Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,204 members, 7,825,774 topics. Date: Sunday, 12 May 2024 at 11:02 PM

I Dey Police Station Ooooooo - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Dey Police Station Ooooooo (1147 Views)

Na Joke I Dey Ooo / .....won Ti Beere Ooooooo [very Funny] / Mehn, Na Die I Dey . Lol (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

I Dey Police Station Ooooooo by papine(m): 1:07pm On Sep 08, 2010
No ask me wetin i do jus cm bail me. :-/
Re: I Dey Police Station Ooooooo by ElementG(m): 1:11pm On Sep 08, 2010
i dey surprised ooo, when did Nigerian prison begin to have internet facilities undecided undecided undecided
Re: I Dey Police Station Ooooooo by StudioCFR(m): 1:19pm On Sep 08, 2010
hehehehe, papine who u dey complain to grin
Re: I Dey Police Station Ooooooo by papine(m): 1:22pm On Sep 08, 2010
Can u imagine dey call dem selves investigator.,, na only dstv dem dey investigate for here ,

@p, shun
Re: I Dey Police Station Ooooooo by papine(m): 1:26pm On Sep 08, 2010
haa studio my person cm bail me now
Re: I Dey Police Station Ooooooo by StudioCFR(m): 1:27pm On Sep 08, 2010
police no be my friend ohh, carry laptop inside bag dey go somewhere, dem go stop u even dey ask for the laptop receipt  grin

laptop wey person buy sinceeeee  grin  grin



and for that bail my dear,, i no fit write statement or sign guarantor for anybody cuz if i do, the next thing dem go tell me na to declare my assets grin grin
Re: I Dey Police Station Ooooooo by hectorswag(m): 3:16pm On Sep 08, 2010
dumb dumb threads angry wetin dis one dey find for jokes section again undecided
Re: I Dey Police Station Ooooooo by StudioCFR(m): 3:21pm On Sep 08, 2010
The mods dey on leave?
Re: I Dey Police Station Ooooooo by papine(m): 6:25pm On Sep 08, 2010
i still dey station.

dem don comot oga ogbonna o onovo 4 work,
guest wat d officer r doing

CELEBRATING,
Re: I Dey Police Station Ooooooo by papine(m): 6:30pm On Sep 08, 2010
Studio to God if u cm bail me, e get dis fine chick 4 cell 1 wey i don arrange 4 u. cool
4get abt statment, jus cm
Re: I Dey Police Station Ooooooo by sats: 10:34pm On Sep 08, 2010
where is d joke? is dis supose 2 b funny?
Re: I Dey Police Station Ooooooo by EfemenaXY: 11:30pm On Sep 08, 2010
meaningless thread!! angry angry
Re: I Dey Police Station Ooooooo by gidson12(m): 11:47am On Sep 09, 2010
mmsheeeew,
Re: I Dey Police Station Ooooooo by hectorswag(m): 11:49am On Sep 09, 2010
hehehe
Re: I Dey Police Station Ooooooo by StudioCFR(m): 12:00pm On Sep 09, 2010
Dis thread still dey?

Something tells me seun don give Ben10 and Danni1luv indefinite suspension lol
Re: I Dey Police Station Ooooooo by hectorswag(m): 12:22pm On Sep 09, 2010
abi cheesy
Re: I Dey Police Station Ooooooo by Ben13: 2:04pm On Sep 09, 2010
lol. . .It's funny to some.
Re: I Dey Police Station Ooooooo by Dyt(f): 5:40pm On Sep 09, 2010
Hmmm i can perceive wetin carry am go dia
Re: I Dey Police Station Ooooooo by Jezzybrown(m): 10:41pm On Sep 09, 2010
Element G:

i dey surprised ooo, when did Nigerian prison begin to have internet facilities undecided undecided undecided
lol
Re: I Dey Police Station Ooooooo by akebaje94: 4:30pm On Sep 17, 2010
send me your act no. wink
Re: I Dey Police Station Ooooooo by sylve11: 5:28pm On Sep 17, 2010
papine! cool

(1) (Reply)

Igbo Man, Yoruba Man And Hausa Man On Trial / Lets Talk Nasty: Your Experience While Avoiding Farting In Office. / Girls & Money

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.