Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,338 members, 7,850,226 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 04:40 PM

Pix Talk - Jokes Etc (98) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (113286 Views)

Pix Talk Reloaded (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (95) (96) (97) (98) (99) (100) (101) (Go Down)

Re: Pix Talk by tanimz(f): 6:04pm On Aug 20, 2010
^^ You never see im new video?? tongue tongue tongue
Pharoh:

I am brown sorry dear, abi u dey mistake me for your ex husband?  Whitestar grin

Na you dey for that picture, no dey deny am. angry
Re: Pix Talk by 13volts(m): 6:09pm On Aug 20, 2010
Thank God let me end my fast for today. grin grin grin

Re: Pix Talk by Pharoh: 7:14pm On Aug 20, 2010
Na beans to do dry fasting lol
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 7:16pm On Aug 20, 2010
^^ dat na pharoh pikin

conceived in Imhotepe's chambers  cheesy cheesy
Re: Pix Talk by tanimz(f): 7:21pm On Aug 20, 2010
^^ Took the words right out of my mouth! grin
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 7:24pm On Aug 20, 2010
^^Lol!!

**Whispers: Babes, I know say dem tell me say Pharoh dey light skinned- but I nor know say e white pass chalk!!**
Re: Pix Talk by tanimz(f): 7:28pm On Aug 20, 2010
**Whispers** Why im pikin come be like that? sad undecided
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 7:30pm On Aug 20, 2010
whispers: 'cos the pikin take after d mama - thank gawd say im mama genes strong pass @Pharoh own lipsrsealed lipsrsealed
Re: Pix Talk by tanimz(f): 7:36pm On Aug 20, 2010
**Whispers**: You sure say the pikin be Pharoh own sefJust saying, anything is possible you know. undecided
Re: Pix Talk by Pharoh: 9:00pm On Aug 20, 2010
** whispers**  I hear say him wife name na efemena-tanimz   grin
Re: Pix Talk by tanimz(f): 9:03pm On Aug 20, 2010
**Whispers** Efe, to show the extent of Pharoh's love for us, he married someone bearing both our names!
Re: Pix Talk by Pharoh: 9:04pm On Aug 20, 2010
Efemena_xy:

^^ dat na pharoh pikin

conceived in Imhotepe's chambers  cheesy cheesy

My pikin dey live large na, just wait make i bring ya pikin pee-sure cum hia.   grin
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 9:09pm On Aug 20, 2010
Pharoh:

** whispers** I hear say him wife name na efemena-tanimz grin

I nor hear the Efemena part of that name

anyway, na the surname dey always dey important sha

**Whispers: Pharoh stop fantasizing about Efe. . .but er - what happend in that chamber of yours with Ms T?**
Re: Pix Talk by tanimz(f): 9:11pm On Aug 20, 2010
**Yelling** Efe, you well so? Wetin i dey find for im chamber?
Re: Pix Talk by Pharoh: 9:15pm On Aug 20, 2010
** whispers ** The chamber flows with love, milk and honey . . . . u better grab this offer, , , , he no dey come the second time ooo.  grin

I no get fanta-cee for efe but efemena so try again next time  cool . . . . wait make i post ya mal-nourished pikin.  tongue
Re: Pix Talk by tanimz(f): 9:18pm On Aug 20, 2010
**Whispers** Pharoh, you no well. grin grin
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 9:20pm On Aug 20, 2010
tanimz:

**Yelling** Efe, you well so? Wetin i dey find for im chamber?

who need hearing aid now?? why you dey shout anyhow sef??!!

**Whispers to Pharoh: Tell me more about this your milk and honey sef. . .**

**I won understand how you manage capture the high & Mighty Ms  lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed **

**Is the honey undiluted? Is the milk creamy??**

**pls spill the beans jare - Efe wan learn O! **
Re: Pix Talk by tanimz(f): 9:22pm On Aug 20, 2010
^^ You vex me, so I suppose shout.

**Whispers** Efe, the guy wan post your pikin picshure, how e take get am?
Re: Pix Talk by Pharoh: 9:43pm On Aug 20, 2010
** whispers ** I tell u say my ex-wife name na efemena . . . u still dey ask how i take get pishure. grin

Lol efe no worry about that side . . . i dey yarn wella with my Ms for skype and yahoo. cheesy

No try use your aproko question deceive me. . . . leave me make i post ya pikin pishure jare. grin
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 9:46pm On Aug 20, 2010
^^ hehehe

u never talk am finish jor!! grin grin grin
Re: Pix Talk by Pharoh: 9:54pm On Aug 20, 2010
Wetin remain wey u still dey find . . no wonder they say give a woman your finger and she will ask for ya arm. tongue

If a name has to be written here then you blew it . . . aka . . . . steve jobs . grin
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 9:56pm On Aug 20, 2010
SMH!! undecided undecided

abeg u go break am down for me make I digest. . .wetin be the meaning of aka steve jobs?? lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Re: Pix Talk by Pharoh: 10:01pm On Aug 20, 2010
Lol i mean say if you want me to mention person name here . . . then that one na big fail.

You no know steve jobs? shocked . . . . . well na him dey talk you blew it lol.
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 10:02pm On Aug 20, 2010
oh. . .okay then undecided
Re: Pix Talk by tanimz(f): 10:05pm On Aug 20, 2010
Efe, you no know Steve Jobs? shocked shocked shocked

Pharoh, e be like say you don dey kolo small small.
Re: Pix Talk by Pharoh: 10:10pm On Aug 20, 2010
Wetin make you think say i don kolo? angry

Infact make i find your pikin pishure too but see efe own. grin
Re: Pix Talk by Pharoh: 10:12pm On Aug 20, 2010
See efe pikin . . . . na me the guy come meet say make i take am run away.

Efe too poor to care for the mal-nourished boy. grin grin

Re: Pix Talk by tanimz(f): 10:17pm On Aug 20, 2010
^^ Efe, where you dey? grin grin grin grin

Pharoh, you don dey kolo, e don tey.
Re: Pix Talk by Pharoh: 10:26pm On Aug 20, 2010
^^ You self dey kraze lol . . .abeg cheesy

Shey i fit carry come dump 4 ya side? grin

I dye waka kuru-kere waka all the time so him no fit stay with moi lol cheesy
Re: Pix Talk by tanimz(f): 10:48pm On Aug 20, 2010
No be ya pikin? Why you come dey deny am?
Re: Pix Talk by jokingmary(m): 2:23pm On Aug 21, 2010
tanimz:

No be ya pikin? Why you come dey deny am?

cheesy
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 4:05pm On Aug 21, 2010
I be wan fear say King Pharoh go post ye-ye picture

Me, I nor dey laught other people pain i.e malnourished children joke or not joke

but

that pikin fine nor be small jor!

see the baby fat for im face, plus im eyes dey very clear and alert - no sweat, I go happily adopt am grin grin grin

(1) (2) (3) ... (95) (96) (97) (98) (99) (100) (101)

My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.