Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,775 members, 7,851,641 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 02:56 AM

Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: (7333 Views)

Who Remember When We Were Young And You Will Be Like Sule Lets Yab Each Other / Yab! Yab!! Yab!!! Childhood Yabbing / Why Do Comedians Yab Pastors/church But They Never Try Same With Imams/islam? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Nobody: 8:58pm On Dec 27, 2011
^^^
grin grin̶̲̥̅̊ dem don yab u na u wan dey use style dey Beg grin grin̶̲̥̅̊

With ya left eye like "nokia torch" u nor know road to pit latrine for ya village u dey use nokia tracker grin grin̶̲̥̅̊

Imbetus mugutus ignoramus stupendus angry angry grin grin̶̲̥̅̊
SOURCE : HON PATRICK grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by dani1luv: 9:07pm On Dec 27, 2011
your papa left eye grin grin you sef know say If i yab lilkech back him papa go use me do rituals grin grin as per say dem still dey use fork drink cornflakes grin grin

And you, you dun craze, like your big ear like badminton bat grin grin eediot

Romentus, Okponucios ledelede renisuirifited improper hegoat

SOURCE: WOLE SOYINKA
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Nobody: 10:56pm On Dec 27, 2011
^^^

grin̶̲̥̅̊ grin̶̲̥̅̊


U wey run 100 metres with snail carry last grin̶̲̥̅̊ grin̶̲̥̅̊ with ya tongue like scrubbing brush ya teeth like broken pepsi bottle grin̶̲̥̅̊

Oloshhiburuku odemumuscious retardeenious inpertus slowpokenoniism angry
SOURCE : ACHEBE angry angry
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by lilkech(m): 10:57pm On Dec 27, 2011
dani1luv:

You dun talk finish, na only observation I make, you come dey misyarn nonsense angry , If i talk now dem bin, don, and oderemo go dey beg, you be apology sef angry grin grin

OGBENI GO SIDON JOOR

U NOR REACH
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Nobody: 11:11pm On Dec 27, 2011
^^^

Abeeg helep mε̲̣̣̣̥ tell am **hits his chest hard** angry am da last keyboard warrior standing nor body fit stand me angry angry

But. Guy y ya nose come be lyk elevator na grin grin̶̲̥̅̊ see ya head like " oxford dictionary "" grin grin̶̲̥̅̊

Abeg nor vex grin grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Idowuogbo(f): 11:19pm On Dec 27, 2011
DONkollione:

^^

Wen dem born u NEPA take light nowonder u com black like charcoal grin grin grin̶̲̥̅̊
With ya head like NEPA BILL, ya neck like NEPA POLE grin grin grin
Chinekee yeee na me u enter so

Guy I no blame u sha, normal guys dey wankkk to mojo, u dey juwo wen monkey dey mate.

Bush man like you u enter lift u begin tink say na inside plane you dey.
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by lilkech(m): 11:25pm On Dec 27, 2011
DONkollione:

^^^

Abeeg helep mε̲̣̣̣̥ tell am **hits his chest hard** angry am da last keyboard warrior standing nor body fit stand me angry angry

But. Guy y ya nose come be lyk elevator na grin grin̶̲̥̅̊ see ya head like " oxford dictionary "" grin grin̶̲̥̅̊

Abeg nor vex grin grin


OMO . . . WONDERS SHALL NEVER END

SEE AS THIS RANDY HE-GOAT COOL DOWN DEY FANTASIZE ABOUT MY VERY SEXY & HANDSOME FACE

ABEG NOR PRINT MY PICTURE GO HANG FOR YOUR WALL DEY ' self-service ' OH !

NA ' BLOOD ' U GO RELEASE OH !
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Idowuogbo(f): 11:27pm On Dec 27, 2011
^lmao blood u no wicked boi

Don baba K dat pics fit give u typhoid beware lol
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Nobody: 11:48pm On Dec 27, 2011
^^^
grin
grin̶̲̥̅̊ nor mind LILKECH en tiink say we dey en village town hall were dem elders dey do hand wrestling, grin grin̶̲̥̅̊

@ badosky with ya brain like mustard seed grin̶̲̥̅̊ grin̶̲̥̅̊ si as stagnant water full ya head nowonder mosquito dey born pikin for there. With ya face like persin wey get acute malaria grin grin̶̲̥̅̊
Ya nose like perrsin we get elephantiasis of D̶̲̥̅̊ nose grin grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by lilkech(m): 11:59pm On Dec 27, 2011
Idowuogbo:

^lmao blood u no wicked boi

Don baba K dat pics fit give u typhoid beware lol

MY SISTER DAT PARTICULAR PIX WEY U DEY SEE FIT DO MANY THINGS

E FIT REPAIR OR SPOIL . . . HEAL OR KILL . . . DISTURB OR CALM

IF U THINK SAY I DEY JOKE EHH . . . WHEN NEXT U BEGIN DEY ' CARRY TORCH LIGHT ' DEY FIND YA PERIOD

JUST SETTLE DOWN DEY FANTASIZE ABOUT MY PIX

I PROMISE U SAY YA MENSES GO ' FALL OUT ' AT ONCE

* dat one nor mean say u go come give ya bobo go ahead to dey do u skin to skin oh . . . my face neva dey work HIV problem yet oh *
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Idowuogbo(f): 12:16am On Dec 28, 2011
DONkollione:

