Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,135 members, 7,849,554 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 12:32 AM

Ble Goes To Heaven - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ble Goes To Heaven (2405 Views)

#photo: When You're On Your Way To Heaven And Then God Reads All Your Tweets / AKPORS Series...... Akpors Goes To Heaven. *updates* / Ble Retires (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Ble Goes To Heaven by Jeovy(m): 2:57pm On Jul 14, 2009
even triple love
Re: Ble Goes To Heaven by blissieng(f): 2:58pm On Jul 14, 2009
Who else I go lauv?
Re: Ble Goes To Heaven by romsky: 2:59pm On Jul 14, 2009
who u dey ask?
Re: Ble Goes To Heaven by blissieng(f): 3:04pm On Jul 14, 2009
He who knows the answer.
Re: Ble Goes To Heaven by Ben13: 3:08pm On Jul 14, 2009
you no dey fear elders like romade bah?
Re: Ble Goes To Heaven by nich(m): 3:10pm On Jul 14, 2009
oya when una wan do una wedding. i get everything wey u go need: wedding gowns, rings, suits, shoes, even caterer. grin
Re: Ble Goes To Heaven by Jeovy(m): 3:12pm On Jul 14, 2009
u dey wait for item 7, hairs go grow for ur ass
Re: Ble Goes To Heaven by sylve11: 3:16pm On Jul 14, 2009
d hair wen dey dat guy yansh self reach to barb punk cool
Re: Ble Goes To Heaven by Jeovy(m): 3:20pm On Jul 14, 2009
yansh inspector, check clems own
Re: Ble Goes To Heaven by romsky: 3:23pm On Jul 14, 2009
dat one go take 7 days of inspection
Re: Ble Goes To Heaven by Ben13: 4:56pm On Jul 14, 2009
na so the place thick reach
Re: Ble Goes To Heaven by Jeovy(m): 5:29pm On Jul 14, 2009
hahahahaha, make she no see dis
Re: Ble Goes To Heaven by sylve11: 7:15pm On Jul 14, 2009
nothing she go fit do. Just young twinny u know cool
Re: Ble Goes To Heaven by Jeovy(m): 7:47pm On Jul 14, 2009
yansh inspector, how u dey?
Re: Ble Goes To Heaven by dani1luv: 10:01pm On Jul 14, 2009
chei that 1 na beta job
Re: Ble Goes To Heaven by clemcykul(f): 8:38am On Jul 15, 2009
reallyy
Re: Ble Goes To Heaven by Ben13: 9:54am On Jul 15, 2009
yeah
Re: Ble Goes To Heaven by clemcykul(f): 12:06pm On Jul 15, 2009
is that how u moan?
Re: Ble Goes To Heaven by sylve11: 12:16pm On Jul 15, 2009
Leading by example cool
Re: Ble Goes To Heaven by clemcykul(f): 12:32pm On Jul 15, 2009
and thats wat i do
Re: Ble Goes To Heaven by Jeovy(m): 12:38pm On Jul 15, 2009
lead by bad examples
Re: Ble Goes To Heaven by sylve11: 12:41pm On Jul 15, 2009
Life too small sad cool
Re: Ble Goes To Heaven by clemcykul(f): 12:43pm On Jul 15, 2009
na una sabi,

*continues catching fun*
Re: Ble Goes To Heaven by Jeovy(m): 12:45pm On Jul 15, 2009
dis is why d term "stubborn" exist
Re: Ble Goes To Heaven by romsky: 12:48pm On Jul 15, 2009
d new fokabulary u learnt ryt
Re: Ble Goes To Heaven by Jeovy(m): 12:50pm On Jul 15, 2009
yeah and planing to teach you
Re: Ble Goes To Heaven by nich(m): 1:17pm On Jul 15, 2009
wetin?
Re: Ble Goes To Heaven by sweetliet: 1:37pm On Jul 15, 2009
wetin colour
Re: Ble Goes To Heaven by nich(m): 1:44pm On Jul 15, 2009
sweeti! cheesy
Re: Ble Goes To Heaven by alimat2(f): 1:50pm On Jul 15, 2009
honeyyy kiss kiss
Re: Ble Goes To Heaven by clemcykul(f): 1:55pm On Jul 15, 2009
u sound Hot
Re: Ble Goes To Heaven by sylve11: 2:02pm On Jul 15, 2009
i love it that way! cool

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Happy Sunday Friends. / Tighten Ya Ribs; Its BIN / Kindness Pays

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.