Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,449 members, 7,846,879 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 05:30 AM

Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: (7320 Views)

Who Remember When We Were Young And You Will Be Like Sule Lets Yab Each Other / Yab! Yab!! Yab!!! Childhood Yabbing / Why Do Comedians Yab Pastors/church But They Never Try Same With Imams/islam? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by dani1luv: 6:50am On Dec 22, 2011
DONkollione:

FOR YA PRIMARY SCHOOL DEM GV U HEAD BOY, grin grin grin, FOR SECONDARY SCHOOL DEM GV U HEAD PREFECT. grin grin.UNIVERSITY DEM STILL GV U HEAD OF DEPARTMENT, , NOW U DON COM NAIRALAND DEM CARRY MOD HOD GV U grin grin grin, OMO NA HEAD OF STATE U GO BE COME 2015 grin grin grin grin

OKPONUCIOUS IMBECI, LE grin grin wey you, angry dat nite ehn your long kpe.kus just dey hang my network ni grin stupid upon nonentity upon

baskatsity, no difference between you and an average madman on the street, of lagos. grin grin grin .bros you get striking resemblance like dat of ape grin grin grin grin

Muntula!!! grin grin grin grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Agybabe(f): 6:55am On Dec 22, 2011
@donkolie the tallest man for your village  пo fit climb mango tree and if he siddon for ontop maggi, him leg  no  go  touch ground.
You eat bread finish and you use the nylon sew condom.
The richest man for your village, na wheelbarrow be I'm car.
Them send you make you  go  buy family biscuit, you  go  they pack all  your family come
Them say make you  go buy chinese balm, you  go  dey fight chinese with bald man.
You blow cattarh put for plate, you  go  tell you parents say "mama, papa see our morning akamu
You drink coke you come dey arrest bottle
You drink burukutu finish, you  go  they dry belle for sun
You say you wan commit suicide, instead to put the rope for neck, na for belle you put am because you  пo breath well.
You see  two kulikuli dey fight, instead of you to seperate them, you carry one eat.
You mess udala fruit (agbalumo) tye scarf.
"DON'T TRY ME"
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by dani1luv: 7:09am On Dec 22, 2011
Agybabe:

@donkolie the tallest man for your village пo fit climb mango tree and if he siddon for ontop maggi, him leg no go touch ground.
You eat bread finish and you use the nylon sew condom.
The richest man for your village, na wheelbarrow be I'm car.
Them send you make you go buy family biscuit, you go they pack all your family come
Them say make you go buy chinese balm, you go dey fight chinese with bald man.
You blow cattarh put for plate, you go tell you parents say "mama, papa see our morning akamu
You drink coke you come dey arrest bottle
You drink burukutu finish, you go they dry belle for sun
You say you wan commit suicide, instead to put the rope for neck, na for belle you put am because you пo breath well.
You see two kulikuli dey fight, instead of you to seperate them, you carry one eat.
You mess udala fruit (agbalumo) tye scarf.
"DON'T TRY ME"

YOU WAN KILL AM angry angry angry , grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Nobody: 8:29am On Dec 22, 2011
^^^^
@dani, u carry last for ya class sotaaay dem com dey call u last man standing, grin grin WITH YA HEAD LYK "THIS LAND IS NOT FOR SALE" grin grin

@AGYBABE, choi na only me u dish d yab for, grin grin grin, u for help me share am na, grin

BUT MANAGE DIS ONE, u worwor sotay ur face com resemble wetin dem dey use seperate fight. grin grin , with ya eye like torch without battery grin grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by dani1luv: 8:39am On Dec 22, 2011
wey you, as you black reach them dey mark you absent for class grin grin , bushpigg, with you k-legs like that of scissors kick grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Nobody: 8:59am On Dec 22, 2011
^^^
notorious animal lover
u bleep she-goat for ya village ya joystick nor gree comot from socket u com dey shout " help! help! dis goat carry padlock for pu, ss.y" grin grin , WITh ya head like "pls do not park here" grin grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Mrdani1luv: 10:27am On Dec 22, 2011
idiotic animal, like say I nor catch you wey you dey ra.p.e tsetsefly for inside transformer, inbuit muscless animal grin grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by bunmioguns(m): 11:12am On Dec 22, 2011
Agybabe:

@donkolie the tallest man for your village  пo fit climb mango tree and if he siddon for ontop maggi, him leg  no  go  touch ground.
You eat bread finish and you use the nylon sew condom.
The richest man for your village, na wheelbarrow be I'm car.
Them send you make you  go  buy family biscuit, you  go  they pack all  your family come
Them say make you  go buy chinese balm, you  go  dey fight chinese with bald man.
You blow cattarh put for plate, you  go  tell you parents say "mama, papa see our morning akamu
You drink coke you come dey arrest bottle
You drink burukutu finish, you  go  they dry belle for sun
You say you wan commit suicide, instead to put the rope for neck, na for belle you put am because you  пo breath well.
You see  two kulikuli dey fight, instead of you to seperate them, you carry one eat.
You mess udala fruit (agbalumo) tye scarf.
"DON'T TRY ME"

