Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,584 members, 7,850,974 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 11:40 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ (37362 Views)
Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (19) (Reply) (Go Down)
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 6:52am On Feb 25, 2012 |
Xylophone to take do wetin?? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by azpekuliar: 10:42am On Feb 25, 2012 |
Wetin dey bring all this verbigeration? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 3:05pm On Feb 25, 2012 |
Verbigeration!?? why u wan use grammar wounjur me? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Xionez(m): 1:00pm On Feb 26, 2012 |
Me sef nnkor?!, My head wan skatta. Make he take am easy. I no dey play like that. This na Nairaland, no be Poundland. Da ma dem go pound you if you blow dat kin gramma. Wetin dey worry you sef. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 5:46pm On Mar 10, 2012 |
Sef, sef and sef again. Abi you wan wound? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 6:23pm On Mar 10, 2012 |
Wound hu? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Amigoz(f): 6:28pm On Mar 10, 2012 |
hu wan know |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 8:02am On Mar 11, 2012 |
KNOW WETIN? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Xionez(m): 8:17pm On Mar 15, 2012 |
Wetin enta Oga Seun. Abeg make pesin upload a video walthrough concerning dis new NL look. I don dey misroad since i enta here. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 7:08pm On Mar 16, 2012 |
Here no be for ppl wey miss road xionling. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Beync(f): 10:46pm On Mar 16, 2012 |
xoiling ni, abeg this new nl get as e bi sef |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Xionez(m): 10:22am On Mar 17, 2012 |
[see] sef, i don draw navigational map of NL make i kno my way. Bekay, na d navigational map to ur heart i dey prepare so, so no do yanga for me if i come o!!! |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 9:44pm On Mar 19, 2012 |
O!! na pidgin english you sabi take toast babe? I fear for you o!! |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Xionez(m): 12:42am On Mar 21, 2012 |
o boy shun dat thing. Na thread rules i dey follow so. No blame me. How ya side? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 8:34am On Mar 25, 2012 |
Side dey kampe. how ya own? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 5:33pm On Mar 28, 2012 |
Own no mata for now. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Nobody: 5:58pm On Mar 28, 2012 |
Now wey rain dey fall how person wan take comot? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine2(f): 10:19pm On Mar 28, 2012 |
Comot for road o boy mek I tell bekay something |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Xionez(m): 5:03pm On Mar 29, 2012 |
something dey tell me sey bekay don go on her honymuun with her Romeo. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 9:38pm On Mar 29, 2012 |
ROMEO NA DOG NEM ABI MOTO NEM? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 5:54pm On Apr 03, 2012 |
Nem na nem. Call am anytin you like. No wahala. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Fyngal1(f): 8:58pm On Apr 03, 2012 |
Wahala full ground remain. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by davades(m): 6:22pm On Apr 04, 2012 |
Remain space 4dis thread cuz ppl like mukina,freecocoa,iice,borntofuck etc never comment ooo |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 10:43pm On Apr 06, 2012 |
OOO, all dose pipl wey you menshion dey romance section dey do lovie, lovie o |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Fyngal1(f): 8:07pm On Apr 08, 2012 |
O my God! Talk true. Me sef wan go do lovie lovie. Hmm! |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Fyngal1(f): 8:09pm On Apr 08, 2012 |
Hmm! Lovie lovie sweet no be small. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 9:04pm On Apr 08, 2012 |
SMAL PIKIN DEY WORI UNA |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bunmioguns(m): 6:29am On Apr 09, 2012 |
una nvr hear say Nairaland don go their permanent site because where dem dey before na rentage |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Fyngal1(f): 9:22am On Apr 09, 2012 |
Rentage no be am at all. Na permanent site good |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 10:27pm On Apr 10, 2012 |
GUD FOR HU? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Fyngal1(f): 9:01pm On Jun 02, 2012 |
Hu dey ask? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 9:15pm On Jun 02, 2012 |
ask me o |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (19) (Reply)
Flirt Corner / Who Would You Call At Gun Point? / Game-save Or Slap!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 52 |