Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,444 members, 7,846,834 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 02:49 AM

Girls With Their Weird Attitude :: What's The Difference Pls - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Girls With Their Weird Attitude :: What's The Difference Pls (1617 Views)

Sex Positions And Their Weird Names / My Girl Friend Ugly Attitude What Should I Do / Why Do I Always Meet Poor Girls With So Much Demands? Please Help (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Girls With Their Weird Attitude :: What's The Difference Pls by Asawoboy: 5:04pm On Dec 24, 2023
Some of this girls dey craze sha !!!

I went to a beach party with my friend ,, OMo" come see as banchi dey everywhere with only gstring on nd cup bra shocked --- I no get time concentrate cause the situation come be like say na 1 Ashawo born pikin , like we dey do baby Ashawo naming ceremony..
The thing wey make me Kon tire patapata be say the girl wey I don look her yansh finish for beach ..

I Kon go my g house yesterday ,,do mistake open de door without knocking ...
I just see this girl wey dey wear only gstring for beach yesterday with the same gstring coming out of the bathroom undecided

Immediately she sighted me she dashed back inside the bathroom ,,, after 5 minute she come out with a towel tied around her waist nd started shouting at me ( no be small curse ooo ) ,my friend tried calming her down ----- she no listen at all ,,just dey para for me like say I see d tin gan gan angry

Imagine the girl wey I just dey smooch her yesterday with only gstring on Kon dey para for me today cause of the same view ....

I no understand self undecided undecided undecided shey no be the same thing ,,abi wetin dey happen


Girls are something else I swear undecided undecided undecided undecided

3 Likes

Re: Girls With Their Weird Attitude :: What's The Difference Pls by 100smile(m): 7:23pm On Dec 24, 2023
Na so they dey behave gee. My guy babe babe wey dey strip dey twerk for tictok, the day i mistake jam her dey apply cream. Omor, nor be small scene she act that day.

4 Likes

Re: Girls With Their Weird Attitude :: What's The Difference Pls by Asawoboy: 8:25pm On Dec 24, 2023
100smile:
Na so they dey behave gee. My guy babe babe wey dey strip dey twerk for tictok, the day i mistake jam her dey apply cream. Omor, nor be small scene she act that day.
like seriously grin
Re: Girls With Their Weird Attitude :: What's The Difference Pls by ItisWell22(f): 9:20pm On Dec 24, 2023
100smile:
Na so they dey behave gee. My guy babe babe wey dey strip dey twerk for tictok, the day i mistake jam her dey apply cream. Omor, nor be small scene she act that day.

😂
Re: Girls With Their Weird Attitude :: What's The Difference Pls by wiseone28: 10:53pm On Dec 24, 2023
When will i ever read on nairaland.. How to become a millionaire?

4 Likes

Re: Girls With Their Weird Attitude :: What's The Difference Pls by 100smile(m): 5:21am On Dec 25, 2023
Asawoboy:
like seriously grin
Ahswear
Re: Girls With Their Weird Attitude :: What's The Difference Pls by 1Sharon(f): 1:38pm On Dec 25, 2023
What were you expecting them to wear at a beach party ?
Re: Girls With Their Weird Attitude :: What's The Difference Pls by Asawoboy: 1:45pm On Dec 25, 2023
1Sharon:
What were you expecting them to wear at a beach party ?
Agbada na angry why she dey para on top to the thing wey person don see already undecided

3 Likes

Re: Girls With Their Weird Attitude :: What's The Difference Pls by Zxcvbnmghtr: 2:05pm On Dec 25, 2023
wiseone28:
When will i ever read on nairaland.. How to become a millionaire?

You still never become one? grin
Re: Girls With Their Weird Attitude :: What's The Difference Pls by kabius(m): 3:05pm On Dec 25, 2023
The difference is in the place. Next try they knock
Re: Girls With Their Weird Attitude :: What's The Difference Pls by Asawoboy: 5:43pm On Dec 25, 2023
kabius:
The difference is in the place. Next try they knock
what difference So to show the public is better than private abi ??

(1) (Reply)

Confused:what Would You Do. Aaaaargh! / Nigerian Girls Sef:( / What Should She Do?pls This Is Serious:

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.