Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,160,386 members, 7,843,148 topics. Date: Tuesday, 28 May 2024 at 07:14 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Funny Pictures (184783 Views)
Strange But Funny Pictures Of People Carrying Bags Of Cements / Another Funny Pictures Thread To Spice Up Your Night! / Funny Pictures To Spice Up Your Day (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (57) (Reply) (Go Down)
Re: Funny Pictures by KDK(m): 5:59pm On Nov 01, 2010 |
Hmmm.
|
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:09pm On Nov 01, 2010 |
I owe no one no apology i like it when people talk about me - it makes me more popular. lol |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 8:32pm On Nov 01, 2010 |
ok
|
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 8:33pm On Nov 01, 2010 |
Studio, shame no dey catch you at all ni? |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 10:07pm On Nov 01, 2010 |
Why do u want to know u dis stu.pid id1ot - how much is your life worth? wetin i do u wey u go dey attack me anyhow - na crase i dont like u i dont want to have anything to do with u and why not respect yourself and leave me alone? ode oshi eranko omo jati jati. |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 10:19pm On Nov 01, 2010 |
@Studio, ^^^Is dis not too much? Haba, she is a woman na? Just accord some respect. |
Re: Funny Pictures by MrBones2(m): 10:25pm On Nov 01, 2010 |
[size=14pt] TAZ haven't u heard that studio is a confirmed homo? Y disturb the dude's life? [/size] |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 10:30pm On Nov 01, 2010 |
off with your head - Mr Pri.ck |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 10:47pm On Nov 01, 2010 |
^^^wu? |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 11:05pm On Nov 01, 2010 |
if your name na mr pri.ck and u feel sey na u i dey talk to, then so be it. |
Re: Funny Pictures by EfemenaXY: 11:29pm On Nov 01, 2010 |
KDK: Mr Kinky, how dat 1 take concern me? as far as I'm concerned, na only 20% of your time u dey give Efe compared to the others I don dey vibrate now - oya carry comot. I nor go cook dat Starch, boiled yam and Owho soup with dried fish give you I change ma mind and no more pounded yam wiff Banga soup and periwinkles 4 u too |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 11:47pm On Nov 01, 2010 |
Efe darl, No vex, I will try to make it up to u. I promise. |
Re: Funny Pictures by EfemenaXY: 11:54pm On Nov 01, 2010 |
still ain't gonna cook 4 u sha na beans on toast 4 u this week!! |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 12:05am On Nov 02, 2010 |
Haaa, Efe I am so hungry, come under the duvee and let me just smell the beans on the toast. |
Re: Funny Pictures by EfemenaXY: 12:08am On Nov 02, 2010 |
no, thank you KDK: I'm not into 3 somes |
Re: Funny Pictures by Kunbee: 12:41am On Nov 02, 2010 |
WHo they type my name |
Re: Funny Pictures by MrBones2(m): 1:56am On Nov 02, 2010 |
[size=14pt] Kubes how far? [/size] |
Re: Funny Pictures by Kunbee: 3:00am On Nov 02, 2010 |
Vicks, why are you calling me |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 4:05am On Nov 02, 2010 |
Studio, you don dey mad. Vic, aproko no dey tire you ni? Anyway, thanks for the heads up! |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 4:19am On Nov 02, 2010 |
she no go ever hear word until i remind her of how dem take born am. lol |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 6:41am On Nov 02, 2010 |
K baby, na me dey type ur name. |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 6:42am On Nov 02, 2010 |
Efemena_xy:@ Efe, I thot we discussed this. |
Re: Funny Pictures by MrBones2(m): 8:22am On Nov 02, 2010 |
[size=14pt] HEY Kunbee wetin happen now? Person no fit call ur name, u be witch? [/size] |
Re: Funny Pictures by MrBones2(m): 8:22am On Nov 02, 2010 |
[size=14pt] HEY Kunbee wetin happen now? Person no fit call ur name, u be witch? [/size] |
Re: Funny Pictures by namfav(m): 9:52am On Nov 02, 2010 |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 2:34pm On Nov 02, 2010 |
I wonder who the mother is, Hmmmm, let me think, |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 4:24pm On Nov 02, 2010 |
hmmmm
|
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 4:49pm On Nov 02, 2010 |
Studio CFR: As I said, you don dey mad. In fact, you don already mad. |
Re: Funny Pictures by Kunbee: 10:08pm On Nov 02, 2010 |
KDK: Pls stop Mr.Bones: Why you dey repost? |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 10:19pm On Nov 02, 2010 |
@Tanimz. . . i don warn u reach - my next line of action na to begin borrow u slap and hard knocks. One of this days, i go advite u for dialogue so dat i go know wetin your problem be and how to solve am - so dat i go fit get rest of mind. (No offeince) |
Re: Funny Pictures by EfemenaXY: 11:45pm On Nov 02, 2010 |
Love the pics!! Abeg, make una nor kill pessin wiff laff 4 hia jor KDK: The heck!! KDK!! (nairaland's 1 & only Mr Kinky) |
Re: Funny Pictures by MrBones2(m): 12:31am On Nov 03, 2010 |
[size=13pt] Kunbee cause i heard from hearsay that u get chronic hearing problem. BTW did u hear what i said? [/size] |
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (57) (Reply)
Very Funny Nigerian Memes That Will Make Your Day (photos) / My Hilarious Picture Album / Only The Genius Can Know This, Wanna Try?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |