Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,164,158 members, 7,856,665 topics. Date: Tuesday, 11 June 2024 at 02:37 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) (37917 Views)
Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) / Dave2's Mahjong Parlour with his Buddies! / The Beer Parlour (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (30) (Reply) (Go Down)
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Mynd44: 5:07pm On Jun 21, 2012 |
Just no ask mumu question |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by amuukwu1(m): 5:12pm On Jun 21, 2012 |
Mynd_44: Just no ask mumu question E be like the acho don dey get at you..no vomit here o.. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Switup: 5:15pm On Jun 21, 2012 |
Damn!!!!!!!!!!!!!!!!!!! See pigin. Omo me no reach dis level oooooooo. Make i find place hide mesef+dem dey beer parlour. Ma muuuumy go beat me if she kno sey i dey here. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by amuukwu1(m): 5:34pm On Jun 21, 2012 |
Goldieluks: O boy yeeeeh....#sips eva water# ***notice say na eva water she dey drink and gives hear one kind look*** na eva water abi na adam water u come beer parlour drink. for beer parlour too, you dey form. Abeg bar man, bring more my eye never dirty. Moreover make you dey write my bill well o, no be after u go wan high my bill. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by amuukwu1(m): 5:42pm On Jun 21, 2012 |
acidtalk: OKAY LADIES MAKE UNA OPEN YOUR TWO EARS WIDE OPEN AND HEAR WETIN WE WAN TELL UNA AS E BE SAY UNA NO DEY UNDERSTAND OUR ENGLISH, WE GO TALK AM FOR PIGIN *Response to the bolded* Spend small ke, you know hear say Kim K buy "Lambo gini" abi na wetin be the name of that car sef, for Kanya West. tell them to spend big on us, no be only boxers and singlets them go dey buy for us. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by hbabe(f): 5:45pm On Jun 21, 2012 |
amu ukwu: You kuku see boxers and singlets and you still dey complain! You suppose give thanksgiving for dat one o, some boys no dey see free groundnut sef. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by amuukwu1(m): 5:49pm On Jun 21, 2012 |
hbabe: na who go washing am when e dirty? meanwhile wetin you dey miss? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by amuukwu1(m): 5:52pm On Jun 21, 2012 |
nuattitude74: Dat is eh, I taya for 9ja babes sha ! Especially the ones wey dey enta any car wey offer dem lift. For Lekki Yesterday na so one babe begin hala for night " I HAVE BEEN ROBBED O ! OMG ! Ye MO GBE ! I'm DEAD " etc etc. When dem ask her wetin happen she say one guy give her lift from CMS and when dem reach Lekki the guy pretend as if the car get problem and tell her make she come down help am push d car to start. Na so the babe come down and as she try to push the car, shuo, na so the guy start the car and JOIN BREEZE ( to Zoom off, disappear ) with the babe Bag ! When dem ask her wetin dey her bag say she carry 298 Thooooousand Naira! People begin hiss mtcheww, mtcheww ! Dem ask her why she nor take drop to Lekki. She say na because the guy look nice and she nor expect say na ominla the guy go be ! hahahahaha |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by hbabe(f): 6:08pm On Jun 21, 2012 |
amu ukwu: To wash am easy nah; one babe go dey buy and another mbgeke babe go dey wash! QED! I no know wetin I dey miss o; abi you wan show me something? Where the drinks for dis beer parlour? Abi na only gist dey the place? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by amuukwu1(m): 6:26pm On Jun 21, 2012 |
hbabe: Eh sidon na, tell the bar man wetin you want. meanwhile e get wetin I wan show you but we go go for corner where no person go see us. If that one finish, tell the bar man make e bring more. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by freecocoa(f): 7:42pm On Jun 21, 2012 |
*in strong british accent* What's going on in here?I really don't get what you all are saying. Can someone please interpret? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 7:46pm On Jun 21, 2012 |
hbabe: Nna mehn! This baby girl no bad oh! Baby, (*with conc ibo accent*)I didn't mind if yah nat gonna buy groundnut for me, all I need is make you follow me go my yard for the weekend. I will spoil you silly like you never see for yah life before. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 7:48pm On Jun 21, 2012 |
