Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,963 members, 7,817,838 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:50 PM

Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? - Car Talk (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Car Talk / Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? (4934 Views)

Nonso Offor: From Venza To Royce Sweptail - Moto Innovation, Manufacturing Skill / Meet The Flying Motorcycle, Lazareth LMV 496 Dubbed β€œla Moto Volante” / Ewo..see Wetin President Trump Moto Fit Do!! Na Wa Oh!(pictures) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 5:51pm On Feb 20, 2023
Jagermeister:

Werey say na high ass πŸ˜†

grin You no.see say e yansh dey high? grin
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 5:53pm On Feb 20, 2023
Aaaaarghmed:
πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Kai coro don suffer for people mouth. grin
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 5:55pm On Feb 20, 2023
Jagermeister:

You see those particular buses ehn.. you see those buses in particular! I no go talk pass like this..

That Benin/ore-shagamu expressway before the bad patch... Only God go protect me from speeding and overtaking for that road.. many people experience here na as I pass them... Only that new hiace dey stand up to the challenge

You sef dey dem!

Make dose buses.
Make dose buses ... take time o. If dis Easter set, I go plan dem well well! grin
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Jagermeister(m): 8:09pm On Feb 20, 2023
Dtruthspeaker:

You sef dey dem!

Make dose buses.
Make dose buses ... take time o. If dis Easter set, I go plan dem well well! grin

No too plan them make you no follow water go bros.. leave them, wetin toyota put inside that bus fit no dey your car
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Jagermeister(m): 9:37pm On Feb 20, 2023
Dtruthspeaker:

grin You no.see say e yansh dey high? grin

You no talk lie brother... E yansh high...

Also the high-ass rhyme with hiace as per pronunciation... I bet you knew that...

Nairalanders go just dey crack person up anyhow πŸ˜†
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by RoadMozart(m): 10:28pm On Feb 20, 2023
Jagermeister:

No too plan them make you no follow water go bros.. leave them, wetin toyota put inside that bus fit no dey your car
Walai

1 Like

Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by ariesbull: 11:13pm On Feb 20, 2023
Chasito:
Drove my dad's Honda accord 2008 model from Awka to Asaba, na so this 2011 sienna over take me, i tried to meet up but the car fast die.
sienna is a v6

1 Like

Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 8:06am On Feb 21, 2023
Jagermeister:

You no talk lie brother... E yansh high...

Also the high-ass rhyme with hiace as per pronunciation... I bet you knew that...

Nairalanders go just dey crack person up anyhow πŸ˜†

grin

1 Like

Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 8:17am On Feb 21, 2023
Jagermeister:

No too plan them make you no follow water go bros.. leave them, wetin toyota put inside that bus fit no dey your car

One of my plans na to jejely go one side, dey laugh myself as dem dey dust me grin

1 Like

Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Jagermeister(m): 2:15pm On Feb 21, 2023
Dtruthspeaker:

One of my plans na to jejely go one side, dey laugh myself as dem dey dust me grin

You’re full of practical wisdom my brother 🀭
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 4:10pm On Feb 21, 2023
Jagermeister:

You’re full of practical wisdom my brother 🀭

grin
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by RoadMozart(m): 6:08pm On Feb 21, 2023
Lets all take things easy. Running after a V8s with a 4cylinder or V6 is somehow. You can't meet up with a bus doing 160kmh at maybe 2500rpm. Speed thrills but kills at the same time.

Na who dem greet welcome after journey na Him be driver ooo

12 Likes

Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by valarinz: 9:06am On Feb 23, 2023
RoadMozart:
Lets all take things easy. Running after a V8 bus with a 4cylinder or V6 is somehow. You can't meet up with a bus doing 160kmh at maybe 2500rpm. Speed thrills but kills at the same time.

Na who dem greet welcome after journey na Him be driver ooo

Which bus is a V8 pls? Those commercial buses ain't V8, even if there's a Toyota hiace V8 bus, it won't be used on transport services here.

That said, if you get beat by those buses while you're driving a sedan (4cyl or V6) then you should hang a big and bold "L" on the front and back of your car. You can make a smaller one and use it as necklace too πŸ‘πŸΎ

There's no evidence slow driving cars don't get involved in accidents too, there's too many factors involved. Driving slow is never the same as driving carefully, there's a great distinction

3 Likes

Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by RoadMozart(m): 9:51am On Feb 23, 2023
valarinz:

Which bus is a V8 pls? Those commercial buses ain't V8, even if there's a Toyota hiace V8 bus, it won't be used on transport services here.

That said, if you get beat by those buses while you're driving a sedan (4cyl or V6) then you should hang a big and bold "L" on the front and back of your car. You can make a smaller one and use it as necklace too πŸ‘πŸΎ

There's no evidence slow driving cars don't get involved in accidents too, there's too many factors involved. Driving slow is never the same as driving carefully, there's a great distinction

If You saw what Happened at Ore about two weeks ago, you'll know that over speeding and unnecessary racing doesn't pay.

1 Like

Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by valarinz: 1:25pm On Feb 23, 2023
RoadMozart:

If You saw what Happened at Ore about two weeks ago, you'll know that over speeding and unnecessary racing doesn't pay.

Bro, this thread is meant to discuss exactly that, speed. You can keep your preaching inside your back pocket now, thanks

Some people be acting like they have the key to life and know exactly how to drive in order to avoid death. I repeat, you could be there driving like a snail in your lane and it will come meet you right there too.

If you no sabi drive or dey fear, just sit and watch those who are better and hone your skills, stop all these nonsense emotional blackmail when a better driver and machine bests you πŸ‘πŸΎ

3 Likes

Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Chasito(m): 1:35pm On Feb 23, 2023
Those G. U. Ọ drivers are very fast and skilled too.
E Be like say dem dey undergo special training before been employed.

Kudos to G. U. Ọ transport company . πŸ‘

2 Likes

Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Kasdat5(m): 1:54pm On Feb 23, 2023
Chasito:
Those G. U. Ọ drivers are very fast and skilled too.
E Be like say dem dey undergo special training before been employed.

Kudos to G. U. Ọ transport company . πŸ‘

Gigm for dey drag speed too , but all their vehicles are installed with speed limit device .
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Kasdat5(m): 1:55pm On Feb 23, 2023
valarinz:

Which bus is a V8 pls? Those commercial buses ain't V8, even if there's a Toyota hiace V8 bus, it won't be used on transport services here.

That said, if you get beat by those buses while you're driving a sedan (4cyl or V6) then you should hang a big and bold "L" on the front and back of your car. You can make a smaller one and use it as necklace too πŸ‘πŸΎ

There's no evidence slow driving cars don't get involved in accidents too, there's too many factors involved. Driving slow is never the same as driving carefully, there's a great distinction

How often do you travel ??
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Chasito(m): 2:02pm On Feb 23, 2023
Kasdat5:

Gigm for dey drag speed too , but all their vehicles are installed with speed limit device .
yea, I noticed that.
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by valarinz: 3:17pm On Feb 23, 2023
Kasdat5:

How often do you travel ??

What's the point of this question, get straight to it pls πŸ‘πŸΎ
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Kasdat5(m): 3:27pm On Feb 23, 2023
valarinz:

What's the point of this question, get straight to it pls πŸ‘πŸΎ

Rest bros ..
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by valarinz: 4:44pm On Feb 23, 2023
Kasdat5:

Rest bros ..

Na you need the rest, Na you quote me with dumb question πŸ˜‚
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Kasdat5(m): 5:02pm On Feb 23, 2023
valarinz:

Na you need the rest, Na you quote me with dumb question πŸ˜‚

Yen yen yen yen !!!!
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by RoadMozart(m): 5:25pm On Feb 23, 2023
valarinz:

Bro, this thread is meant to discuss exactly that, speed. You can keep your preaching inside your back pocket now, thanks

Some people be acting like they have the key to life and know exactly how to drive in order to avoid death. I repeat, you could be there driving like a snail in your lane and it will come meet you right there too.

If you no sabi drive or dey fear, just sit and watch those who are better and hone your skills, stop all these nonsense emotional blackmail when a better driver and machine bests you πŸ‘πŸΎ

If its speed you want to tell me about, forget it. Because I speed or overspeed doesn't mean I should throw cautions into the air.

I school in Ogun state. I've driven from Ijebu Ode to Ore in less than 45mins a number of times....