Chei Agybabe Ashybabe self sabi yab like dis

Come my house make I knack u akpako, name your price grin grin grin grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by dani1luv: 11:23am On Dec 22, 2011
^^ na albino babe you dey find grin grin agy na albino babe nah grin grin and she short pass tiger battery shocked
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by bunmioguns(m): 11:31am On Dec 22, 2011
dani1luv:

^^ na albino babe you dey find grin grin agy na albino babe nah grin grin and s[color=#990000]he short [b]pass tiger battery shocked[/b][/color]

grin grin grin

I not fit laff o, abeg agy, ashy, cum defend urself grin grin grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by dani1luv: 11:49am On Dec 22, 2011
bunmioguns:

grin grin grin

I not fit laff o, abeg agy, ashy, precipitate defend urself grin grin grin

Her 2nd name too nah ashy shocked shocked grin chei, grin I bin think say you be ha hubby nah grin tongue
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by bunmioguns(m): 12:38pm On Dec 22, 2011
dani1luv:

Her 2nd name too nah ashy shocked shocked grin chei, grin I bin think say you be ha hubby nah grin tongue

Hubby ke, where u wan make i carry the agybabe, ashybabe go, you wan make I die young
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by dani1luv: 12:43pm On Dec 22, 2011
bunmioguns:

Hubby ke, where u wan make i carry the agybabe, ashybabe go, you wan make I die young
wetin you mean now, say agy na local babe? undecided
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Agybabe(f): 12:55pm On Dec 22, 2011
All of una wan provoke my yabbing skills shey!
I sure say una head dey heat, little wonders why una brain dey leak of airconditioner water! Asap!
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Nobody: 9:54pm On Dec 22, 2011
^^^^
Abeg u too much, u go marry beta husband jawe, just dey helep me yab dem i go dey gv u cover, grin grin

@BUNMIOGUNS AND DANI1LUV
See as una fat, for una house dem dey use gate as door, with una head lyk "OSHODI PARK" , una balls like cube of suger grin grin , CASTERATED men way dey plan to rape woman, grin grin


** omo i dey run outta yabs abeg mk persin back me up** grin grin **
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Agybabe(f): 12:00am On Dec 23, 2011
See am, he want more
You see rainbow, you come dey call am traffic light
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Nobody: 10:31am On Dec 23, 2011
^^^
u dey yab me ? angry angry

si ya face as pimple full am, e com b lyk sandpaper, grin grin , with ya leg lyk bow and arrow grin grin, ya mouth lyk mosquito probosis, grin grin

@MRDANI1LUV
si ya head lyk uncompleted building, ya face lyk MTN recharge card. grin grin , d fatest man for ya village no pass chewing stick, grin grin

**I still dey here gidigba** no chaking** grin grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by bunmioguns(m): 1:08pm On Dec 23, 2011
DONkollione:

^^^^

@BUNMIOGUNS AND DANI1LUV
See as una fat, for una house dem dey use gate as door, with una head lyk "OSHODI PARK" , una balls like cube of suger grin grin , CASTERATED men way dey plan to violation woman, grin grin


** omo i dey run outta yabs abeg mk persin back me up** grin grin **


Omuti Osi, You drink so tey you go sleep for inside gutter, cum dey sing



Their is no place like home tongue tongue tongue
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Nobody: 5:26pm On Dec 23, 2011
^^^

ya papa na custodian for okija shrine grin grin grin.with ya nose lyk bra, ya head like g string grin grin grin grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Agybabe(f): 5:51pm On Dec 23, 2011
See your life! I no get pimples, no spots of any kind. Before you resemble the thing wey them dey use create chimpanzee!
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Nobody: 5:58pm On Dec 23, 2011
^^^

okay na grin grin grin grin si as ya face straight like cigarette no wonder eye glass no fit enter ya face grin grin. with ya nyash lyk tooth pick grin grin grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Idowuogbo(f): 2:17am On Dec 24, 2011
Yepa Bado don enter o cheesy

Ewoo see as d guy head big, I dey wonder if na dia museum dey store dia antique.
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Nobody: 1:16pm On Dec 24, 2011
^^^

gringrin grin̶̲̥̅̊

Bado I trowey salute oo. Una don kill mε̲̣̣̣̥ for hia grin grin̶̲̥̅̊ ma bullet don finish I surrender

** raises Hands Up n kneels down ** grin grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by dani1luv: 1:12pm On Dec 25, 2011
DONkollione:

^^^^
Abeg u too much, u go marry beta husband jawe, just dey helep me yab dem i go dey gv u cover, grin grin

@BUNMIOGUNS AND DANI1LUV
See as una fat, for una house dem dey use gate as door, with una head lyk "OSHODI PARK" , una balls like cube of suger grin grin , CASTERATED men way dey plan to violation woman, grin grin


** omo i dey run outta yabs abeg mk persin back me up** grin grin **

scumbag, go slap you worwor face to an ecrypted page jor, mugu upon nonenity, you nor know who you jam grin grin with your muscle like skeletal system angry
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Nobody: 6:30pm On Dec 25, 2011
^^

