Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,453 members, 7,843,384 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 01:13 AM

Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (13112 Views)

Who Be The Mumu? / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Go Down)

Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 2:05pm On Apr 15, 2010
sad
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 2:44pm On Apr 15, 2010
yes studiee , i dey lag
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:26pm On Apr 15, 2010
cool cool cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 3:28pm On Apr 15, 2010
babe! why the shades?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 3:30pm On Apr 15, 2010
^Apollo
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 3:34pm On Apr 15, 2010
JESUS CHRIST!!! You be ghost? Why u dey shadow my girl na? Wetin?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:39pm On Apr 15, 2010
D1KeleVra:

babe! why the shades?

The sun babes cool cool cool

lbotus:

^Apollo

E be like say thunder wan fire your keyboard. angry angry angry
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 3:42pm On Apr 15, 2010
ohok! i see u went into the sun to give to the needy. . . very nice. . . i'd join u in a bit.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 3:45pm On Apr 15, 2010
^^Lol, needy indeed
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 3:49pm On Apr 15, 2010
. . . if i slap u. . . ur forming proud now. . . u go wake up for night now carry gun dey vex say ur stomach dey touch back angry
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:51pm On Apr 15, 2010
D1KeleVra:

ohok! i see u went into the sun to give to the needy. . . very nice. . . i'd join u in a bit.

Yes cheesy cheesy Come join me cool cool cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:54pm On Apr 15, 2010
lbotus:

^^Lol, needy indeed

Like say you're not one of them undecided undecided
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 3:57pm On Apr 15, 2010
nah, don't mistake me for syvle or studio undecided
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 5:31pm On Apr 15, 2010
guyz una remember olden dayz indian films.d fact b say i follow act 4 1, but d mumu tin wey i do b say na my lang. i sp?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:03pm On Apr 15, 2010
lbotus:

nah, don't mistake me for syvle or studio undecided



no fall my hand i pass that level na, habba sad
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 10:58am On Apr 16, 2010
ok, no cry grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 1:51pm On Apr 16, 2010
Mtchew
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by chibaby5(f): 1:56pm On Apr 16, 2010
i no do any mumu ting cheesy cool
i waz very sensible as a kid grin . . it dint start 2day grin cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 2:09pm On Apr 16, 2010
I beg to differ,

Na ajebota like u dey mumu pass when them dey small. Lol
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tayoast(m): 2:14pm On Apr 16, 2010
smh. lmao
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by chibaby5(f): 2:58pm On Apr 16, 2010
Studio CFR:

I beg to differ,

Na ajebota like u dey mumu pass when them dey small. Lol

cheesy cheesy cheesy na lie! grin embarassed
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 3:01pm On Apr 16, 2010
U go talk say na true before

Ajeboted chibaby lol
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by chibaby5(f): 3:07pm On Apr 16, 2010
ah ah!. . dem send u??. . .tell dem i waz nowhere 2 b found! cheesy tongue
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 3:18pm On Apr 16, 2010
But u are here now, I can even perceive your Channel perfume sef.

U fit no mumu now u don be big gurl.
But when u small, na u mumu pass
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 3:22pm On Apr 16, 2010
*Thread locked*
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by chibaby5(f): 3:36pm On Apr 16, 2010
Studio CFR:

But u are here now, I can even perceive your Channel perfume sef.

datz hw i doess! cheesy cool

Studio CFR:

U fit no mumu now u don be big gurl.
But when u small, na u mumu pass

u fink err1z lyk u!
well u sef fit mumu both wen u smalll n nw! lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by chibaby5(f): 3:40pm On Apr 16, 2010
lbotus:

*Thread locked*

ohh really?? tongue
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 3:49pm On Apr 16, 2010
Chibaby,
U don forget that time u still dey sip sachet water with straw? Lol
i still get that picture o
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by chibaby5(f): 3:54pm On Apr 16, 2010
Studio CFR:

Chibaby,
U don forget that time u still dey sip sachet water with straw? Lol
i still get that picture o

it cant b me mate! cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 4:02pm On Apr 16, 2010
You?, U can lie o.
Those days wey u still dey wear over size bathroom slippers dey come play for our compound.
Chai, This baby funny. She don run deny am completely.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by chibaby5(f): 4:09pm On Apr 16, 2010
Studio CFR:

You?, U can lie o.
Those days wey u still dey wear over size bathroom slippers dey come play for our compound.
Chai, This baby funny. She don run deny am completely.
cheesy cheesy cheesy cheesy

it wasnt me! sad . . .hw many tymz do u want me 2 tell u?
mayb ma twinny cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by sylve11: 4:31pm On Apr 16, 2010
never knw u r related to shaggy cool

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

b / Get A Professional Certificate In Public Relations From NIPR / Answers That Work

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.