^^^
grin
grin̶̲̥̅̊ nor mind LILKECH en tiink say we dey en village town hall were dem elders dey do hand wrestling, grin grin̶̲̥̅̊

@ badosky with ya brain like mustard seed grin̶̲̥̅̊ grin̶̲̥̅̊ si as stagnant water full ya head nowonder mosquito dey born pikin for there. With ya face like persin wey get acute malaria grin grin̶̲̥̅̊
Ya nose like perrsin we get elephantiasis of D̶̲̥̅̊ nose grin grin
Eeemh shattap dia persin go don trek go sahara desert come back wiv how long it took u to compose dis beautiful nonsense.

Bobo see as u swell u b  like yeast inside puff puff, d day u step foot in my house ur weight dermacate my house dats y surveyors call it semi-detached.

@like
My bruda cool down ur face fit block womb , I rada no take chance, no b ur pic amadioha deu use barren woman he wan wicked ni tongue
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Nobody: 12:33am On Dec 28, 2011
^^^

U go wound mε̲̣̣̣̥ wif laff grin grin grin̶̲̥̅̊

See shoe wey u dey wε̲̣̣̣̥arε̲̣̣̣̥, D̶̲̥̅̊ shoe wey moses pull to enter holy ground for bible na em u go thief they wear grin grin̶̲̥̅̊ as u dey like pregnant mosquito grin grin̶̲̥̅̊ ya head like "fuel subsidy"
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Idowuogbo(f): 12:43am On Dec 28, 2011
^oh goodness talking about shoes, I swear d wan wey dey ur leg u suppose post am go russia as sample for the machine gun wen dem wan invent, see as d front long am sure if measured na d same inches to the length of a javelin , na size 20 u dey wear canoe foot.

Guy incase I forget dis ur head jus dey attract tom cruise, for hin mind it won't b a bad idea investing money as its bigger than his current yatch Origbimmm! grin
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by lilkech(m): 6:43am On Dec 28, 2011
Idowuogbo:

@like
My bruda cool down your face fit block womb , I rada no take chance, no b your pic amadioha deu use barren woman he wan wicked ni tongue


NOR BE DAT YA SAME WOMB WEY NTA SHOW FOR ' EYE WITNESS ' NEWS LAST MONTH

WEY UR WOMB DEY HOLD RECORD FOR THE MOST AMOUNT OF BASTARDS PRODUCED THIS YEAR

UR WOMB CARRY LABEL (MAERSK) . . . AS NA D HIGHEST IMPORTER OF THE DECADE

EVEN ALL THE PIKIN WEY BEEN DEY COMOT FOR INSIDE DEY CARRY ' BILL OF LADEN ' COME AND NA ONLY ' CLEARING & FORWARDING ' AGENT DEY ALWAYS DELIVER U
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Idowuogbo(f): 7:38am On Dec 28, 2011
^i no 2 blame u now na testube baby dey always vex like dis, is it my fault dat d scientist dat cloned you made you come out wiv an extra dickkk in ur mouth, dats y ur mouth jus dey drip wiv customised nonsense.

Bros guiness book of record dey find you ,dis year its ur turn to win wierdest creature ever cloned tongue grin grin cool
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Nobody: 2:33pm On Dec 29, 2011
^^^


See ya head like parachute u dey shout for inside envelope to send voicemail grin grin grin̶̲̥̅̊ ur mate dey ride hummer strecth u dey ride canoe strecth wey get bullet proof grin grin̶̲̥̅̊
See ya face like retired house wife grin grin̶̲̥̅̊


Am back wink wink
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by lilkech(m): 1:17pm On Dec 30, 2011
Idowuogbo:

^oh goodness talking about shoes, I swear d wan wey dey your leg u suppose post am go russia as sample for the machine gun wen dem wan invent, see as d front long am sure if measured na d same inches to the length of a javelin , na size 20 u dey wear canoe foot.

Guy incase I forget dis your head jus dey attract tom cruise, for hin mind it won't b a bad idea investing money as its bigger than his current yatch Origbimmm! grin



NAH SO I BEEN DEY CROSS UNA BACKYARD YESTERDAY COME SEE YOU DE STAND FOR OUTSIDE INSIDE SUN DEY LOOK UP


WHEN I BEEN ASK YOU WETIN YOU DEY DO


YOU COME TELL ME SAY " MY BRODA NOR BE SMALL THING OH, I NOR SEE MY HANDKERCHIEF AGAIN SO I SAY MAKE I KUKU USE SUN DRY MY SWEAT COMOT "
Re: Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: by Nobody: 3:26pm On Dec 30, 2011
^^^

dis guy small small grin grin grin

(1) (2) (3) (4) (Reply)

You Know You Are Nigerian When.. / Funny Medical+pics / Give Me $20

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.