Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,444 members, 7,846,836 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 02:58 AM

Yo Momma Joke 4 Pidgin - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Yo Momma Joke 4 Pidgin (17656 Views)

Collection of Awkward Moment, yo momma & fool Jokes Updated By (www.ipink.ga) / Yo Momma! / Yo Momma! <Caution: Language> (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by ashmanpolo: 7:39pm On May 19, 2010
Yo mama old wey be say her birth cerificate says expired
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 11:38pm On May 19, 2010
she old so tay wen she fart na dust dey come out.
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Hellustic(m): 8:34am On May 20, 2010
check this out, Yo momma old so tay, if you press her boobs , na powder milk dey come outside,

1 Like

Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 11:11am On May 20, 2010
she mumu well well, she carry cup go watch 'Juice'
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 11:22am On May 20, 2010
she mumu so tay dem give am pack of orange juice, she dey look am with all concentration because she see concentrate on d pack.

2 Likes

Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hectorswag(m): 12:41pm On May 20, 2010
lysaa:

she mumu so tay dem give am pack of orange juice, she dey look am with all concentration because she see concentrate on d pack.
grin grin grin grin
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by tope3x(m): 2:01pm On May 20, 2010
yo mama doll sote, dem dey fight wrestling for TV, she dey cry say make dem go call police say this people won kill demself oooooooooooo sad( grin
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 2:12pm On May 20, 2010
she too big, u need to be good at maths to know her weight as she dey stand with legs apart on two different scales., after that u add them up!

1 Like

Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by sweetguy10(m): 12:38am On May 21, 2010
@ everybody

yo mama too ugly sote when they throw her away , away throw her back

4 Likes

Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hectorswag(m): 10:58am On May 21, 2010
sweetguy10:

@ everybody

yo mama too ugly sote when they throw her away , away throw her back

@sweetguy, yo momma basically no just get sense tongue angry
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by papine(m): 11:38am On May 21, 2010
@Poster ur mama get swagger oo, she's very tight i must confess, guess who i saw her with yterday* D late pre. Yar'Adua*
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by jokingmary(m): 11:50am On May 21, 2010
Hellustic:

Check this out, yo momma so black the water wey she take bath, dem dey use am dye cloth,

lysaa:

she mumu so tay dem give am pack of orange juice, she dey look am with all concentration because she see concentrate on d pack.

i no fit laugh againi oooooo cheesy
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by sweetguy10(m): 11:55am On May 21, 2010
hectorswag:

@sweetguy, yo momma basically no just get sense  tongue angry


Ha he ha E pain you ? Yo mama punana wide sote 12 ten inches rod no dey satisfy her  grin grin
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 12:27pm On May 21, 2010
sweetguy10:


Ha he ha E pain you ? Yo mama punana wide sote 12 ten inches rod no dey satisfy her grin grin
eww thats so gross. But if yo momma get sense, she go spank u for exploring an old woman's body. lipsrsealed
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by xynerise: 12:58pm On May 21, 2010
Yo momma thought she was a movie star and decided to do a breast implant to look like cossy Ojiakor. *oops* my bad grin
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by 2Angels1: 1:34pm On May 21, 2010
yo mama mumu so tay when she hear say it dey chilli outside she carry bowl
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by 2Angels1: 1:35pm On May 21, 2010
yo mama ugly so tay frankenstein no gree marry am
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by 2Angels1: 1:39pm On May 21, 2010
yo mama mumu so tay u too u mumu.
yo mama ugly so tay she go strip club dem com pay am to wear her cloth back
yo mama ugly so tay she go sign up for ugly competition dem com tell am sorry oo np proffesionals needed
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by ashmanpolo: 4:18pm On May 21, 2010
@Poster your mama get swagger oo, she's very tight i must confess, guess who i saw her with yterday* D late pre. Yar'Adua*

@Papine,
Na your mama go de with yaradua, idiot
Yo mama stupid so tay, she de pay Da Grin to shyne her kongo
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hectorswag(m): 5:33pm On May 21, 2010
sweetguy10:


Ha he ha E pain you ? Yo mama punana wide sote 12 ten inches rod no dey satisfy her grin grin
yeeeee!! shocked shocked shocked shocked


lysaa:

eww thats so gross. But if yo momma get sense, she go spank u for exploring an old woman's body. lipsrsealed
@lysaa, I'll just pretend i didn't see that lipsrsealed
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 5:15pm On May 23, 2010
wetin u dey call yab? lol. dat thing wey u type? Who nor know how far go think say u serious. . undecided
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hectorswag(m): 8:35am On May 24, 2010
lysaa:

wetin u dey call yab? lol. dat thing wey u type? Who nor know how far go think say u serious. . undecided


dis one don dey kolo o undecided
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 10:36am On May 24, 2010
sharrap! wouldn't wanna think Yo momma skipped her medication when she was preggy with u.
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hectorswag(m): 12:13pm On May 24, 2010
tongue
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 12:24pm On May 24, 2010
u're right my mum wasn't lucky. .that's like hitting a jack pot - by chance.

She was/is blessed. I was planned for. .predestined. The whole world stood still in respect when i showed up! LOL.
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hectorswag(m): 12:37pm On May 24, 2010
so happy for her cheesy cheesy

so sad for you sad she could have done better, rather than producing a cortically subilluminated being as you!!  lipsrsealed

You're really adamant & stubbornly persistent are you? well, i have a special medication for mutant breeds of your type!! Just continue undecided
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 12:57pm On May 24, 2010
U sre really dumb! if yo momma schooled u well, u'd know when a mother is blessed to have a child, the child is the source of the blessing. Olodo!. tongue
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hectorswag(m): 1:19pm On May 24, 2010
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by D1KeleVra(m): 8:08pm On May 24, 2010
Yo mama so old na Nike Air Jesus she get
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 12:35pm On May 25, 2010
hectorswag:

oh oh grin shes getting all emotional cry cry

Rubbish!!! shocked shocked go born your own na, make you sef collect blessing angry eediot grin grin grin By the way my dog 4 village dey on heat nw, and space dey for you o shocked make i see wetin u dey born lipsrsealed abi u don cut grin grin grin
Emotional? U have no clue who this babe called Lysaa is so i'd let that slide. . wink

U see the bolded? The spill from the abundance in u? Crap! crap!! crap!!! If i were your momma, i'd get u detoxified.
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hectorswag(m): 12:45pm On May 25, 2010
lysaa:

Emotional? U have no clue who this babe called Lysaa is so i'd let that slide. . wink

U see the bolded? The spill from the abundance in u? Crap! crap!! crap!!! If i were your momma, i'd get u detoxified.


ehn ehn!!!  grin wonders shall never end (babe!!!) grin grin grin
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 1:00pm On May 25, 2010
Ain;t yo momma Kiddo! angry tongue

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Tell Us About Your April Fool Prank Today / Humourous Romance Jokes / The Monkeys Question

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.