Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,160,452 members, 7,843,383 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 01:11 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Funny Pictures (184793 Views)
Strange But Funny Pictures Of People Carrying Bags Of Cements / Another Funny Pictures Thread To Spice Up Your Night! / Funny Pictures To Spice Up Your Day (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (57) (Reply) (Go Down)
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:47am On Nov 03, 2010 |
Shakes head in pity |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 5:39pm On Nov 03, 2010 |
Studio CFR: Shame no dey catch you at all ni? See as your grammar poor, don't you think it's time you did something useful with your useless life? |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 5:54pm On Nov 03, 2010 |
*studio swaggers in like a college kid* Crase woman u don show?? Lol and wia u see grammer No be today i begin notice sey your craze don dey take style enter part 3 (free madness part 3) Very soon dem go move u to yaba left wia ya mates dem dey. I no biff you oh. I only dey wish u well. |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 5:58pm On Nov 03, 2010 |
You don mad already! "Like a college kid"? WTH? Studio, old papa, abeg no kill me with laff for here. College kid ko, kindergaten pupil ni. |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:02pm On Nov 03, 2010 |
Talking to me hard tough gurl? Your profile says u are 23 yrs old - and who knows, we fit or maybe we be mate. So if i be old papa then u too be old mama. Agreed? |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 6:13pm On Nov 03, 2010 |
Please stop decieving yourself, you were 23 fifty years ago. Papa, it's time for you to move on. |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:19pm On Nov 03, 2010 |
Hahahaha I wish i be fifty three - atleast i for don born your mate by now. Hhmm U don come back to yo senses dis evening. I dont know what time is it over there |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:20pm On Nov 03, 2010 |
Ooops |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 6:20pm On Nov 03, 2010 |
See wetin old age dey do to ya memory and common sense? Old Papa, 23+50=83, and not 53. |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:34pm On Nov 03, 2010 |
Thank you for reminding my god Lol |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 6:35pm On Nov 03, 2010 |
Baba agbaya. |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:39pm On Nov 03, 2010 |
Iya arugbo |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 6:45pm On Nov 03, 2010 |
We all know that's a lie. |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:52pm On Nov 03, 2010 |
Believe whatever u want But u are pretty hhmm *studio swaggers out like Lil wayne* lol |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 6:53pm On Nov 03, 2010 |
Ode, Lil' Wayne resemble ya mate abi? |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 7:00pm On Nov 03, 2010 |
No! Him hold dough and ground pass me. Na my lane i dey admiring what he's doing to help himself and family. But no be am dey put food for my table. Next? |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 7:06pm On Nov 03, 2010 |
See your life? No wonder you sef no fit put food for table. Dey dia dey admire am. The guy don make im millions, you still dey dia dey make tens? Sorry, units. |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 7:14pm On Nov 03, 2010 |
Make i tell u how i dey live my life in brief Any hood wey i go dem dey call me chief The kind money wey i get too big for thief Kilode ti'oun biff me life mi ni m'oun live. I no be yahoo.com ise opolo ni mon'se Fimile |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 7:16pm On Nov 03, 2010 |
Studio CFR: Oya, start clapping for yourself! You try, make I no lie. But, that is not what I'm here to talk about. The fact is that you are a useless being with no bearing and direction. |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 7:21pm On Nov 03, 2010 |
Uncalled for c'mon U don dey sniff dat cheap expired coke again? |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 7:24pm On Nov 03, 2010 |
Just telling you the truth. As they say, the truth is bitter. |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 7:28pm On Nov 03, 2010 |
U hate me dont you? |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 7:31pm On Nov 03, 2010 |
Nah, why would I? |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 7:34pm On Nov 03, 2010 |
Ok then i take it that u like me and don know how to express or admit it Lol |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 7:36pm On Nov 03, 2010 |
Abeg, no kill me with laff for here! So, my not hating you means I like you? Please get a hold of yourself. |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 7:41pm On Nov 03, 2010 |
Speechless - Speechless, is how u make me feel Lol Nice talking to u hater. |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 7:43pm On Nov 03, 2010 |
That is your palava. |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 7:46pm On Nov 03, 2010 |
No feel too bad sey i wan discharge you But i must eat amala dis night - i'm hungry But dont know how to prepare it - u fit teach me? |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 7:48pm On Nov 03, 2010 |
Go find Titi for main road, she go teach you. |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 7:55pm On Nov 03, 2010 |
The problem with girls of nowadays be sey anyone of dem wey come for visit for your house no dey wan go. Lol Ok since u no wan teach me, i go manage fried egg and yam. Wicked tanimz |
Re: Funny Pictures by tanimz(f): 7:56pm On Nov 03, 2010 |
Na your business be that. |
Re: Funny Pictures by StudioCFR(m): 8:01pm On Nov 03, 2010 |
I know U go still go watch t.v small and sleep as usual when i leave u? Hahahaha |
(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (57) (Reply)
Very Funny Nigerian Memes That Will Make Your Day (photos) / My Hilarious Picture Album / Only The Genius Can Know This, Wanna Try?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |