Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,334 members, 7,811,975 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 03:36 AM

See Wat Recession Dey Cause - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Wat Recession Dey Cause (21204 Views)

Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz / I Ask God For Cute Chick With Long Legs And Big Ass, See Wat I Got! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply) (Go Down)

See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 12:30pm On Apr 30, 2009
see wetin economic recession cause our dear moderator, dani1luv embarassed

Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 12:35pm On Apr 30, 2009
eyyyya.dani kplele
Re: See Wat Recession Dey Cause by romsky: 12:35pm On Apr 30, 2009
walahi na lie dat can be no other person than kerewa
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 2:24pm On Apr 30, 2009
ohhh reallly lol
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 3:54pm On Apr 30, 2009
romade, ofe je ki kerewa run down undecided
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 3:55pm On Apr 30, 2009
i dont care.
Re: See Wat Recession Dey Cause by romsky: 4:02pm On Apr 30, 2009
maltina cares
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 4:04pm On Apr 30, 2009
u don pass exam.clap for ya sef
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 4:09pm On Apr 30, 2009
u got it all rong dear
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 4:11pm On Apr 30, 2009
who is ur dear again. when I full ground dey wait angry
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 4:12pm On Apr 30, 2009
i dont even know if that fella(lola) is a he or she,

i bet can never be a dude
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 4:13pm On Apr 30, 2009
*can never be a gurl i meant*
Re: See Wat Recession Dey Cause by aristole(m): 4:15pm On Apr 30, 2009
Full ground ke?
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 4:17pm On Apr 30, 2009
lol, why u dey ask?

u get interest grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 6:08pm On Apr 30, 2009
i get imprest
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 12:31pm On May 01, 2009
interest u meant,

but anyhow sha, Come! lets go.
Re: See Wat Recession Dey Cause by romsky: 8:27am On May 04, 2009
lets go there
Re: See Wat Recession Dey Cause by Gabry(f): 9:24am On May 04, 2009
Am half blind. Wetin be that?
Re: See Wat Recession Dey Cause by romsky: 9:41am On May 04, 2009
errrm i av a little lapse also but u cld ask clumsy or dani plus tyty with lola
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 11:07am On May 04, 2009
hahahahahahahah,padieeeeeeeeee
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 11:13am On May 04, 2009
wat a laff!
Re: See Wat Recession Dey Cause by romsky: 11:18am On May 04, 2009
wetin do una emoticon
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 11:42am On May 04, 2009
its non of ur bizness
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 11:44am On May 04, 2009
;d :d ;d :d :d
Re: See Wat Recession Dey Cause by romsky: 11:44am On May 04, 2009
abeg make una both waka go make pipul wey sabi display am show face
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 12:02pm On May 04, 2009
smiley wink cheesy grin angry sad
Re: See Wat Recession Dey Cause by romsky: 12:04pm On May 04, 2009
i roff lala no b small
wia u my wyf in d last life
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 1:13pm On May 04, 2009
cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 1:16pm On May 04, 2009
son remove damn plastic
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 1:23pm On May 04, 2009
why should he? *uses hammer to break the specs*
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 3:32pm On May 04, 2009
clemcy is approaching 20,000 posts embarassed
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 3:35pm On May 04, 2009
i'm less concerned

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply)

Funniest Pidgin Proverbs Ever / Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) / Nairalander/ Threads/ Posts That Made You Laugh Hard In 2015

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.