See ya head lyk rice and beans grin̶̲̥̅̊ grin̶̲̥̅̊ if I blow u slap u go dey piss n shitt 2geda angry angry

Undiluted messmorised nincompoopscious mumuscious dondeyism grin grin̶̲̥̅̊
SOURCE : HON. PATRICK angry angry
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Idowuogbo(f): 7:11pm On Dec 25, 2011
DONkollione:

^^^

gringrin grin̶̲̥̅̊

Bado I trowey salute oo. Una don kill mε̲̣̣̣̥ for hia grin grin̶̲̥̅̊ ma bullet don finish I surrender

** raises Hands Up n kneels down ** grin grin
no surrrender yet jare i wan test my yabbing skills

Guy y ur head get dentations , dem use prick chook u wen u dey inside ur mama belle ni grin grin grin grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Nobody: 7:37pm On Dec 25, 2011
^^

Wen dem born u NEPA take light nowonder u com black like charcoal grin grin grin̶̲̥̅̊
With ya head like NEPA BILL, ya neck like NEPA POLE grin grin grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by lilkech(m): 6:50pm On Dec 27, 2011
lOl

SEE YABZ

EVEN PEOPLE I NEVER BELIEVED HAD THE GUTZ TO DO SO

MAKE I RUN COMOT FAST BEFORE PERSON DASH ME THE ONE WEY GO MAKE ME HANG FACE LIKE ' MONKEY WEY LICK LIME '
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by dani1luv: 7:09pm On Dec 27, 2011
DONkollione:

^^

See ya head lyk rice and beans grin̶̲̥̅̊ grin̶̲̥̅̊ if I blow u slap u go dey piss n shitt 2geda angry angry

Undiluted messmorised nincompoopscious mumuscious dondeyism grin grin̶̲̥̅̊
SOURCE : HON. PATRICK angry angry
You never still learn your lesson grin , you nor know who you jam, grin i.iidiot with ya legs like insect biceps grin grin grin your nose like mosquito antennae shocked grin grin and

ya 1inch p,.rick like my mtn f@stlinks, wey nor dey bring network at all grin grin grin capascious gbeskisity imbecia,ll grin grin grin

lilkech:

lOl

SEE YABZ

EVEN PEOPLE I NEVER BELIEVED HAD THE GUTZ TO DO SO

MAKE I RUN COMOT FAST BEFORE PERSON DASH ME THE ONE WEY GO MAKE ME HANG FACE LIKE ' MONKEY WEY LICK LIME '

Oga, as I see you two left k-legs and your head like coconut, you go sabi yab cheesy
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by lilkech(m): 7:31pm On Dec 27, 2011
dani1luv:

Oga, as I see you two left k-legs and your head like coconut, you go sabi yab cheesy


SO U GET MIND DEY YAB MY LEG WEN OUR MATH TEACHER BEEN DEY USE YOUR OWN LEG DEY DO ' BODMAS ' EXAMPLE FOR CLASS THAT YEAR

U DON FORGET SAY UR LEG RESEMBLE ' BRACKET ' * ( ) *

D ONE WEY VEX ME PASS BE SAY U WAN COME YAB MY HEAD

NA SO UR POPSI DRAG U GO CHECK-UP YESTERDAY NA HIM DOCTOR OPEN YOUR ' RIGHT EAR ' COME TELL UR PAPA SAY " OGA , THERE IS NOTHING ' LEFT ' INSIDE THIS EAR " . . . HIM COME TURN GO UR ' LEFT EAR' COME OPEN AM LOOK INSIDE TELL UR PAPA SAY " SAH , THERE IS NOTHING ' RIGHT ' INSIDE THIS ONE "
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by muyoto: 7:54pm On Dec 27, 2011
^^^LMAAAOO!!!1 grin grin grin grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by dani1luv: 8:30pm On Dec 27, 2011
lilkech:

SO U GET MIND DEY YAB MY LEG WEN OUR MATH TEACHER BEEN DEY USE YOUR OWN LEG DEY DO ' BODMAS ' EXAMPLE FOR CLASS THAT YEAR

U DON FORGET SAY your LEG RESEMBLE ' BRACKET ' * ( ) *

D ONE WEY VEX ME PASS BE SAY U WAN COME YAB MY HEAD

NA SO your POPSI DRAG U GO CHECK-UP YESTERDAY NA HIM DOCTOR OPEN YOUR ' RIGHT EAR ' COME TELL your PAPA SAY " OGA , THERE IS NOTHING ' LEFT ' INSIDE THIS EAR " . . . HIM COME TURN GO your ' LEFT EAR' COME OPEN AM LOOK INSIDE TELL your PAPA SAY " SAH , THERE IS NOTHING ' RIGHT ' INSIDE THIS ONE "


You dun talk finish, na only observation I make, you come dey misyarn nonsense angry , If i talk now dem bin, don, and oderemo go dey beg, you be apology sef angry grin grin

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Hilarious! How Girls Look When Taking Group Selfies / Coconut Oil Is The Best Oil For Cooking / You Know You Are Nigerian When..

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.