Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,637 members, 7,851,130 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 01:55 PM

╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ - Forum Games (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ (37364 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (19) (Reply) (Go Down)

Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 8:25am On Jan 29, 2012
Us for hapi inside lov wel wel o.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine2(f): 10:02am On Jan 29, 2012
O plenty plenty dey for me today. BK911, how I go put assunder for una wen I dey relax hia wit the cast from Jand - Mr. Cork, Onila and Lefulefu - or u tink say na we sabi juju pass? shocked
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 10:39am On Jan 29, 2012
Pass for juju? Hope onila and corky go teach u dier new tricks. Jamace u no say we be tight paddy anytime anywhere.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 11:33am On Jan 29, 2012
Anywhere i dey, bekay dey always cross my mind
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 12:23pm On Jan 29, 2012
Mind wetin u wish for u just fit get am!!!!!!
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 12:58pm On Jan 29, 2012
Am wishing 4 jst 1 tin.,.,. say u go reciprocate d love i get 4 you
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 1:19pm On Jan 29, 2012
You be thief-of-hart? Why you de put eye for her like dat? grin
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 1:21pm On Jan 29, 2012
That tin way una dey talk abt me no sabi
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 3:08pm On Jan 29, 2012
Sabi boy jamace, bekay na ur wife??
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 1:11pm On Jan 30, 2012
Wife na im dey hungry am?
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 11:51am On Jan 31, 2012
am supose to ask that one too, na wife dey hungry you? my bekay how body?
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 12:12pm On Jan 31, 2012
Body dey as u keep am ooo
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 12:23pm On Jan 31, 2012
ooo, bekay don elope wit anoda bobo like antelope leaf me ooo! cheesy cheesy
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 12:36pm On Jan 31, 2012
O ma GOD!! Jamace pls no be lyk dat u b ma right hand man. But Remba say u chop wolf meat leave me waka.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 1:00pm On Jan 31, 2012
waka go another babe side jamace
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Xionez(m): 4:16pm On Feb 01, 2012
Jamace, hold me o!!!!. HOLD ME O BEFORE I KILL PESIN FOR HERE!!!!. mcnepow, you no dey fear face.
***rushes inside***
I have something for you to see, just wait for me. . .
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 8:12am On Feb 02, 2012
me no dey wait oooo! I don run!!!!
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by deekseen(m): 8:57am On Feb 02, 2012
Run don tire me, that na why i come back to this forum. I want val to siddon with on 14th.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 9:48am On Feb 02, 2012
14th na normal day 4 me, evryday supose b valentine
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Xionez(m): 10:38am On Feb 02, 2012
Valentine Valentine. . .make una kool down. Make e no master you so tey you forget when and how you even met the babe.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 3:04pm On Feb 02, 2012
Babe for val? She knows herself. We go meet for dat special joint. grin grin
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 8:29am On Feb 03, 2012
Joint again.! Y u no want make we meet for fast food?
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by deekseen(m): 8:53am On Feb 03, 2012
Food for those kain places too fast, before you eat finish stand up e don disappear. Make we go house make i cook for you.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 9:33am On Feb 03, 2012
You go cook. Beta way to show love, Em make i bring ma galfwends?
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 10:16am On Feb 03, 2012
Gurlfrnds to come do wetin?? I tel u say i dey find thr3esom3?
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Effiko(m): 10:43am On Feb 03, 2012
three some is not totally a bad idea
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by deekseen(m): 1:25pm On Feb 03, 2012
^^^^^Pidgin please.
Idea no dey finish for my head, come make i give you some.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 6:06pm On Feb 03, 2012
Some babes dey swit like honey
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine2(f): 6:17pm On Feb 03, 2012
honey swit like some bobos tongue
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by LaParisienne(f): 6:51pm On Feb 03, 2012
Bobos dey sweet sometimes oo, na me dey tell you kiss
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by deekseen(m): 7:21pm On Feb 03, 2012
You don taste dem, How you take know?
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Xionez(m): 12:22pm On Feb 04, 2012
know wetin, wetin una dey yarn?
***forming obonge reverend father for here*** grin.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (19) (Reply)

Flirt Corner / Who Would You Call At Gun Point? / Game-save Or Slap!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.