Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,668 members, 7,851,274 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 04:13 PM

Yo Momma Joke 4 Pidgin - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Yo Momma Joke 4 Pidgin (17667 Views)

Collection of Awkward Moment, yo momma & fool Jokes Updated By (www.ipink.ga) / Yo Momma! / Yo Momma! <Caution: Language> (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 11:32am On May 28, 2010
yo momma wey carry packs of cds for purse go watch SATC (sex and the city)
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by goldenisk(f): 12:09pm On May 28, 2010
cry ur mama don cast
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 12:53pm On May 28, 2010
Ovwe edo! u nor dey try o!!! wetin u mean by cast?
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by cbase: 1:29pm On May 28, 2010
By cast, e mean say either him mama or ur mama, (sorry i don't know which ) don BLOW

Blow as in , u know , like Timaya, etc grin
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 1:47pm On May 28, 2010
I'm from delta. .na our lang be dat. .just trying to correlate it with the topic.
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by romsky: 2:04pm On May 28, 2010
lol
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by sweetliet: 2:08pm On May 28, 2010
werin una mama do una, mothers are d pride of d world, i love my mum and i dont know about u guz
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by StudioCFR(m): 2:12pm On May 28, 2010
Ghetto chick in the building grin

she no dey carry last at all grin
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by cbase: 2:16pm On May 28, 2010
Eliza i no say u be area. I jst dey folo d thread.
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by sweetliet: 2:17pm On May 28, 2010
cfr, na who u dey call ghetto pikin
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 2:23pm On May 28, 2010
i tire o. .studio come ans.

Cbase. .no wahala. .i just dey do long thing but e nor really follow. tongue
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by romsky: 2:26pm On May 28, 2010
Yo momma is so fat she broke the invisible bike
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 2:28pm On May 28, 2010
yo momma stupid. .she use shower baf. .she was brain-washed.
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by cbase: 2:30pm On May 28, 2010
Ur mama, meet ma mama, cal am fine girl
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by romsky: 2:34pm On May 28, 2010
Yo mama so dirty mud look clean 4 her side
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by cbase: 7:35pm On May 28, 2010
Your mama tell you Never let a KISS fool u Nor a FOOL kiss u, She kiss once ur the product grin
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 12:02pm On May 29, 2010
LOL, that's hot! tongue

1 Like

Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by romsky: 7:50pm On May 31, 2010
Basement i hia say na gorilla donate d sperm wey bring ur belle

ya momma beg for beans water so tey she born u 9 months after she belleful
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by yesboss20(m): 12:32pm On Aug 24, 2010
Your mama old so te her memory dey black and white!
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by blacksta(m): 12:50pm On Aug 24, 2010
Yo mama so ugly that she came last in a miss world competition only to be tipped to first position by a british bulldog.
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by jokingmary(m): 12:54pm On Aug 24, 2010
blacksta:

Yo mama so ugly that she came last in a miss world competition only to be tipped to first position by a british bulldog.

Topic says yo mama jokes 4 pidgin
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by blacksta(m): 12:56pm On Aug 24, 2010
jokingmary:

Topic says yo mama jokes 4 pidgin

Sorry no vex - i no see the title.
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by jokingmary(m): 5:51pm On Aug 24, 2010
sweetliet:

werin una mama do una, mothers are d pride of d world, i love my mum and i dont know about u guz

Who is talking about his or her mother here?
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Julietjay(f): 9:24pm On Oct 30, 2010
chei una no dey serious shey na ur mommadey tasi lyke dat
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by StudioCFR(m): 3:29pm On Oct 31, 2010
sweetliet:

cfr, na who u dey call ghetto pikin




lysaa:

i tire o. .studio come ans.




grin grin
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by airbender(m): 9:22pm On Oct 31, 2010
yo mama tie wrapper dey find d back pocket.

yo mama toto get airport.

yo mama fat so tey ur papa dey steal her pant use am dey sew suit.
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Lolajoy(f): 9:43pm On Oct 31, 2010
Hahahaha Kai i no fit laugh abeg.
Make i try sha i no really dey dat funny.
Your momma wowo so te them dey use her drive witch 4 una house.So that if any witch come c ur momma 4 door post sho go say"oh! Oga dey here ooooo"
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Lolajoy(f): 9:49pm On Oct 31, 2010
Ur momma wowo so te dey stone her give craze man with money.The craze man say" i dudge am,na only craze i craze i no blind"
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by StudioCFR(m): 9:53pm On Oct 31, 2010
Your momma is so blessed for chest - so tey her size of bra nor dey market.
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Lolajoy(f): 10:42pm On Oct 31, 2010
Ur momma short so te she use ladder climb maggi cube.
Your momma gather ringworm,ezema,pimples,chicken box n craw-craw 4 yansh.She say she hot bcoz she get the unevented tatoos.
Your mama dey train sporty wave n dey barb galax 4 armpit.
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by rhemskills: 9:53am On Nov 01, 2010
yo momma dey so short sote she lost 4 ur popsy shorts,
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by ashmanpolo: 1:09am On Nov 29, 2010
yo momma ugly sote, dem carry am go do juju, d juju reject am begin shout 'una wan carry juju serve juju?'

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Two Things Involved / Short Comedy Skits / Tell Us About Your April Fool Prank Today

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.