Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,452 members, 7,843,384 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 01:13 AM

Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (13111 Views)

Who Be The Mumu? / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Go Down)

Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by JoeCoool: 4:10pm On Mar 31, 2010
Me, when I be like four years, I dey tie fowl for neck as dem dey do for goat. Dem come dey call me Ojo.

Ojo o si ni le, omo ediye diagba
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by clemcykul(f): 4:16pm On Mar 31, 2010
the mumu thing again wey i do wey i no go ever forget, i dey about 8yrs den, we travel go village for my uncle marriage,
na so i see palm wine full everywhere, na so i just dey drink the thing the drink come knock me out through out the day, na the following day pple come ey tell me wetin i do, dem say na so i just dey vomit ,dey talk rubbish up and down, dem say i even piss for body, after that day my popsie wait make my head correct first before he flog the remaining drink comot for mind.

since then i just develop phobia for palm wine grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 4:16pm On Mar 31, 2010
Your own mumu pass papine own.
Well for my village na person dem catch wey thief fowl dem dey tie the fowl wey him thief for neck
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by dani1luv: 6:30pm On Mar 31, 2010
undecided undecided
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 7:46pm On Mar 31, 2010
guyz u can't get dis type of mumu luv anywere in d world, only in 9ja, 2 mumu in luv , fantastic, lol
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by gidson12(m): 7:49pm On Mar 31, 2010
Dyt wetin na, na because say i care na him make me talk, u have 2 tell studio that u no b him dog neither would u b kissin' his a**
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by dani1luv: 7:55pm On Mar 31, 2010
erhmn
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Dyt(f): 8:08pm On Mar 31, 2010
I know get una tym now,mk my boys win n i go show u say BARCELONA no b wasa,mumu agberos
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 10:43pm On Mar 31, 2010
mumu romance smiley
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Kunbee: 1:12am On Apr 01, 2010
Is bad abi
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 11:59am On Apr 01, 2010
mumu tins jus dey like diabetic
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by 4peace(m): 12:23pm On Apr 01, 2010
Is to support barca when i dey small
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 12:55pm On Apr 01, 2010
Wen i was 8/9 yrs old my dad tod me dat a man was taking 2 d moon by GOD because he likes working on sunday serve as a
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 1:01pm On Apr 01, 2010
punishment 4 does dat don't go 2 church, omo anyday i miss church i will cry my eyes out jus because i no wan go moon
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by 4peace(m): 1:16pm On Apr 01, 2010
funny
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 2:00pm On Apr 01, 2010
papine:

punishment 4 does dat don't go 2 church, omo anyday i miss church i will cry my eyes out

u see why dem dey call u mumu,

ode grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 2:05pm On Apr 01, 2010
close dat ur green teeth!
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 2:09pm On Apr 01, 2010
e no still better pass your brown t1t grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by clemcykul(f): 2:12pm On Apr 01, 2010
anoda mumu thing wey i do wen i dey small be: one day as i close from school after i don chop finish, na so i tear my excercise book, fold am, come light am matches dey smoke, na so my younger sister come catch me, come report me to my dad even after i beg the chick angry even promise to wash her uniform ;Dthe yeye girl still report me sad, since dem the temptation to smoke no come again grin grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 2:15pm On Apr 01, 2010
why mumu take full your system like this?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by clemcykul(f): 2:18pm On Apr 01, 2010
c'mon sharap dia, u wey dey use straw swallow eba.

mumu
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by honeric01(m): 4:14pm On Apr 01, 2010
grin grin grin grin funny stuffs
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 4:16pm On Apr 01, 2010
@studies u are calling me ode, abi, at list my memory still dey, u fit remember wetin u do 2dayz ago ? u c mumu,
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 4:49pm On Apr 01, 2010
@studio na ur type dey use machine gun 4 ant because u mumu ,
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 7:29pm On Apr 01, 2010
na person name, mumu
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 12:31pm On Apr 02, 2010
i was tod dat chameleon once had pride/very fast/big ego, but 1day he had 3 word dat change is life,
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 12:48pm On Apr 02, 2010
he did AH wen he had d 1st word, he did HMMM wen he had d 2nd and d 3rd 1 made him work slow,change color, humble and?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 12:55pm On Apr 02, 2010
HE BECAME MUMU like STUDIO43, lol
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 1:24pm On Apr 02, 2010
When u see a young man waving brooms at u in the afternoon, it's either he's a lunatic or a native doctor. Lol
papine na u i dey quote that one for o.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 1:33pm On Apr 02, 2010
AH server problem, hissed, cm again mumu
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 1:40pm On Apr 02, 2010
Mumu as in Guru?
Olodo i know sey na for creek u dey always go hide learning how to carry gun u bloody militant.
Sugomu lolll
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 2:02pm On Apr 02, 2010
LOL mumu na me and u dey carry d gun , c who dey call person olodo, but u say u b ijebu pikin, mumu

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

b / Get A Professional Certificate In Public Relations From NIPR / Answers That Work

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.