Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 5:39pm On Feb 04, 2012 |
Here no be Rev fada arena make u carry ursef go chapel |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 11:36pm On Feb 04, 2012 |
Chapel kor, brothel ni. stop to form |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 12:19am On Feb 05, 2012 |
form wetin? shapel na im una nid |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 7:48am On Feb 05, 2012 |
Nid? so Oldsoja na rev fada? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 8:38am On Feb 05, 2012 |
fada for christ |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 4:01pm On Feb 05, 2012 |
Chist no be una mate make una no dey call im name anyhow |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 7:14pm On Feb 05, 2012 |
Anyhow i feel love, na so i go express am, bekay i dey trip 4 u ^_^ |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by deekseen(m): 7:25pm On Feb 05, 2012 |
U wan trip, no go fall o? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 7:32pm On Feb 05, 2012 |
O boy, i no mind fall o, bekay go catch me |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Effiko(m): 12:44pm On Feb 07, 2012 |
ME I NO GO CATCH YOU oo |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 9:09pm On Feb 07, 2012 |
O boy ur name na Bekay? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by deekseen(m): 9:32pm On Feb 07, 2012 |
Bekay where you dey since na? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 12:04am On Feb 08, 2012 |
Na for work me dey |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by deekseen(m): 8:56am On Feb 08, 2012 |
Dey do am small people make we no too much dey miss you |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Effiko(m): 10:17am On Feb 08, 2012 |
you & hu dey miss am ? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 9:13pm On Feb 09, 2012 |
Am happi now no be small o. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 9:30pm On Feb 09, 2012 |
o boy, wai yu dey hapi na? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Effiko(m): 12:09pm On Feb 10, 2012 |
na hammer wey de guy hammer |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 1:56pm On Feb 10, 2012 |
Hammer get level. I don hammer big time. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Effiko(m): 3:00pm On Feb 10, 2012 |
time na money ooo . . .hw much u hammer |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 3:04am On Feb 11, 2012 |
hama kÖ, plier ni. yu be capenta? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 2:50pm On Feb 11, 2012 |
Capenta work go fit deekseen |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 9:33pm On Feb 11, 2012 |
Deekseen? Him be son of a d-i-c-k? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 4:46pm On Feb 20, 2012 |
D.i.c.k no be d one u get? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by wendybaby(f): 5:11pm On Feb 20, 2012 |
get d 4k outta here |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 9:48am On Feb 21, 2012 |
Here wey I dey, I no nid insults from anybody. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 12:42am On Feb 22, 2012 |
Anybody wey insult u just report dat person me |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Effiko(m): 12:44am On Feb 22, 2012 |
me i no fit shout joor |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mcnepow(m): 5:56am On Feb 22, 2012 |
Joor o, 911 wetin u go do d person? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 10:39am On Feb 22, 2012 |
Person no fit imagine wetin i go do. Just chillax |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bolorunfem(f): 5:46pm On Feb 23, 2012 |
Chillax? Wetin be that? You go school so? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Nobody: 9:42pm On Feb 24, 2012 |
So wetin make this girl buy me xylophone? |