Because the experience is thrilling doesn't mean that I should forget the other side knowing fully well that anything can happen.
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by valarinz: 5:45pm On Feb 23, 2023
RoadMozart:

If its speed you want to tell me about, forget it. Because I speed or overspeed doesn't mean I should throw cautions into the air.

I school in Ogun state. I've driven from Ijebu Ode to Ore in less than 45mins a number of times....

Because the experience is thrilling doesn't mean that I should forget the other side knowing fully well that anything can happen.

Ok, I've heard. The guys who lost their lives at the ojuelegba bridge unfortunate event some weeks ago, they weren't overspeeding inside their korope.

Even the person overspeeding, na another slow driver they go use do wedge when e wan happen, my point is, this thread is not for the holier than thou driver preaching.

Just state your experiences regarding the topic and move on, which car dust you for highway wey you never forget grin
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by 9icetoo(m): 7:02pm On Feb 23, 2023
RoadMozart:
Lets all take things easy. Running after a V8 bus with a 4cylinder or V6 is somehow. You can't meet up with a bus doing 160kmh at maybe 2500rpm. Speed thrills but kills at the same time.

Na who dem greet welcome after journey na Him be driver ooo
Biko, no vex. Na everyday we dey learn. Which bus get v8 engine?

Na peace abi na ifesinachi?

1 Like

Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by RoadMozart(m): 8:01pm On Feb 23, 2023
valarinz:

Ok, I've heard. The guys who lost their lives at the ojuelegba bridge unfortunate event some weeks ago, they weren't overspeeding inside their korope.

Even the person overspeeding, na another slow driver they go use do wedge when e wan happen, my point is, this thread is not for the holier than thou driver preaching.

Just state your experiences regarding the topic and move on, which car dust you for highway wey you never forget grin

Check my comment, GLA 250
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by 735i(m): 8:13pm On Feb 23, 2023
March 2022. Returning to Lagos from Asaba.

I was busy serving dust to other road users. Hiace oh, Sienna oh, ML350 4matic oh, I humbled them.

Until a 2008 or 2009 Lexus 460 came from no where and served me better dust. Fortunately, there was a police check point ahead so i eventually caught up with him at the check point.

I eye the driver, he eye me.... i smile, the werey sef smile. Wa'sere!! You wan race your papa abi?

The Lexus got out of the check point before me and took off. As soon as i got out of the check point, I switched to sport mode.

Took me about 4 minutes to spot the Lexus guy ahead. Immediately i saw him, i flashed my headlights 2ce, then floored the pedal.

Caught up with him quite easily.... Just before I overtook him, nicca wound down his glass, gave a thumbs up and took off.

I no even bother again. I just switched back to comfort mode and enjoyed the rest of my trip.

How can I be on 200km/h and someone will make it look like i'm not even moving sad

Since that day, i vowed never to race any V8 saloon.

Oh, BTW, I was driving a '14 BMW 5 series.

4 Likes

Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by valarinz: 9:12pm On Feb 23, 2023
735i:

🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣

Good Lord!!! That part I bolded, I guess your ego got deflated real bad grin grin grin
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by calddon(m): 5:45am On Feb 24, 2023
psalmson001:
The only vehicles wey don use me shine and shame catch me;

1) - 2nd gen Acura MDX (white) i can never foregt. I was driving a Volvo S60 T5

2) - BMW 7 series wagon (grey) the driver even fat sotay na belle dey hold the steering. I was driving a Volvo XC90 V8
The T5, what year?
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by calddon(m): 5:49am On Feb 24, 2023
Dtruthspeaker:

I see you held back because you know your Volvo's speed was already enough,for you.

Those days when I ran with my S80 from Lagos to Ijebu Ode, I already could feel the silent power of the Volvo. Loved it
The xc90 is heavy with the Yamaha V8 engine. Imagine S80 with that V8 engine, i am sure the story will be different.
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 7:39am On Feb 24, 2023
calddon:

The xc90 is heavy with the Yamaha V8 engine. Imagine S80 with that V8 engine, i am sure the story will be different.
Hmmm! I can feel the difference.

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Honda Atf Vs Substitute(dextron) / I Want To Empower 1 Person. / Vehicle Tracker Company In Ibadan

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.