freecocoa: *in strong british accent* Nna mehn! This baby na bollow oh! Na this kin jjc babes dey sweet to maga oh! She no sabi shinshin for we language. Baby, abi you for follow me go my yard make I interprete wetin we don dey yahn from day one till this moment. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by 195(f): 8:46pm On Jun 21, 2012 |
[size=18pt]what in the name of 190 is going on here someone talk to me or else . . . [/size] |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Idowuogbo(f): 9:02pm On Jun 21, 2012 |
freecocoa: *in strong british accent* D British don't speak like dis brethren! It's strictly queens. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 9:17pm On Jun 21, 2012 |
amu ukwu: #Looks at him, na wa oh see this man with big belle,too much beer# |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 9:18pm On Jun 21, 2012 |
190_@: Him come pick crown co*ck. And remenant of the nkobi and suya wey dey ground. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by 195(f): 9:35pm On Jun 21, 2012 |
acidtalk: |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 9:43pm On Jun 21, 2012 |
I dey H ooh, wetin dey hia? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by ProfAmu(m): 10:04pm On Jun 21, 2012 |
Goldieluks: I dey H ooh, wetin dey hia? U see am! U dey H (house), no person wan carry u come beer parlour again. Last time wey u come, u fall hand. Go dey drink eva water. Oya enter Keke napepe begin come ukwu udara, but no fall hand again with u eva water again. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 10:13pm On Jun 21, 2012 |
Prof Amu: But Prof i no sabi drink beer na. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Jamesdman(m): 10:20pm On Jun 21, 2012 |
Errmm. . . Abeg barman u get Sapele water? Bring five jugs sharp sharp! @acidtalk, no ashewo for this ur joint. . . Wetin person go use clear eyes when e start to dirty? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by ProfAmu(m): 10:37pm On Jun 21, 2012 |
Goldieluks: U no dey take beer or u no dey take anything achohol. Ok,u know say u be my person, that ur name,I like am. Oya make I tell u wetin u go do since we be say u like water *i no know whether u be fish* Pour the water inside any wine bottle wey u see around, carry am enter the keke na pepe begin come immediately but u no go sit near me, because e be like u too form. And with ur formings,u fit spoil shows for me. And no let any person knw say na water dey inside the bottle.. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 10:44pm On Jun 21, 2012 |
Prof Amu: No i go take white wine instead. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by ProfAmu(m): 10:54pm On Jun 21, 2012 |
Goldieluks: Oh u dey even take acho sef, how u come dey drink water last time. Here na beer parlour,them no dey sell wine here unless na gordon spark u go drink. For wine, buy am with ur money come. I dey wait. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by xynerise: 10:54pm On Jun 21, 2012 |
This Nkwobi don sawa |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 10:57pm On Jun 21, 2012 |
Prof Amu: okay since dem no dey sell wine here,i don go be that. Na goat head be that? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by millinmax2(m): 10:59pm On Jun 21, 2012 |
Mynd_44: I see say them don approve say make out beer parlour dey this street. We go do thanksgiving ooo Abi na....tomorrow na friday and jolly go too many...Hayam coming wit my new Babe |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by millinmax2(m): 11:00pm On Jun 21, 2012 |
Goldieluks: Wetin do him Blokos ? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 11:05pm On Jun 21, 2012 |
millinmax2: millipede wetin consign fowl and beret? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by millinmax2(m): 11:06pm On Jun 21, 2012 |
amu ukwu: Hahahahahahahahahaha..I laugh So tay Water comot for my eyes.... |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 11:11pm On Jun 21, 2012 |
James-dman: The ashewo level tire me too oh! All these babes just dey shy dem think say we be those kiss and tell guys. Shymmex wey promise to bring full truck load of ashie sef we no see am again. But come oh! This goldie babe no go bad to carry go oh! But I hear say na dollars she dey collect and me no get that kin money here. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (30) (Reply)
I Need A Rich Sugar Mummy Who Can Take Care Of Me Financially / RFM HOOKUP REQUEST FOR SINGLES FOR MARRIAGE / For Those In Need Of Sugar Mummy In Abuja
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45 |