 3:32pm On Apr 14, 2009 |
that's not fair |
Re: About Gettin Married by romsky: 3:35pm On Apr 14, 2009 |
den use fair hand & face cream |
Re: About Gettin Married by sholabanke(m): 3:36pm On Apr 14, 2009 |
to rub the cream lollipop |
Re: About Gettin Married by romsky: 4:34pm On Apr 14, 2009 |
na u sabi dat one o |
Re: About Gettin Married by clemcykul(f): 4:52pm On Apr 14, 2009 |
i prefer using palm oil as body oil |
Re: About Gettin Married by sylve11: 5:03pm On Apr 14, 2009 |
sholabanke: wey ur papa give u ba? clemcykul: stop that, u be one of those dirty politicians? |
Re: About Gettin Married by romsky: 5:07pm On Apr 14, 2009 |
d return of syl |
Re: About Gettin Married by D1KeleVra(m): 12:36pm On Apr 15, 2009 |
The guy don climb out of the ditch shey! That hin fall no easy o! |
Re: About Gettin Married by Lolabbey: 12:44pm On Apr 15, 2009 |
clears throat, brb |
Re: About Gettin Married by sholabanke(m): 1:06pm On Apr 15, 2009 |
come back here |
Re: About Gettin Married by sylve11: 1:40pm On Apr 15, 2009 |
sholabanke: she's not coming back |
Re: About Gettin Married by sholabanke(m): 1:42pm On Apr 15, 2009 |
okay am leaving too |
(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (33) (Reply)
Men Vs Women Gender Jokes. . . / Dog's Diary Vs Cat's Diary (old But Still Cool) / Riddle-what Is X?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |